₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,326,888 members, 8,428,502 topics. Date: Wednesday, 17 June 2026 at 01:58 PM

Toggle theme

Who Is That Mod Wey Dey Ban Anyhow Sef? >:( - You Be NBC? - Politics - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralPoliticsWho Is That Mod Wey Dey Ban Anyhow Sef? >:( - You Be NBC? (764 Views)

1 Reply (Go Down)

Who Is That Mod Wey Dey Ban Anyhow Sef? >:( - You Be NBC? by Nobody: 1:30pm On Dec 04, 2015
I just got my moniker back after almost 2 months ,3 days ago and before I could say anything, dem don dash me another ban.

Una wan make we leave this forum run for una? You people should take time. And all you mods are biased and do ban based on tribal leaning.


Time registered: September 30, 2010
I no be small children again for this place, if na 2go i for don carry Ruby star since
Re: Who Is That Mod Wey Dey Ban Anyhow Sef? >:( - You Be NBC? by Nobody: 1:31pm On Dec 04, 2015
grin grin grin
Re: Who Is That Mod Wey Dey Ban Anyhow Sef? >:( - You Be NBC? by Nobody: 1:33pm On Dec 04, 2015
osedvgirl:
grin grin grin
The thing is just tireful/
Re: Who Is That Mod Wey Dey Ban Anyhow Sef? >:( - You Be NBC? by menix(m): 1:36pm On Dec 04, 2015
Normality:
I just got my moniker back after almost 2 months ,3 days ago and before I could say anything, dem don dash me another ban.

Una wan make we leave this forum run for una? You people should take time. And all you mods are biased and do ban based on tribal leaning.



I no be small children again for this place, if na 2go i for don carry Ruby star since
Oga no mind that bar head man..

Person wey join 2yrs ago go get mind ban person wey don nack 5-8yrs, u no dey fear grey bear-bear abiihuh

But u sef sabi go be nwa Biafra wey make u dey chop ban any how.
Re: Who Is That Mod Wey Dey Ban Anyhow Sef? >:( - You Be NBC? by Dedetwo(m):
It is beyond the pale of comprehension that people are banned on NL because of their support for Biafra. This is an abuse of privilege to ban contributors because of the issues and subjects they tend to support. Is Nairaland not the correct avenue to voice out what is actually wrong with Nigeria? These acts of censorships on NL is very appalling and go contrary to the core of freedom of expression.
Re: Who Is That Mod Wey Dey Ban Anyhow Sef? >:( - You Be NBC? by Nobody: 1:42pm On Dec 04, 2015
menix:
Oga no mind that bar head man..

Person wey join 2yrs ago go get mind ban person wey don nack 5-8yrs, u no dey fear grey bear-bear abiihuh

But u sef sabi go be nwa Biafra wey make u dey chop ban any how.
yes am hardcore, na we dey go protest in front of soldiers. cheesy
Re: Who Is That Mod Wey Dey Ban Anyhow Sef? >:( - You Be NBC? by Nobody: 1:56pm On Dec 04, 2015
They wan use force boycott pro biafrans in this forum...

Anyway nah from ban I dey come from...
Huzzle continues as street is military...

Welcome back... Buh you don't turn fella like this
Just that fela was addicted to igbo buh you dey adicted to nairaland...oo
2010?? Haba...
Re: Who Is That Mod Wey Dey Ban Anyhow Sef? >:( - You Be NBC? by Maxi112: 2:23pm On Dec 04, 2015
Make I close my mouth oh cause I just came bck from 6month ban
1 Reply

"Wetin Dem Know Wey Be Biafra?" - Obasanjo Speaks On Agitation On BBC (video)'Governor Wey Dey Pay Killers': Protest In Abuja Over Southern Kaduna KillingsAguiyi-Ironsi With Ojukwu, Gowon, Hassan Katsina, David Ejoor & Wey. Throwback234

Jo'bourg Step Aside, Give Way For Africa's Big Apple.Okonjo-iweala, Peter Odili, Others In Fresh Trouble!!!!See Pics 4rm Yesterday's Fire At Wuse Market,Abuja Which Destroyed Many Goods