₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,924 members, 8,447,777 topics. Date: Saturday, 18 July 2026 at 11:57 PM

Toggle theme

Is It True I Look Like IBB (photo) - Celebrities - Nairaland

Nairaland ForumEntertainmentCelebritiesIs It True I Look Like IBB (photo) (1472 Views)

1 Reply (Go Down)

Is It True I Look Like IBB (photo) by kodedbis(op): 5:36pm On Jan 15, 2016
people say am IBB look alike

Re: Is It True I Look Like IBB (photo) by satelliteDISH(m):
Officer, abeg no let all those small small girls for mami market to dey deceive you. I wonder how you even manage to use that your small eyes take dey see the 20 20 naira wey drivers dey give you for roadblocks.
Re: Is It True I Look Like IBB (photo) by Kingsasian(m): 5:42pm On Jan 15, 2016
You look like one gentle thief in the making
Re: Is It True I Look Like IBB (photo) by tpiah2: 5:47pm On Jan 15, 2016
bro, if IBB is not disturbing you, why are you disturbing him?
Re: Is It True I Look Like IBB (photo) by Ussyyn(m): 5:48pm On Jan 15, 2016
satelliteDISH:
Officer, abeg no let all those small small girls for mami market to dey receive you. I wonder how you even manage to use that your small eyes take dey see the 20 20 naira wey drivers dey give you for roadblocks.
grin grin grin grin grin grin grin grin
u wicked ooooooooo
Re: Is It True I Look Like IBB (photo) by cruzita(f): 5:50pm On Jan 15, 2016
yes u look like his shadow
Re: Is It True I Look Like IBB (photo) by Daminaj1(f): 5:53pm On Jan 15, 2016
cheesy cheesy cheesy

Nairaland don enter. Lemme go and do my own
Re: Is It True I Look Like IBB (photo) by blueflowers(f): 6:27pm On Jan 15, 2016
satelliteDISH:
Officer, abeg no let all those small small girls for mami market to dey receive you. I wonder how you even manage to use that your small eyes take dey see the 20 20 naira wey drivers dey give you for roadblocks.
Wicked
Re: Is It True I Look Like IBB (photo) by nellaluv(f):
You look like the black version of this guy... Richard Harmon

Re: Is It True I Look Like IBB (photo) by Nobody: 6:45pm On Jan 15, 2016
is this the trend?undecided
Re: Is It True I Look Like IBB (photo) by kokoA(m): 6:49pm On Jan 15, 2016
satelliteDISH:
Officer, abeg no let all those small small girls for mami market to dey deceive you. I wonder how you even manage to use that your small eyes take dey see the 20 20 naira wey drivers dey give you for roadblocks.
shocked why evils?
Re: Is It True I Look Like IBB (photo) by nuelzy: 6:59pm On Jan 15, 2016
believe me when i say some officers are complete dumbos
Re: Is It True I Look Like IBB (photo) by officialteemi(m): 8:22pm On Jan 15, 2016
another oshomole
Re: Is It True I Look Like IBB (photo) by funnyme(f): 8:49pm On Jan 15, 2016
If people are proud to look like some one,you na IBB yu wan resemble. Poor officer.
Re: Is It True I Look Like IBB (photo) by Nobody: 9:01pm On Jan 15, 2016
you look like jonathan and i'm serious.
Re: Is It True I Look Like IBB (photo) by IamLEGEND1: 9:12pm On Jan 15, 2016
na the new craze be this?
Re: Is It True I Look Like IBB (photo) by Nobody: 9:15pm On Jan 15, 2016
satelliteDISH:
Officer, abeg no let all those small small girls for mami market to dey deceive you. I wonder how you even manage to use that your small eyes take dey see the 20 20 naira wey drivers dey give you for roadblocks.
Officer will don regret for creating dis thread cos of ur wicked comment!! cheesy cheesy
Re: Is It True I Look Like IBB (photo) by Nobody: 11:21pm On Jan 15, 2016
Smh
Re: Is It True I Look Like IBB (photo) by Veratoocute(f): 11:24pm On Jan 15, 2016
Everybody wants to bring up one kind yeye topic undecided undecided
Re: Is It True I Look Like IBB (photo) by Nobody: 11:59pm On Jan 15, 2016
No
Re: Is It True I Look Like IBB (photo) by kodedbis(op): 12:51am On Jan 16, 2016
All of u wey dey abuse officer I don dey mark una face, anytime I see any of una hmmmmmm, OK make i comment my reserve first till then
Re: Is It True I Look Like IBB (photo) by tpiah2: 2:38am On Jan 16, 2016
hey stop threatening people.

that's cowardly moreso nobody asked you to open the thread.
Re: Is It True I Look Like IBB (photo) by Ujunkem(f): 3:20am On Jan 16, 2016
U sure say people say anything

Abi na u de say
Re: Is It True I Look Like IBB (photo) by kodedbis(op): 6:15am On Jan 16, 2016
@tpian or na tilapia fish, u know sabi when person dey joke abi, u better take ur time, I force u to comment on my thread?
1 Reply

Ali Baba's Dogs Named Obasanjo, Abacha, IBB, ObamaMy Wife Said I Look Like Tekno!hope She Is Not Deceiving Me?People Say I Look Like Davido, Is It True? (pics)234

See What A Crazy Female Fan Did To D’banj On Stage (photos)Who Wore The Crop Top Better? Omotola Jalade Vs Destiny AmakaSN Giveaway: Free Airtime For The Airtel Users!