₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,276 members, 8,449,535 topics. Date: Tuesday, 21 July 2026 at 11:33 PM

Toggle theme

NYSC 2015 Batch B House - NYSC (3300) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralNYSCNYSC 2015 Batch B House (5030466 Views)

1 2 3 ... 3297 3298 3299 3300 3301 3302 3303 ... 3378 Reply (Go Down)

Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 10:41pm On Oct 24, 2015
Harinholar:
.....lolsssss...Mis- calculation...how u dey naw..where are u posted 2 self?
Hahahahahaha cheesy answer first jor, no lie o. tongue u knw sey I am spot on, u wan com dodge abi?
Re: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m):
...
Re: NYSC 2015 Batch B House by onuwaje(m): 11:04pm On Oct 24, 2015
IsiAbuncha:
Going through dis thread, seems I'm the only unlucky dude destined for 087. O boy! To make matters worse I come dey stream 2, the person wey do my posting ennnn devil don dey burn him fire wood wey him go use for flex for hell fire smiley
Keribaby u c wetyn u do?
Re: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 11:09pm On Oct 24, 2015
onuwaje:
Keribaby u c wetyn u do?
. As it stands na only u know the true story o, just keep am secret I no want make anybody laugh me abeg. Nysc no try for us at all, if I know I for choose all the so called making sense states. All the people wey go dey my camp wey I don see so far na jonsing people! Some dey like ss3 students sef, frustration hold me here! Be like make I join A16 I swear
Re: NYSC 2015 Batch B House by onuwaje(m): 11:11pm On Oct 24, 2015
IsiAbuncha:
. As it stands na only u know the true story o, just keep am secret I no want make anybodddy laugh me abeg
cry bros I still never believe
Re: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 11:15pm On Oct 24, 2015
onuwaje:
cry bros I still never believe
. Ur own bad o! And na Stream 1, dat one na consolation 4u sha. Me wey bee stream 2, I go dey travel christmas period guy! The back luck wey just embrace me dis period e be like one old witch somewhere don curse me, I fit mad right now I swear!
Re: NYSC 2015 Batch B House by onuwaje(m): 11:16pm On Oct 24, 2015
IsiAbuncha:
. Ur own bad o! And na Stream 1, dat one na consolation 4u sha. Me wey bee stream 2, I go dey travel christmas period guy! The back luck wey just embrace me dis period e be like one old witch somewhere don curse me, I fit mad right now I swear!
Anytym I look my CUL
Keribaby comes to mind
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 11:18pm On Oct 24, 2015
Hahahaha

Sweet news grin

onuwaje:
Keribaby u c wetyn u do?
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 11:18pm On Oct 24, 2015
grin

Ekiti corper

Lol

IsiAbuncha ain't seen nothing

onuwaje:
Anytym I look my CUL
Keribaby comes to mind
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 11:19pm On Oct 24, 2015
Lol whr dem post u go ooo

Why u dey make am secret

Lol grin
IsiAbuncha:
. Ur own bad o! And na Stream 1, dat one na consolation 4u sha. Me wey bee stream 2, I go dey travel christmas period guy! The back luck wey just embrace me dis period e be like one old witch somewhere don curse me, I fit mad right now I swear!
Re: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 11:24pm On Oct 24, 2015
KeriBaby:
grin

Ekiti corper

Lol

IsiAbuncha ain't seen nothing
. Na onuwaje dem post go Ekiti only, me I no follow. I don port go A16, no time smiley
Re: NYSC 2015 Batch B House by onuwaje(m): 11:26pm On Oct 24, 2015
IsiAbuncha:
. Na onuwaje dem post go Ekiti only, me I no follow. I don port go A16, no time smiley
Rebel
Re: NYSC 2015 Batch B House by muhyideenabdul(m): 11:28pm On Oct 24, 2015
IsiAbuncha:
Going through dis thread, seems I'm the only unlucky dude destined for 087. O boy! To make matters worse I come dey stream 2, the person wey do my posting ennnn devil don dey burn him fire wood wey him go use for flex for hell fire smiley
a ah ha! The person wey do am might be ur relative o
Re: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 11:28pm On Oct 24, 2015
onuwaje:
Anytym I look my CUL
Kerib comes to mind
. Make she carry her winch dey go, me don dey take am with good fate. One thing I dey vex 4sef na the t-fare, from lag to dat side na 6K upwards when I paid 3/4K all my years to p-town., I no just understand na why God just decide say him go spoil my christmas dis year, as a man sha nothing spoil, I go survive
Re: NYSC 2015 Batch B House by muhyideenabdul(m): 11:31pm On Oct 24, 2015
IsiAbuncha:
. As it stands na only u know the true story o, just keep am secret I no want make anybody laugh me abeg. Nysc no try for us at all, if I know I for choose all the so called making sense states. All the people wey go dey my camp wey I don see so far na jonsing people! Some dey like ss3 students sef, frustration hold me here! Be like make I join A16 I swear
o boy u funny gan ni.
Re: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 11:32pm On Oct 24, 2015
muhyideenabdul:
a ah ha! The person wey do am might be ur relative o
. If na my relative do am make better hell fire burn am sef
Re: NYSC 2015 Batch B House by muhyideenabdul(m): 11:34pm On Oct 24, 2015
IsiAbuncha:
. Ur own bad o! And na Stream 1, dat one na consolation 4u sha. Me wey bee stream 2, I go dey travel christmas period guy! The back luck wey just embrace me dis period e be like one old witch somewhere don curse me, I fit mad right now I swear!
every diappointment is a blessing just chill
Re: NYSC 2015 Batch B House by muhyideenabdul(m): 11:37pm On Oct 24, 2015
IsiAbuncha:
. Na onuwaje dem post go Ekiti only, me I no follow. I don port go A16, no time smiley
where were u posted to so that we can share little concern
Re: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 11:42pm On Oct 24, 2015
See life o onuwaje , una go dey go I go dey house dey talk bye bye like small brother wey dey escort elder one go motor park. Lol! I don die, na so my life take be? Kai!!! Na me be dis?! God, na only me sin?! Why e happen 4me like dis?!
Re: NYSC 2015 Batch B House by onuwaje(m): 11:43pm On Oct 24, 2015
IsiAbuncha:
. Make she carry her winch dey go, me don dey take am with good fate. One thing I dey vex 4sef na the t-fare, from lag to dat side na 6K upwards when I paid 3/4K all my years to p-town., I no just understand na why God just decide say him go spoil my christmas dis year, as a man sha nothing spoil, I go survive
6k? Na london u dey go?
Re: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 11:44pm On Oct 24, 2015
If a boy wants to be a mechanic and the opportunity to be a doctor comes, don't tell him its a better offer! Na him know why him won become dat mechanic, nobody fit know wetin dey best for u pass urself! See me won go start life wey I no bargain for, all the connect wey I don make down for ogbete don cast! Uwa m a na just scatter elu ani elu ani in fact ennnn, the thing pain me obi m adiro mma at all! I pity the 1st person wey go provoke me for camp if I end up going, dem go chase me with am go house for fighting
Re: NYSC 2015 Batch B House by muhyideenabdul(m): 11:45pm On Oct 24, 2015
2el:
Make I send my account details..
your account detail is in world of unseen
Re: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 11:50pm On Oct 24, 2015
onuwaje:
6k? Na london u dey go?
. My brother the thing tire me o! That local place naim I dey pay 6k for, I hear say dem get cult well well for there as in! All the news I dey hear discourage me mentally and emotionally, I for prefer to go the whole northern states as e be now sef
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 11:55pm On Oct 24, 2015
Ah is it dat bad

Please just go and den try redeploy

Abeg angry

IsiAbuncha:
. Na onuwaje dem post go Ekiti only, me I no follow. I don port go A16, no time smiley
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:59pm On Oct 24, 2015
IsiAbuncha:
. My brother the thing tire me o! That local place naim I dey pay 6k for, I hear say dem get cult well well for there as in! All the news I dey hear discourage me mentally and emotionally, I for prefer to go the whole northern states as e be now sef
Which state be that my brother?
Re: NYSC 2015 Batch B House by Sammie2310(m): 12:04am On Oct 25, 2015
IsiAbuncha:
See life o onuwaje , una go dey go I go dey house dey talk bye bye like small brother wey dey escort elder one go motor park. Lol! I don die, na so my life take be? Kai!!! Na me be dis?! God, na only me sin?! Why e happen 4me like dis?!
dis ur wailing plenty no be small... people wey dem post go bornu sef no wail reach u...

where dem post u go sef??

#smiles#
Re: NYSC 2015 Batch B House by Sammie2310(m): 12:06am On Oct 25, 2015
KeriBaby:
Ah is it dat bad
Please just go and den try redeploy
Abeg angry
permit me to ask bae... where dem post Isiabuncha??
u seem to understand him better...
#smiles#
Re: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 12:06am On Oct 25, 2015
Sammie2310:
dis ur wailing plenty no be small... people wey dem post go bornu sef no wail reach u...

where dem post u go sef??

#smiles#
. Boss, na u take the props of my last post here smiley ... Na to deactivate naim sure pass now. Onuwaje whatsapp me abeg
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 12:12am On Oct 25, 2015
I don't know yet

He has refused to tell me sad

Sammie2310:
permit me to ask bae... where dem post Isiabuncha??

u seem to understand him better...

#smiles#
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 12:14am On Oct 25, 2015
Deactivate?

Don't be like dis

You a man!

IsiAbuncha:
. Boss, na u take the props of my last post here smiley ... Na to deactivate naim sure pass now. Onuwaje whatsapp me abeg
Re: NYSC 2015 Batch B House by Sammie2310(m): 12:16am On Oct 25, 2015
KeriBaby:
I don't know yet

He has refused to tell me sad
Ok beauty...
he is just mourning lyk a wailing wailer..
#smiles#
Re: NYSC 2015 Batch B House by Sammie2310(m): 12:20am On Oct 25, 2015
KeriBaby:
Deactivate?
Don't be like dis
You a man!
let him deactivate nah...maybe it's nairaland dat posted him....
#smiles#

I sent u a mail...but u avnt respond...
1 2 3 ... 3297 3298 3299 3300 3301 3302 3303 ... 3378 Reply

NYSC 2015 Batch B OyoNYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is UpNYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library234

Viewing this topic: 25 guest(s)