Some Funny Slangs Used In Warri - Travel (6) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Travel › Some Funny Slangs Used In Warri (104666 Views)
| Re: Some Funny Slangs Used In Warri by daxlasaint(m): 9:28pm On Oct 31, 2015 |
ALKARULEZZ:Na only when motor jam craze man pple dey know say e get family Threaten na water, na action nai be blood Who do anyhow go see anyhow Nor be all fly when perch for butter be butterfly |
| Re: Some Funny Slangs Used In Warri by Nobody: 11:04pm On Oct 31, 2015 |
daxlasaint:Bros ehn! If them leave you, you go sew collar for pant o |
| Re: Some Funny Slangs Used In Warri by daxlasaint(m): 11:46pm On Oct 31, 2015 |
ALKARULEZZ:The pant sef go carry bow tie join ![]() |
| Re: Some Funny Slangs Used In Warri by Nobody: 11:58pm On Oct 31, 2015 |
daxlasaint:I talk am! I sure say if dem ghee u chance, u go iron kpomo |
| Re: Some Funny Slangs Used In Warri by fratermathy(m): 12:05am On Nov 01, 2015 |
ALKARULEZZ: daxlasaint:If dem give una two chance, una go use abaka take do tiko |
| Re: Some Funny Slangs Used In Warri by Nobody: 12:19am On Nov 01, 2015 |
fratermathy:Bros eh.. If dem free u, u go fry paw-paw call am paw-paw chips |
| Re: Some Funny Slangs Used In Warri by daxlasaint(m): 12:47pm On Nov 01, 2015 |
fratermathy:Hahahahahhaha... Mehn I haff missed Warri sha... Some towns really dey flow through person blood!!! |
| Re: Some Funny Slangs Used In Warri by dexcira(f): 3:45pm On Nov 01, 2015 |
| Re: Some Funny Slangs Used In Warri by marcondo13: 7:40pm On Nov 01, 2015 |
dexcira:how is sarfi? Na so d place dry? |
| Re: Some Funny Slangs Used In Warri by dexcira(f): 7:44pm On Nov 01, 2015 |
marcondo13:. Wheres sarfi? |
| Re: Some Funny Slangs Used In Warri by fratermathy(m): 7:47pm On Nov 01, 2015 |
dexcira:You sure say na Sapele u de? ![]() |
| Re: Some Funny Slangs Used In Warri by Nobody: 7:51pm On Nov 01, 2015 |
fratermathy:May be na Sapele for Ondo state she mean ![]() |
| Re: Some Funny Slangs Used In Warri by dexcira(f): 7:53pm On Nov 01, 2015 |
fratermathy:. Lol, na sapele o. I no sabi places here am sure dats y am bored ![]() |
| Re: Some Funny Slangs Used In Warri by dexcira(f): 7:55pm On Nov 01, 2015 |
ALKARULEZZ:lol I de sapele na. . I sabi ajogodo, new rd etc . no b for sapele dem de? ![]() |
| Re: Some Funny Slangs Used In Warri by Nobody: 7:56pm On Nov 01, 2015 |
dexcira:U didn't know Sarfi is d street parlance for Sapele? |
| Re: Some Funny Slangs Used In Warri by Nobody: 7:58pm On Nov 01, 2015 |
dexcira:I wouldn't know.. I don't reside in Sapele |
| Re: Some Funny Slangs Used In Warri by dexcira(f): 8:05pm On Nov 01, 2015 |
ALKARULEZZ:lemme jor . lol how u were talking it was as if u stay here or once stayed. ![]() |
| Re: Some Funny Slangs Used In Warri by Nobody: 8:38pm On Nov 01, 2015 |
dexcira:All "whatsap" Deltans know Sarfi and Waffi are street parlances for Sapele and Warri respectively.. Btw, I reside in Warri |
| Re: Some Funny Slangs Used In Warri by dexcira(f): 9:02pm On Nov 01, 2015 |
ALKARULEZZ:u don see am na say I no b whatsap deltan ![]() |
| Re: Some Funny Slangs Used In Warri by Nobody: 9:20pm On Nov 01, 2015 |
dexcira:lol.. How ur career na? |
| Re: Some Funny Slangs Used In Warri by dexcira(f): 9:47pm On Nov 01, 2015 |
ALKARULEZZ:. Career ke? Career kul na ![]() |
| Re: Some Funny Slangs Used In Warri by Nobody: 10:36pm On Nov 01, 2015 |
dexcira:Are u a corper? |
| Re: Some Funny Slangs Used In Warri by bussieboi(m): 6:13am On Nov 02, 2015 |
leave am for person face.... slap oboy see beta felicia... cool breeze owu dey blow me... badly hungry Waka go yonder... travel a far distance |
| Re: Some Funny Slangs Used In Warri by Pidggin(f): 7:20am On Nov 02, 2015 |
E weigh or e no weigh? -Is it okay or not? |
| Re: Some Funny Slangs Used In Warri by marcondo13: 7:21am On Nov 02, 2015 |
dexcira:I weak for you o! Even smallie wen siddon him mama lap dey peel groundnut,know where Sarfi dey sef. E don pass sha,when next,I enter Waff Town to see my Warriors,I go control you. Abi how u see am? |
| Re: Some Funny Slangs Used In Warri by dexcira(f): 7:28am On Nov 02, 2015 |
marcondo13:strong for me o . E mk sense |
| Re: Some Funny Slangs Used In Warri by dexcira(f): 7:29am On Nov 02, 2015 |
ALKARULEZZ:yes |
| Re: Some Funny Slangs Used In Warri by Nobody: 3:08pm On Nov 02, 2015 |
dexcira:Which state? |
| Re: Some Funny Slangs Used In Warri by dexcira(f): 3:12pm On Nov 02, 2015 |
ALKARULEZZ: delta. Sapele |
| Re: Some Funny Slangs Used In Warri by Nobody: 3:14pm On Nov 02, 2015 |
dexcira:Aren't u a Deltan? |
| Re: Some Funny Slangs Used In Warri by marcondo13: 3:51pm On Nov 02, 2015 |
dexcira:No wahala. Na ur hand d matter dey. Lol. Just pm me! |
| Re: Some Funny Slangs Used In Warri by leoblaze(m): 11:10pm On Nov 02, 2015 |
dexcira:Dont worry, if dey post me dea, u gona have fun |
14 Funny Lagos Traffic And Auto Slangs With Their Meanings • Slangs Used In Portharcourt • Top 10 Lagos Slangs You Must Know As A Resident • 2 • 3 • 4
Ghana Opens The Highest And Longest Flyover In West Africa (Photos) • Meet The Air Peace Crew That Flew In The Medical Supplies From Turkey(photos) • My Experience Living In China For 4 Months - A Nairalander

I de sapele na.
. I sabi ajogodo, new rd etc . no b for sapele dem de? 
. lol how u were talking it was as if u stay here or once stayed. 