People Say I Look Like Davido, Is It True? (pics) - Celebrities (6) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Celebrities › People Say I Look Like Davido, Is It True? (pics) (79635 Views)
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 ... 11 Reply (Go Down)
| Re: People Say I Look Like Davido, Is It True? (pics) by Nobody: 12:55am On Jan 15, 2016 |
Ossai325:and u too, OK meet us there. |
| Re: People Say I Look Like Davido, Is It True? (pics) by Kizmilz(m): 12:55am On Jan 15, 2016 |
And this poo made FP... Bleep NL joor. #RubbishMakingFrontPageTheseDays. SMH |
| Re: People Say I Look Like Davido, Is It True? (pics) by Nobody: 12:56am On Jan 15, 2016 |
dancok:i rebuke you in the name of J.E.S.U.S. Infact come self. Try come. You go see 2 White beings were shine pass the Afternoon sun, then wen you see them, you and your fellow w****s go return back go una conven. Chai |
| Re: People Say I Look Like Davido, Is It True? (pics) by ekwelive: 12:59am On Jan 15, 2016 |
who dey fool dis one? ![]() |
| Re: People Say I Look Like Davido, Is It True? (pics) by Chimaritoponcho(op): 12:59am On Jan 15, 2016 |
Krayzeejhay:see as u wey dey yab sum body resemble hediot .I even fine pass u sef |
| Re: People Say I Look Like Davido, Is It True? (pics) by Ossai325(m): 1:00am On Jan 15, 2016 |
dancok:you and who ? |
| Re: People Say I Look Like Davido, Is It True? (pics) by madskills(m): 1:02am On Jan 15, 2016 |
Guyz haba make una encourage d Young mAn naa....BROS Davido looks like U o he needs 2 pay U 300k monthly for looking like U.... |
| Re: People Say I Look Like Davido, Is It True? (pics) by Chimaritoponcho(op): 1:02am On Jan 15, 2016 |
dancok:I know bro .I just wanted to grace front page and it worked ![]() |
| Re: People Say I Look Like Davido, Is It True? (pics) by Nobody: 1:09am On Jan 15, 2016 |
may01: ![]()
|
| Re: People Say I Look Like Davido, Is It True? (pics) by faruz: 1:12am On Jan 15, 2016 |
Chimaritoponcho:dud3 u luk lyk davido true true... The Hungry version of davido........ |
| Re: People Say I Look Like Davido, Is It True? (pics) by Nobody: 1:13am On Jan 15, 2016 |
SaintHephzibah:lol, fear don catch them. |
| Re: People Say I Look Like Davido, Is It True? (pics) by Chimaritoponcho(op): 1:17am On Jan 15, 2016 |
faruz:having fun right? fool y not put ur own f'ugly pix on ur profile for us to comment..bastard idiot |
| Re: People Say I Look Like Davido, Is It True? (pics) by FisifunKododada: 1:24am On Jan 15, 2016 |
No mind them - you resemble am. But live your own life. Forget Davido and find your true self. |
| Re: People Say I Look Like Davido, Is It True? (pics) by Madamkilljoy(f): 1:25am On Jan 15, 2016 |
fflamingo:Like seriously? You do this? E-bully? #pukes |
| Re: People Say I Look Like Davido, Is It True? (pics) by faruz: 1:27am On Jan 15, 2016 |
Chimaritoponcho:UR P.man.... Idiot alaye if dem dey decieve u u beta wake up.. U no be lyk davido if u lyk go dey deceive ya sef.... Idoit wherey dey happy sey dem compare am wif davido..... Dose wey compare u wif davido {afoju~blind}... U gan ur sef u dindinrin..... Omo ale jati jati |
| Re: People Say I Look Like Davido, Is It True? (pics) by Seer83(m): 1:29am On Jan 15, 2016 |
Na gareth bale u resemble |
| Re: People Say I Look Like Davido, Is It True? (pics) by bukatee2015(m): 1:32am On Jan 15, 2016 |
pls OP you for add dis caption "viewers discription' ![]() ONUKWU |
| Re: People Say I Look Like Davido, Is It True? (pics) by Ryda(m): 1:43am On Jan 15, 2016 |
O.p don't take it personal but you look like the outdated version of davido.. The time when he was a fat kid |
| Re: People Say I Look Like Davido, Is It True? (pics) by tottinova: 1:47am On Jan 15, 2016 |
You look like poor davido I'll love to see that one day |
| Re: People Say I Look Like Davido, Is It True? (pics) by nefertitiram: 1:52am On Jan 15, 2016 |
dietsono:You reallt look like olamide. No kidding here, or is it the glasses? |
| Re: People Say I Look Like Davido, Is It True? (pics) by Forwetinnah: 1:54am On Jan 15, 2016 |
..look like him from which view abeg? Up, side or under view? |
| Re: People Say I Look Like Davido, Is It True? (pics) by Flairoqy(m): 2:02am On Jan 15, 2016 |
Rather this my friend looks more like Davido.
|
| Re: People Say I Look Like Davido, Is It True? (pics) by toprealman: 2:03am On Jan 15, 2016 |
You look like Ramsey Noah....better still banky W |
| Re: People Say I Look Like Davido, Is It True? (pics) by kobonaire(m): 2:22am On Jan 15, 2016 |
They wicked this boy to bring am to FP |
| Re: People Say I Look Like Davido, Is It True? (pics) by Kruzilano(m): 2:57am On Jan 15, 2016 |
Go use water wash ur eyes... U ar still sleeping. Nd d sleep don enter ur brain |
| Re: People Say I Look Like Davido, Is It True? (pics) by Nobody: 3:38am On Jan 15, 2016 |
Flairoqy:
|
| Re: People Say I Look Like Davido, Is It True? (pics) by Flairoqy(m): 3:51am On Jan 15, 2016 |
[quote author=SillyeRabbit post=41987000][/quote]#Rotfl What's this? |
| Re: People Say I Look Like Davido, Is It True? (pics) by chidooh1: 3:52am On Jan 15, 2016 |
End time davido |
| Re: People Say I Look Like Davido, Is It True? (pics) by chijokz(m): 4:03am On Jan 15, 2016 |
geesilver:Hahahahahahahahaha...my ribs o.. |
| Re: People Say I Look Like Davido, Is It True? (pics) by onatisi(m): 4:13am On Jan 15, 2016 |
Chimaritoponcho:no be only Davido,you even resemble goliath |
| Re: People Say I Look Like Davido, Is It True? (pics) by simple3xms(m): 4:32am On Jan 15, 2016 |
Khai..... U don't even resemble him at all....David get a very tiny face but u your face is very big even urr nose self no fit him at all. Don't make yourself happi o. |
| Re: People Say I Look Like Davido, Is It True? (pics) by XCLUX(m): 4:53am On Jan 15, 2016 |
Davido ![]()
|
Davido Is Putting On Some Weight . . . He Now Has A Little Belly On Him!! • Fans React To Don Jazzy's Outfit: Find Girl, Give Her Belle Like Davido, Wizkid • Jide Kosoko cries: “This is the third wife I ’ve lost, what will people say?” • 2 • 3 • 4
Gifty Powers: If You Don't Like My Nude Photo, Break Your Phone • Herbalist Who Predicted Iyabo Ojo’s Death Over Baba Ijesha’s Case Has DIED • Moyo Lawal Reacts To Women Learning How To Have Sex



No mind them - you resemble am. But live your own life. Forget Davido and find your true self.