Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,165,956 members, 7,863,394 topics. Date: Monday, 17 June 2024 at 05:03 PM

NYSC 2016 Batch A Corp Members House - NYSC (910) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch A Corp Members House (3433973 Views)

NYSC 2017 Batch A Corps Members House / NYSC 2016 Batch B Corps Members House / How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (907) (908) (909) (910) (911) (912) (913) ... (2535) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 10:19pm On Feb 05, 2016
#909 dedicated to my rukkyola babe.


Fraih:

Loll cheesy
Ehn, since you no dey go service again, e get one of my friends wey need to go on NYSC badly, But e be like say Doors don Shut for am, shey make I call am to swap with you?

whalai u don naughty finish..

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 10:25pm On Feb 05, 2016
LogoDWhiz:



Exactly the way I feel.

The rush isn't there again!

Na dem sabi!

Right now I wish I was 30 or proly a PT student, so that I'll just be exempted
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 10:27pm On Feb 05, 2016
CROBBOY:

HMMM That was a really interesting jokecheesy
Lol no be joke kankan o
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by CROBBOY(m): 10:27pm On Feb 05, 2016
Where are all those people strictly in need of NYSC matters and its ingredients, please ask all your questions now o!

Because if you don't, I am already activating my 'Romantic Mode' now that my Bae is almost falling asleep.

But come to think of it where is mschubby, spinxytinxy, MissOyin, Amodu, and others? I DEY HAIL O!
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraih(f): 10:27pm On Feb 05, 2016
Sent4rina:



whalai u don naughty finish..
Nahh, you know your friend's twinnie isnt wink
omoalhaja7 doesn't want to go for Service again, so up there was an alternative. cheesy
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by gbemmy2k10(m): 10:29pm On Feb 05, 2016
SC31:


Right now I wish I was 30 or proly a PT student, so that I'll just be exempted
seriously, all the waiting no worth it. I swear, CONFUSED PEOPLE
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 10:30pm On Feb 05, 2016
CROBBOY:
Where are all those people strictly in need of NYSC matters and its ingredients, please ask all your questions now o!

Because if you don't, I am already activating my 'Romantic Mode' now that my Bae is almost falling asleep.

But come to think of it where is mschubby, spinxytinxy, MissOyin, Amodu, and others? I DEY HAIL O!
Lol my Mr romantic

Rukkyola tongue
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 10:35pm On Feb 05, 2016
Fraih:

Nahh, you know your friend's twinnie isnt wink
omoalhaja7 doesn't want to go for Service again, so up there was an alternative. cheesy

Na tru sha.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 10:38pm On Feb 05, 2016
SC31:

Lol my Mr romantic

Rukkyola tongue
intruders! Wea ar u al at nw? Na jejejejemi i dey hea o wey person don dey talk romance,romance,romance 4 my ear o.make ina beta cm nw wey they stil hea.me i can't fit alone wen they comot 4 hea
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 10:41pm On Feb 05, 2016
Sent4rina:
#909 dedicated to my rukkyola babe.




whalai u don naughty finish..
my love thank u so much fa! Buh wea u com run go nw wen intruders enter dis city.na bomb dem cari com.na only God almighty na im say make i sabi run.mayb i 4 don die by nw.and u knw sey na smal tin fit make me cry
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:42pm On Feb 05, 2016
Rukkyola:
Abeg seriousness mode activated.I hav so many questions i wanto ask hea.
1.Hu ar doz dat are qualified 2 serve? Can't my 2yr old cousin serve?
2.must u do ur service in nigeria?
3.When is the senate approved list likely 2 b out.
4.Wen it comes out how wil i get it? Do dey sell it in d market?
5.Wat if mumcy says i shud not serve unko? Wil it affect my future?
6.Must i recieve my allawee wen am being paid?
7.Do i necessarily need my certificate or SOR in camp?
8.Must i go 2 d place of my PPA? can't i just stay 4 my moda shop?
9.Wil dea b free ride 2 my ppa
10.Can i possibly extend my service 2 over 10yrs if i lyk?
11.Y do pple fear 2 serve n d north? Dem dey kil person 4 dea
12.If khaki no reach me 4 service wat can i wea?
13.na tru say soldiers dey purnish pple if u misbehave?
14.Can i really meet my future husband during service?
15.Wat if i meet him and my sent4rina no gri make i mari am unko?
16.Do i need 2 cari fudstuff lyk water,rice,amala,indomie fufu and ko?
17.How many clot shud i cari wen i dey go? 10 box of clothes go do?
18.Na tru say na only white person dey wea evri day like ghost? Wat if e com de dirty unko?
19.am i allowed 2 take laptop,tv,stove,pot,radio and fone go camp?
20.Do dey allow juju in camp incase person wan snatch my husband?
Thank u so much 4 ur quick response.
Cc; sent4rina,Fraiser,justified10,CROBBOY,logoDWhiz,kbs468,fraih,sc31,Joan jane john dat is if u no dey vex 4 me,spixytinxy,bobolil,johndanny,armynu,Alhassanu,DTOBS,dchiefpriest,chiefololade,kil,shaq or marry cos i no remember ur name,miss oyin, and anybdy wey wanto chuk mouth buh pls no insult me abeg
hmm hmmm clearing my throat... I for like give answer to all d questions u ask in dis exam bur d answer booklet wey dey my hand no go reach so i go answer d questions randomly.
D pple wey dey qualify to serve ar dose pple wey no dey carry dis nysc mata for head lyk wyclef because na dem no go develop hypertension bfor nysc finally decide on wen to open camp.
2. No b by force make u serve for nigeria u fit choose any of dis country for ur service: iraq, syria, somalia, sudan, gaza or afganistan
4. Wen d senate approved list come out den go sell am for oshodi or alaba market.
5. E go affect u for future because den go ask for ur nysc certificate bfor u fit register for antenatal care in d hospital.
6. E no compulsory make u receive ur allawee, u go just put my account no down, shikena.
7. U no need certificate or sor for camp, all u need to do is just to come see me make i sign autograph for ur cheek make u go show camp officials.
8. E no compulsory make u dey go ur ppa, all u need to do is to make my bedroom ur ppa.
10. If u make my bedroom ur ppa nobody go tell u bfor u extend ur service to 50yrs.
12. If khaki no reach u, u fit com borrow my grandfather agbada.
14. If u won meet ur future husband during service, just try work ur posting to sambisa forest.
15. If u work ur postin to sambisa forest, nobody go tell sent4rina bfor hin giv u divorce letter.
16. U no need carry fud stuff go camp, all u need is to work ur postin to kuje or kirikiri prison, ur three square meal per day is guarantee

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 10:43pm On Feb 05, 2016
justified10:
u dey chop? I no know o.

spinxytinxy, how ur jony
b4 nko? Y ar i no go chop? Na me send intruders abi na me send NYSC.i enjoy my fud wel wel
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 10:46pm On Feb 05, 2016
CROBBOY:

gringringrin
So talented at thinking ribs cracking silly things. Your comic nature NO GET PART TWO AROUND!
c dis man o. me wey dey talk wetin no understand me 2 d public u dey busy talk sey 1 comic nature.abi u wan try lure mi into flirtin wit u ni?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 10:46pm On Feb 05, 2016
Rukkyola:

my love thank u so much fa! Buh wea u com run go nw wen intruders enter dis city.na bomb dem cari com.na only God almighty na im say make i sabi run.mayb i 4 don die by nw.and u knw sey na smal tin fit make me cry

Run ke! I go call soja ni o.. I no fit run leav u behind nah.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 10:47pm On Feb 05, 2016
Kbs48 help us with the countdown...
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:49pm On Feb 05, 2016
Rukkyola:
**she was carried away by sleep while cryin bside her husband.She had not even slept for 4hrs,only 2 b awoken by d noise around d neighbourhood.This is very unsual.She is used 2 sleeping beautifully and wakin up hapily feelin d cool breeze of d city.She quickly got up,wonderin wat was wrong.She peeped 2ru d window & then realised dah indeed an intruder is n d city.Wat 4? she wonderedAfter so much enquiries,she found out it was all abou lov,lov,lov,play,play,play,romance,romance,romance,skip,skip,skip,arque,argue,argue,argue,fyt,fyt,fyt! and so on.
The government was no wea 2 b found.The trouble shooters had all disappeared.The citizens wea left alon 2 fend 4 themselves.Wat a terrible government!
She observed 4 smtym tinkin it was goin 2 b fun buh tinz got worsen.
Who kud d intruder b? She wondered.Could it b jombo jombo (double j)?
She later found out it was a female, joan jane john (triple j)
Hmm...she tuk a deep breath.Indeed dea must b some problems wit pple havin 'j' as dea initials.They don't seem 2 b d fun type.wat wil happen if a forple j enters d city? The city myt just burn down she answered hersef.The minister of information and dchiefpriest must b notified abou dis.No j shud b eva allowed into d 'Golden city' as named by her sent4rina.
She pulled up a tactic 2 calm d city down.But stil it was kul enof 2 her satisfaction.
She had no choice but 2 pack her belongings and travel out of d city.she visited d coolest place n America and thought of neva returnin 2 d Golden city.she changed her mind after rememberin her sent4rina wud really b hurt by doin dat.Now coming into d city,hopin dat d city wud b calm already.Buh dat was not d case!
The city was so ful dat she cud barely c tru d gate.she had 2 hang around by d gate.The noise n d city had bcom louder than it was wen she left.She wondered,cud dea b a forple j in d city nw.she tot of runin away.After so much enquiries,she realised dea was a gr8er problem in d city.
Now NYSC don fxck pple up.oma she o.she felt dissapointed.Buh wat kud she hav done 2 revert d situation? NOTHING! She answered hersef.
She percieved dah more visitors wud b visitin d 'GOLDEN CITY soon.
She said 2 hersef, it is beta u don't bring up love,love,love or play,play,play issue 2nyt if u don't wanto b eaten raw by the already angri citizens.**
Abeg o,NYSC don already f*ck ina up o.make ina answer my 20 questions o.Only d his excellency,LogoDWhiz don giv me beta ansa.i need more ansas 2 compare wit o.
*waitin patiently 2 hear 4rm d pple*
rukkyola i don answer your question o
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 10:50pm On Feb 05, 2016
SC31:


Right now I wish I was 30 or proly a PT student, so that I'll just be exempted

Lol! Well, we don't share same views on that!

I really want to go for the experience!
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 10:51pm On Feb 05, 2016
Rukkyola:

intruders! Wea ar u al at nw? Na jejejejemi i dey hea o wey person don dey talk romance,romance,romance 4 my ear o.make ina beta cm nw wey they stil hea.me i can't fit alone wen they comot 4 hea

LoL if dem like make them come na them saka
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Kbs468(m): 10:51pm On Feb 05, 2016
pweedyuz:

u did not even allow me land/
now u want to confuse me with sweet talks/
it won't work.

y am I even talking 2 u sef? ?
Im
we've separated, remember?

ND I'm sure you won't dare to forget my day nah...u know///
I'm sorry darling

Did you said we are divorced

No not true. where is your evidence to that effect?

Ofcourse I won't and can't forget my first ever love with a unique day stamped in my head as I can't even imagine myself forget the phrase 'Sweet sixteen' you know.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 10:52pm On Feb 05, 2016
[quote author=eaglevision post=42655353][/quote]
wch kain apologise? All d jay's wey i knw get 1 problem or d oda.Abi u neva hear of johnbull wey no sabi spel im name? Wat of 'jonny' wey just come unko? U neva c as pple dey laff am.u don watch jejili b4? U fit neva watch am.na film d guy just dey mess up and down.beta no allow me jist u abou 'j' 4 hea. Wit wetin i don experience i no fit name my pickin anytin 'j' o.Thank God say my sent4rina no b j. Betta go comot j 4 ur name if u want make i dey play wit u
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraih(f): 10:53pm On Feb 05, 2016
Fraiser:

7. U no need certificate or sor for camp, all u need to do is just to come see me make i sign autograph for ur cheek make you go show camp officials.
That got me really laughing! Fraiser ehn! cheesy cheesy

*******
kbs468, you have been unavoidably absent almost all day, I believe you are doing fine. I honestly miss reading fresh words from you.
Senator Amodu, Sure your Birth day went well. Are you Trying to say there is no cake for us in this Golden city
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:55pm On Feb 05, 2016
boboLIL:
Fraiser @ so sorry abeg... Hw went ur day?
my day don dey fine jeje, as I enter golden city come see sey u don cause kasala for ground naso headache com catch me, nd u know my health condition say my body too dey quick react to dat kyn kasala
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by CROBBOY(m): 10:56pm On Feb 05, 2016
SC31:


Right now I wish I was 30 or proly a PT student, so that I'll just be exempted
That had consistently been my intention many years now I refused to clear for service.

But owing to the Nigeria factor thing in addition to pressure from Mumsy insisting I didn't go to school, I am deciding to do this.

I had always been of the oppinion that this NYSC is just a waste of one's productive life for a year and more - in my own case, by March 2017, it'll be 1 year and 3 Months wasted life since I had to officially resign since January from most of my consulting to give me time to follow up NYSC related matter. And the NYSC lack of structure is just enough to support my line of thought that it is a waste of time.

Many times people work with the assumption that through NYSC, they'll get a good life start in terms of Job and business. But when you follow through with statistics of our predecessors, you'll realise often that its less than 10% of post CM that are ever priviledged to experience this fate.

That is because if you have ever been involved in business startup and development, you'll understand that 1 year is TOO TOO SHORT A TIME to understand your new environment, your prospective clients, your competitors and their competitive advantage, the legal system and taxes governing a city, state or region, that will help you make an informed decision with respect to starting a job or product or service,performing your SWOT analysis, and other vital things that guaratees a lasting business. 1 YEAR IS TOO TOO SHORT A TIME TO DO ALL THAT REMEMBERING THAT THE REQUIREMENT OF YOUR PPA AND CDS WILL STEAL A VALUABLE PORTION OF YOUR TIME IN THE SAME ONE YEAR

MY INTAKE:
NYSC SHOULD JUST BE OPTIONAL FOR THOSE THAT NEEDS THE BENEFITS ASSOCIATED THEREIN

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 10:57pm On Feb 05, 2016
Rukkyola:

wch kain apologise? All d jay's wey i knw get 1 problem or d oda.Abi u neva hear of johnbull wey no sabi spel im name? Wat of 'jonny' wey just come unko? U neva c as pple dey laff am.u don watch jejili b4? U fit neva watch am.na film d guy just dey mess up and down.beta no allow me jist u abou 'j' 4 hea. Wit wetin i don experience i no fit name my pickin anytin 'j' o.Thank God say my sent4rina no b j. Betta go comot j 4 ur name if u want make i dey play wit u
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 10:58pm On Feb 05, 2016
LogoDWhiz:




Now, I don't think it will be right of me to answer you anymore.
Your husband will do justice to the questions!
ur excellency sir.Whisperin
*my husband no sabi buk na im make me neva ask am.i c say na only u knw bk 4 dis city daz y i com mit u. D rest no wan show sey dey b olodo na im make dem dodge my questions wit laughter.me i sha pity 4 dem.if they go bridge law 4 camp OYO is dea case o.dem dey shame 2 ask simple questions lyk dis

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:58pm On Feb 05, 2016
Rukkyola:
'OYO' is also ur case dis nyt.
lol... Me self don dey reason am too oo
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 11:00pm On Feb 05, 2016
Rukkyola:

wch kain apologise? All d jay's wey i knw get 1 problem or d oda.Abi u neva hear of johnbull wey no sabi spel im name? Wat of 'jonny' wey just come unko? U neva c as pple dey laff am.u don watch jejili b4? U fit neva watch am.na film d guy just dey mess up and down.beta no allow me jist u abou 'j' 4 hea. Wit wetin i don experience i no fit name my pickin anytin 'j' o.Thank God say my sent4rina no b j. Betta go comot j 4 ur name if u want make i dey play wit u

E be like say u want me to do a breakdown and lowdown of 'R' abi,be warned na,beta respect my position in this city@least,I'm very much inform o(month n gbona lowo lowo),ma lo wa ooo
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Kbs468(m): 11:00pm On Feb 05, 2016
boboLIL:
Kbs48 help us with the countdown...
Sure thing and it begins tomorrow straight up
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:01pm On Feb 05, 2016
Rukkyola:
'OYO' is also ur case dis nyt.
lol... Me self don dey reason am too oo
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 11:02pm On Feb 05, 2016
Not nice. undecided
CROBBOY:
Where are all those people strictly in need of NYSC matters and its ingredients, please ask all your questions now o!

Because if you don't, I am already activating my 'Romantic Mode' now that my Bae is almost falling asleep.

But come to think of it where is mschubby, spinxytinxy, MissOyin, Amodu, and others? I DEY HAIL O!
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 11:02pm On Feb 05, 2016
Rukkyola:

ur excellency sir.Whisperin
*my husband no sabi buk na im make me neva ask am.i c say na only u knw bk 4 dis city daz y i com mit u. D rest no wan show sey dey b olodo na im make dem dodge my questions wit laughter.me i sha pity 4 dem.if they go bridge law 4 camp OYO is dea case o.dem dey shame 2 ask simple questions lyk dis

Lmao!

Now, it's confirmed from my end!

You're a clown!


But tbh tho, your questions ehn, e get as e be o!
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 11:05pm On Feb 05, 2016
Fraiser:
rukkyola i don answer your question o
u sure? I neva c am o.As i enter i com c 23 mentions fear com catch me i no gri luk dem 1 by 1 o.i stil check sha

(1) (2) (3) ... (907) (908) (909) (910) (911) (912) (913) ... (2535) (Reply)

Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House

Viewing this topic: 1 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 66
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.