Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,153,841 members, 7,820,929 topics. Date: Wednesday, 08 May 2024 at 03:38 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2015 Batch B House (4008638 Views)
NYSC 2015 Batch B Oyo / NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (3297) (3298) (3299) (3300) (3301) (3302) (3303) ... (3378) (Reply) (Go Down)
Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 10:41pm On Oct 24, 2015 |
Harinholar: Hahahahahaha answer first jor, no lie o. u knw sey I am spot on, u wan com dodge abi? |
Re: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 10:44pm On Oct 24, 2015 |
... |
Re: NYSC 2015 Batch B House by onuwaje(m): 11:04pm On Oct 24, 2015 |
IsiAbuncha: Keribaby u c wetyn u do? |
Re: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 11:09pm On Oct 24, 2015 |
onuwaje:. As it stands na only u know the true story o, just keep am secret I no want make anybody laugh me abeg. Nysc no try for us at all, if I know I for choose all the so called making sense states. All the people wey go dey my camp wey I don see so far na jonsing people! Some dey like ss3 students sef, frustration hold me here! Be like make I join A16 I swear |
Re: NYSC 2015 Batch B House by onuwaje(m): 11:11pm On Oct 24, 2015 |
IsiAbuncha:bros I still never believe |
Re: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 11:15pm On Oct 24, 2015 |
onuwaje:. Ur own bad o! And na Stream 1, dat one na consolation 4u sha. Me wey bee stream 2, I go dey travel christmas period guy! The back luck wey just embrace me dis period e be like one old witch somewhere don curse me, I fit mad right now I swear! |
Re: NYSC 2015 Batch B House by onuwaje(m): 11:16pm On Oct 24, 2015 |
IsiAbuncha:Anytym I look my CUL Keribaby comes to mind |
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 11:18pm On Oct 24, 2015 |
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 11:18pm On Oct 24, 2015 |
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 11:19pm On Oct 24, 2015 |
Lol whr dem post u go ooo Why u dey make am secret Lol IsiAbuncha: 1 Like |
Re: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 11:24pm On Oct 24, 2015 |
KeriBaby:. Na onuwaje dem post go Ekiti only, me I no follow. I don port go A16, no time |
Re: NYSC 2015 Batch B House by onuwaje(m): 11:26pm On Oct 24, 2015 |
IsiAbuncha:Rebel |
Re: NYSC 2015 Batch B House by muhyideenabdul(m): 11:28pm On Oct 24, 2015 |
IsiAbuncha:a ah ha! The person wey do am might be ur relative o |
Re: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 11:28pm On Oct 24, 2015 |
onuwaje:. Make she carry her winch dey go, me don dey take am with good fate. One thing I dey vex 4sef na the t-fare, from lag to dat side na 6K upwards when I paid 3/4K all my years to p-town., I no just understand na why God just decide say him go spoil my christmas dis year, as a man sha nothing spoil, I go survive |
Re: NYSC 2015 Batch B House by muhyideenabdul(m): 11:31pm On Oct 24, 2015 |
IsiAbuncha:o boy u funny gan ni. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 11:32pm On Oct 24, 2015 |
muhyideenabdul:. If na my relative do am make better hell fire burn am sef |
Re: NYSC 2015 Batch B House by muhyideenabdul(m): 11:34pm On Oct 24, 2015 |
IsiAbuncha:every diappointment is a blessing just chill |
Re: NYSC 2015 Batch B House by muhyideenabdul(m): 11:37pm On Oct 24, 2015 |
IsiAbuncha:where were u posted to so that we can share little concern |
Re: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 11:42pm On Oct 24, 2015 |
See life o onuwaje , una go dey go I go dey house dey talk bye bye like small brother wey dey escort elder one go motor park. Lol! I don die, na so my life take be? Kai!!! Na me be dis?! God, na only me sin?! Why e happen 4me like dis?! |
Re: NYSC 2015 Batch B House by onuwaje(m): 11:43pm On Oct 24, 2015 |
IsiAbuncha:6k? Na london u dey go? |
Re: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 11:44pm On Oct 24, 2015 |
If a boy wants to be a mechanic and the opportunity to be a doctor comes, don't tell him its a better offer! Na him know why him won become dat mechanic, nobody fit know wetin dey best for u pass urself! See me won go start life wey I no bargain for, all the connect wey I don make down for ogbete don cast! Uwa m a na just scatter elu ani elu ani in fact ennnn, the thing pain me obi m adiro mma at all! I pity the 1st person wey go provoke me for camp if I end up going, dem go chase me with am go house for fighting |
Re: NYSC 2015 Batch B House by muhyideenabdul(m): 11:45pm On Oct 24, 2015 |
2el:your account detail is in world of unseen |
Re: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 11:50pm On Oct 24, 2015 |
onuwaje:. My brother the thing tire me o! That local place naim I dey pay 6k for, I hear say dem get cult well well for there as in! All the news I dey hear discourage me mentally and emotionally, I for prefer to go the whole northern states as e be now sef |
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 11:55pm On Oct 24, 2015 |
Ah is it dat bad Please just go and den try redeploy Abeg IsiAbuncha: |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:59pm On Oct 24, 2015 |
IsiAbuncha: Which state be that my brother? |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Sammie2310(m): 12:04am On Oct 25, 2015 |
IsiAbuncha: dis ur wailing plenty no be small... people wey dem post go bornu sef no wail reach u... where dem post u go sef?? #smiles# |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Sammie2310(m): 12:06am On Oct 25, 2015 |
KeriBaby:permit me to ask bae... where dem post Isiabuncha?? u seem to understand him better... #smiles# |
Re: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 12:06am On Oct 25, 2015 |
Sammie2310:. Boss, na u take the props of my last post here ... Na to deactivate naim sure pass now. Onuwaje whatsapp me abeg |
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 12:12am On Oct 25, 2015 |
I don't know yet He has refused to tell me Sammie2310: |
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 12:14am On Oct 25, 2015 |
Deactivate? Don't be like dis You a man! IsiAbuncha: |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Sammie2310(m): 12:16am On Oct 25, 2015 |
KeriBaby:Ok beauty... he is just mourning lyk a wailing wailer.. #smiles# |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Sammie2310(m): 12:20am On Oct 25, 2015 |
KeriBaby:let him deactivate nah...maybe it's nairaland dat posted him.... #smiles# I sent u a mail...but u avnt respond... |
(1) (2) (3) ... (3297) (3298) (3299) (3300) (3301) (3302) (3303) ... (3378) (Reply)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 43 |