Nigeria Pidgin Proverbs And Their English Interpretations - Jokes Etc - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Jokes Etc › Nigeria Pidgin Proverbs And Their English Interpretations (950 Views)
1 Reply
| Nigeria Pidgin Proverbs And Their English Interpretations by ricsman(op): 11:05am On Jan 13, 2016 |
... *Crazy
no dey hard to form, na the trekking be wahala. English
translation : Easier said than done. *No matter how hot your temper be, e no fit boil beans. English translation: Calm down, your temper won’t solve the problem. *Chicken wey run from Borno go Ibadan go still end up inside pot of soup. English translation: You can’t run away from your destiny *Today’s newspaper na tomorrow Suya wrap. English translation: Keep calm! Nothing lasts forever. *Cow wey dey in a hurry to go America go come back as corn beef. English translation: Just be patient. Let the game come to you. Don’t rush! *Akara and moin moin get the same parent, na wetin dem pass through make dem different. English translation: How you start doesn’t matter, what matters is how you finish. *Leave matter for Mathias and Sabi for Sabinus. English translation: Give everyone what they deserve. *The difference between kpekere and plantain chips na packaging. English translation: Don’t judge based on appearance alone. *Escort me, Escort me, na im slave trade take start. English translation: Serious things sometimes start like a joke. *The water wey dem use take make eba can never be recovered back. English translation: Don’t cry over spilled milk. if you sabi others abeg add am |
| Re: Nigeria Pidgin Proverbs And Their English Interpretations by ksstroud: 11:12am On Jan 13, 2016 |
but I don't speak pidgin |
| Re: Nigeria Pidgin Proverbs And Their English Interpretations by ricsman(op): 11:23am On Jan 13, 2016 |
ksstroud:then u need a warri friend..... even oyibo person dey speak pidgin well well. |
Pidgin Proverbs And Their English Interpretations • Nigeria Pidgin Proverbs • Some Common Nigerian Pidgin Proverbs • 2 • 3 • 4
A Nairalander Tries To Commit Suicide (graphic Pix) • See Funny Reply A Guy Wrote on Mtn's Facebook Page(snapshot) • Hilarious Pix. When God Has Blest You With The Ability To Perceive Danger
but I don't speak pidgin