₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,566 members, 8,422,597 topics. Date: Monday, 08 June 2026 at 02:02 PM

Toggle theme

NYSC 2016 Batch A Corp Members House - NYSC (865) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralNYSCNYSC 2016 Batch A Corp Members House (4080591 Views)

1 2 3 ... 862 863 864 865 866 867 868 ... 2535 Reply (Go Down)

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by katerine7(f): 10:22pm On Feb 03, 2016
SC31:
Lagos,oyo and ogun in that order,my opinion tho
I'm thinking of running away from lagos because I reside there
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by katerine7(f): 10:23pm On Feb 03, 2016
LogoDWhiz:
Lag Ogun/Oyo Osun Ondo Ekiti
Thanks
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 10:23pm On Feb 03, 2016
Fraiser:
lol... D truth b say dat tin wey u dey find u no go fit see am o as per say me self no sabi am may b u go give me clue sha
lol! I can't fit tarnish my image 4 hea.so e beta make i just live d tin 4 my mind.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by katerine7(f): 10:25pm On Feb 03, 2016
hardicted:
Actually I wasn't asking you to keep two hearts. I asked you to bring my heart and don't worry dear she's here.
Thanks dear.

Hello katerine7 dear. How was your day. What's up I have miss you. We don't talk lately are you fighting with me ?
why would we be fighting
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:29pm On Feb 03, 2016
Rukkyola:
hahahahahahahahaha.....i can't fit stop lafin.my bele dey pain me.i wil send a voice msg 2 him den.shebi e get 4one?
shey na dat kind nokia 3310 wey dcheifpriest dey use he go take receive voice message, u funny o, phone wey b say e no even dey see sim welwel again sef
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 10:33pm On Feb 03, 2016
Rukkyola:
pls love me.am not husband snatcher fa,am just husband borrower.
cheesy Lol husband borrower,pls if you dey borrow people husband no near crobboy sha, he's not for rent
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 10:34pm On Feb 03, 2016
Fraiser:
shey na dat kind nokia 3310 wey dcheifpriest dey use he go take receive voice message, u funny o, phone wey b say e no even dey see sim welwel again sef
lol! Dah chiefpriest lyf don baje b dat o.so opon al d juju wey im get e can't fit do smtin gud 2 his lyf.ist e b olodo and nw e can't fit tel d irumole 2 change his 4one.do u knw d address of anoda chiefpriest? They ar so many tins i need him 4
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:35pm On Feb 03, 2016
justified10:
I no do zoning for dis kind thing o. I no understand ur suggestion cos I noo wan understand..

in reminisce voice *shey o tti ye e
zoning ke? No b state selection for nysc b dis o, na wait for ur tym den dey call dis one
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 10:35pm On Feb 03, 2016
justified10:
y b say na person husband u wan borrow wen single full Dis city... abeg,, farabale o
no single don approach me na
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 10:36pm On Feb 03, 2016
katerine7:
I'm thinking of running away from lagos because I reside there
Lol ohhh,oyo then
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by katerine7(f): 10:38pm On Feb 03, 2016
SC31:
Lol ohhh,oyo then
ok thanks
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 10:39pm On Feb 03, 2016
SC31:
cheesy Lol husband borrower,pls if you dey borrow people husband no near crobboy sha, he's not for rent
if i hear say i no go near am.Let him approach me ist na.Na only if i c my missing sent4rina na im remain.So if u knw waz gud 4 u bera go luk my sent4rina 4 me
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 10:39pm On Feb 03, 2016
Rukkyola:
no single don approach me na
y u no com approach single..

oya, wait make I approach u.
baby, I love u, I want to marry u and I will give u money.
oya talk ur own.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:40pm On Feb 03, 2016
spixytinxy:
which kind prayer b dat sef
na d kind prayer wey den dey do three times in a day o, 1st one wen u won sleep for nyt, second one around 2am in d nyt, nd 3rd one early momo around 5am. So dey teach me in my church
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 10:42pm On Feb 03, 2016
Rukkyola:
if i hear say i no go near am.Let him approach me ist na.Na only if i c my missing sent4rina na im remain.So if u knw waz gud 4 u bera go luk my sent4rina 4 me
angry angry hmmmmm
Dont worry he won't even come after you,he's faithful sef
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 10:42pm On Feb 03, 2016
Fraiser:
zoning ke? No b state selection for nysc b dis o, na wait for ur tym den dey call dis one
I no lyk to dey wait. I go for goal. obagoal ni mi
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 10:42pm On Feb 03, 2016
Rukkyola:
oga o.My Sent4rina wea ar u now? Person dey use me do shakara 4 hea.i can't fit wait again fa.
*shouting ontop of my voice*

who dey shakara my lady 4 here o. As i don show face, i wan make nobody shakara my treasure 4 me o.

How ar u dear? How has been your day?
Sorry i came late, i was fixed up ni jare.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 10:44pm On Feb 03, 2016
Fraiser:
na d kind prayer wey den dey do three times in a day o, 1st one wen u won sleep for nyt, second one around 2am in d nyt, nd 3rd one early momo around 5am. So dey teach me in my church
Hmmm I dey suspect this your prayer o
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 10:47pm On Feb 03, 2016
barca barca, y u doing dis to Gary Nevile?
messi, Suarez, y?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 10:47pm On Feb 03, 2016
Sent4rina:
*shouting ontop of my voice*

who dey shakara my lady 4 here o. As i don show face, i wan make nobody shakara my treasure 4 me o.

How ar u dear? How has been your day?
Sorry i came late, i was fixed up ni jare.
ah! My husband i hav missed u so much o.I was even abou 2 report 2 d minister of defense dah u ar missing.I have been jejely minding my own business here ni fa b4 pple started accusin me da i am husband snatcher.Don't listen to wat any1 tells u o.U knw i love u so much and i can't fit cheat on u.oya tel me wat do u wanna eat 2nyt? I did nt prepare anytin fa because i tot u wea kidnapped and won't b comin bak.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:48pm On Feb 03, 2016
katerine7:
putting everything into consideration
in dat case, they shud be in this order lagos, ogun, oyo, ondo, osun, ekiti
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 10:48pm On Feb 03, 2016
Fraiser:
na d kind prayer wey den dey do three times in a day o, 1st one wen u won sleep for nyt, second one around 2am in d nyt, nd 3rd one early momo around 5am. So dey teach me in my church
Hmmm I dey suspect this your prayer o

Sent4rina:
*shouting ontop of my voice*
who dey shakara my lady 4 here o. As i don show face, i wan make nobody shakara my treasure 4 me o.
How ar u dear? How has been your day?
Sorry i came late, i was fixed up ni jare.
Thank GOd say you son come o this one way your wife wan dey borrow husband
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 10:50pm On Feb 03, 2016
katerine7:
ok thanks
You're welcome
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:50pm On Feb 03, 2016
katerine7:
putting everything into consideration
in dat case, they should be in dis order lagos, ogun, oyo, ondo, osun, ekiti
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by katerine7(f): 10:51pm On Feb 03, 2016
Fraiser:
in dat case, they shud be in this order lagos, ogun, oyo, ondo, osun, ekiti
Thanks, I guess I have to stick with lagos then
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 10:51pm On Feb 03, 2016
justified10:
y u no com approach single..

oya, wait make I approach u.

baby, I love u, I want to marry u and I will give u money.

oya talk ur own.
pls shut up.my sent4rina is around.no kobami 4 here o.did i tel u dah i wanto flirt? I love my husband so much and i can't fit cheat on him
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 10:52pm On Feb 03, 2016
Gœd evening guys. How are you all doing on here?

Wia do i start sef, i was awe wen i saw d number of unread mentions on my phne. Though i was away since morning due to some unenvidable task b4 me. I'll definitely treat d msgs 1 after d odas.

I hope i didn't miss much while i was away.

#1love
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:53pm On Feb 03, 2016
Rukkyola:
lol! I can't fit tarnish my image 4 hea.so e beta make i just live d tin 4 my mind.
ahhhahhhahhh u fit talk to my hear sha, i no go tell anybody, u know am gud at keepin secret
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Kbs468(m): 10:53pm On Feb 03, 2016
Dchiefpriest:
congratulations my dr...so sorry for not being there... grin.but i promise u , ur service go swt die...
Ofcourse I have learnt not to be among those who do not honour their home grown prophets, so I trust your words 100% grin
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 10:54pm On Feb 03, 2016
SC31:
Hmmm I dey suspect this your prayer o

Thank GOd say you son come o this one way your wife wan dey borrow husband
i don enter 2day o.Y ar u lying now? wen did i say i wanto boro husband? Fraiser my padi pls come & defend me o
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 10:57pm On Feb 03, 2016
Rukkyola:
pls shut up.my sent4rina is around.no kobami 4 here o.did i tel u dah i wanto flirt? I love my husband so much and i can't fit cheat on him
justified10 why are u disturbing my queen. Are u trying to lure her to flirting wit u or wat.
Pls let her be o, she is a married woman.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 11:01pm On Feb 03, 2016
Sent4rina:
Gœd evening guys. How are you all doing on here?

Wia do i start sef, i was awe wen i saw d number of unread mentions on my phne. Though i was away since morning due to some unenvidable task b4 me. I'll definitely treat d msgs 1 after d odas.

I hope i didn't miss much while i was away.

#1love
pls my sweetheart.don't treat any msg one by one.just 4get dem.They ar unnecessary.I love u dea.just com & eat ur food and let's go and sleep.
In my mind.** wat if e go c say i wan boro husband tru tru unko.Buh shebi me sef i tried na.i waited 4 him 4 so long.God please let him change his mind.How i wish i was able 2 get 2 dchiefpriest shebi i 4 don use juju wipe doz msg.wat wil do nw? Lemme ask fraiser 4 advice**
1 2 3 ... 862 863 864 865 866 867 868 ... 2535 Reply

NYSC 2017 Batch A Corps Members HouseNYSC 2016 Batch B Corps Members HouseHow To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List234

Nysc 2015 Batch ANYSC 2015 Batch B House

Viewing this topic: 6 guest(s)