₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,326,109 members, 8,425,011 topics. Date: Friday, 12 June 2026 at 12:05 AM

Toggle theme

What Will U Do To This Gate Man? Lol (pics) - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland ForumEntertainmentJokes EtcWhat Will U Do To This Gate Man? Lol (pics) (1362 Views)

1 Reply

What Will U Do To This Gate Man? Lol (pics) by adainternet14(op): 6:35am On Nov 18, 2015
This is simply Hilarious. I had to share lol
Pic Culled from: https://play.google.com/store/apps/details?id=com.naija.photoshop.app

Dem say Boko Haram don poison beans after I buy half bag
for house. From the one wey I cook, I give my dog, Bingo,
make im first test am. 45mins later, bingo still dey waka,
dey jolly. Na im I come chop my own. After I don chop
finish, my gateman run come tel me say bingo don die, hey!
I run enter house, begin drink full gallon of palm oil for my
belle, chop 22 bitter kola wit 3 long bitter leaf stem, chop
walnuts with the shell no time to crack, swallow moringa
with aloe vera as treatment combo. Garlic and onions be like
sweet for my mouth. I come dey sweat as if na oven be my
bedroom. I dey think say my life don finish. I come outside.
Na im gate man com they tell me say the driver wey kill
bingo wan come beg me! If na u, wetin u go do the gate
man?
Pic Culled from: https://play.google.com/store/apps/details?id=com.naija.photoshop.app

Re: What Will U Do To This Gate Man? Lol (pics) by Yellowson(m): 6:38am On Nov 18, 2015
Wey d pics Op
Re: What Will U Do To This Gate Man? Lol (pics) by adainternet14(op): 9:38am On Nov 18, 2015
Yellowson:
Wey d pics Op
Check Op post na. Haba! lol
1 Reply

If Adam Na Ibo Man. LolWhen The Scamer Becomes The Scamee, Lol- PICSHow To Keep Jehovah's Witnesses From Knocking (lol Pics)234

When Bae Is Pregnant But You Don't Want Kids YetHilarious Photo: The Moment Bobo Dan Almost Use Beating Finish YouVote PDP: Vote For This Mama PDP