People Are Just Naturally Wicked - Jokes Etc - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Jokes Etc › People Are Just Naturally Wicked (747 Views)
1 Reply
| People Are Just Naturally Wicked by KeleDon(op): 11:21pm On Jan 15, 2016 |
WHY ARE PEOPLE WICKED?? How can somebody chukwu kere eke wey God create go come just unplug my phone wey dey 10% come plug him own weydey 95%, come still use my own dey play Temple Run ?? Naija maka why? Ndinmadu sef. |
| Re: People Are Just Naturally Wicked by abuaoyen(f): 11:54pm On Jan 15, 2016 |
Wickedness in low places |
| Re: People Are Just Naturally Wicked by KeleDon(op): 2:16pm On Jan 16, 2016 |
abuaoyen:Help me see da type of wickedness |
Hilarious Ghanaian Obituary Poster "Some Relatives Are Wicked" • Some Girls Are Just Naturally Under Ancient Spell-mr Rational • Pictures Of How People Are Guarding Their Foodstuffs • 2 • 3 • 4