A Typical Nigerian Attitude - Family - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Family › A Typical Nigerian Attitude (717 Views)
| A Typical Nigerian Attitude by SSpeter(op): 6:01pm On Oct 24, 2015 |
Hmmmm....Na only for Naija your mumsi and another person mumsi go dey beef themselves for village....una come reach lag the person go come dey give you attitude...lolz....funny country...funny ppl...like say na both of una get beef...hahaha |
| Re: A Typical Nigerian Attitude by kilode100(f): 6:09pm On Oct 24, 2015 |
Stay off weed son |
| Re: A Typical Nigerian Attitude by lampardizik(m): 8:19pm On Oct 24, 2015 |
kilode100:a very wise advice indeed |
| Re: A Typical Nigerian Attitude by SSpeter(op): 8:33pm On Oct 24, 2015 |
kilode100:shey na you dey supply rizzla give that aboki wey dey my street, I dey help ur ministry be that... |
| Re: A Typical Nigerian Attitude by SSpeter(op): 8:35pm On Oct 24, 2015 |
lampardizik:collect sense joor.... |
Things A Typical Nigerian Parent Won't Accept From Western Culture • 20 Pictures Last Borns Of A Typical Nigerian Family Can Relate To • 5 Interesting Reasons Why You Should Marry A Typical Nigerian Woman. • 2 • 3 • 4
How Do You Not Lose Faith? • Educate Me Please. • What Your 10 Most Common Dreams Say About You