₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,326,912 members, 8,428,625 topics. Date: Wednesday, 17 June 2026 at 05:46 PM

Toggle theme

NYSC 2016 Batch A Corp Members House - NYSC (924) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralNYSCNYSC 2016 Batch A Corp Members House (4166932 Views)

1 2 3 ... 921 922 923 924 925 926 927 ... 2535 Reply (Go Down)

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 10:10pm On Feb 06, 2016
spixytinxy:
lol, mk I go dey charge my fone dey wait 9pm
if ur phone neva full beta bring charger com charge am 4 my house.lyt dey 247 like kbs247
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 10:11pm On Feb 06, 2016
Fraiser me tanda here gidigba
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 10:12pm On Feb 06, 2016
Darey00:
U dz Rukkyola geh sha...
wat i do? U tink sey i no hear wetin u talk sey our romance,romance,romance dey borin?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 10:14pm On Feb 06, 2016
justified10:
shey u don see beta cafe? abi u still dey search
stil searching oooo, d one wey amodu describe, na hotel me c for dere ooo
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by biotechshola(m): 10:14pm On Feb 06, 2016
One of dos moment wen i feel realy gud, freed ma mind of numerous thoughts nd jst wana av fun..

Let me enjoy it while it lasts.

Not easy bin an intro......t!
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 10:14pm On Feb 06, 2016
OlaSalo:
wish I could see the real face behind this masquerade
na only u sabi d masquerade wey u c o
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 10:14pm On Feb 06, 2016
Abbeyunique2:
@fraiser, if nah teeth verification, dem rukkyola babalawo no go scan him teeth be that niyen.
btw, to think that man don kiss rukkyola b4. Awon team rainbow teeth
did u just say rainbow?

no b 7 colors b dat?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 10:16pm On Feb 06, 2016
spixytinxy:
stil searching oooo, d one wey amodu describe, na hotel me c for dere ooo
lolz...hotel ke...

u for enta na, maybe cafe dey one of d rooms for Dia.. and maybe na amodu dey run d cafe.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 10:17pm On Feb 06, 2016
Fraiser:
bur wait o, oya tell me d truth I no go tell anybody, shebi u luv me for deep inside inside ur mind
make i no lie u o.I love u but d problem b say i neva sabi as we go take do am wey my sent4rina no go knw.Dat man just dey ignore my feelings anyhw dis days ni fa
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by terrymason(m): 10:17pm On Feb 06, 2016
This thread too fast! Am always behind! Jumping from old page to d recent one! Mk una dey hold break small! cry
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 10:19pm On Feb 06, 2016
terrymason:
This thread too fast! Am always behind! Jumping from old page to d recent one! Mk una dey hold break small! cry
break spoil ni, and mechanic don travel..
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 10:19pm On Feb 06, 2016
LogoDWhiz:
I hear u!

Ur matter get as e be!
pressy,wah do u mean say my mata get as e b?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 10:19pm On Feb 06, 2016
justified10:
my hair ni fa....d thing don grow rougly com loose shape join..

I b wan cut am today. I just say make I postpone am till tomoro..I no remember say tomorrow na Sunday.
Na una dey go church go catch babes
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 10:19pm On Feb 06, 2016
biotechshola:
#922...for u, spixytinxy!
Gud evening all!
Rukkyola, vex smal smal o to avoid shortage of blood.

Justified19, pray, pray nd pray cos i see just two batches... Buh who knws, they may stl decide to rearrange the TT.

LogoDWhiz, spixytinxy, amodu, et al.
I hail!!
I see u bro!
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:21pm On Feb 06, 2016
Abbeyunique2:
@fraiser, if nah teeth verification, dem rukkyola babalawo no go scan him teeth be that niyen.
btw, to think that man don kiss rukkyola b4. Awon team rainbow teeth
d only problem wit rukky b say dat tym wen she won marry me by force she don too chop all dose yeye colar wey d baba dey giver make she take follow me talk, now her teeth don turn cocacola nd i won her o bur she no go listen
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 10:22pm On Feb 06, 2016
LogoDWhiz:
Na una dey go church go catch babes
wetin pressy dey talk again... catch babe bawo?


me no lyk babes o..I dey go church go listen to d word of God ni.

tho my pastor na woman, I still no dey notice d presence of any female for church..

everybody b lyk man for ma eye
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LMAyedun(m): 10:23pm On Feb 06, 2016
Cindy222:
Yes oo,thats my plan...
Hi dear! How is Gwagz nau??
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 10:24pm On Feb 06, 2016
Abbeyunique2:
#920 lol. crazy gal.... drop ur twitter handle
me i no sabi wetin b twitter handle 4 hea
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 10:25pm On Feb 06, 2016
IghravweIG:
Hmmm.
Spixytinxy spixytinxy spixytinxy.
How many times I call u grin
No start weti go cause war Between Jamaica and Nigeria o. Be Warned!!!
Hehehe, ok o I hear u
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 10:25pm On Feb 06, 2016
LogoDWhiz:
I hail you!
back 2 sender! Me sef i hail u!
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 10:26pm On Feb 06, 2016
justified10:
lolz...hotel ke...

u for enta na, maybe cafe dey one of d rooms for Dia.. and maybe na amodu dey run d cafe.
Lwkmd grin
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by tiippie(f): 10:27pm On Feb 06, 2016
biotechshola:
Special greetings to the special tiippie!


Hop ur day was blessed.
Yes o , thank you.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 10:27pm On Feb 06, 2016
Rukkyola:
if ur phone neva full beta bring charger com charge am 4 my house.lyt dey 247 like kbs247
on my way, cos d fone don dey 40%
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 10:27pm On Feb 06, 2016
CROBBOY:
Kbs468 Part two... Diligent with record keeping!
i just dey laff u.'wetin cari fine boy no pimple' enter NYSC matta 4 hea
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 10:28pm On Feb 06, 2016
Rukkyola:
me i no sabi wetin b twitter handle 4 hea
I heard that somebody wants to propose to you tonight . pls tell me its a lie
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 10:29pm On Feb 06, 2016
Rukkyola:
pressy,wah do u mean say my mata get as e b?
U really wanna knw? grin
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 10:29pm On Feb 06, 2016
Rukkyola:
pressy,wah do u mean say my mata get as e b?
U really wanna knw? grin
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 10:29pm On Feb 06, 2016
justified10:
lolz...hotel ke...

u for enta na, maybe cafe dey one of d rooms for Dia.. and maybe na amodu dey run d cafe.
lol, me dey inside bus
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:29pm On Feb 06, 2016
justified10:
lolz


oya ow u wan take propose to rukky, dis one wey she dey vex..make she no tell u "NO" Out of vexation.
me i go propose she go say no? She no fit, me wey b say i don chop sugar plenty my mouth don sweet die, d only tin wey dey make me fear now b say if i propose to her make oda girls wey i no propose to no com dey trip for me if den see better scope, i no won make guys for dis city go dey send hire killer to me o
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 10:30pm On Feb 06, 2016
Rukkyola:
back 2 sender! Me sef i hail u!
grin grin
Rukky Rukky. wink
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 10:31pm On Feb 06, 2016
IghravweIG:
Lwkmd grin
abi now my broda....hotel fit dey inside cafe and cafe fit dey inside one room for hotel..
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 10:33pm On Feb 06, 2016
sirguy542:
I heard that somebody wants to propose to you tonight . pls tell me its a lie
i neva hear o.As i just 21 mentions 4 hea,i say God pass una.no b ina go kil 4 hea.mumcy don say she go sieze my fone 4 house as i no gri talk 2 anybdy wey i just dey laf my tin lyk say i don kolo.Abeg hu wan propose? If d person don ready 2 dey wheel chair make im come.because my sent4rina no go gri
1 2 3 ... 921 922 923 924 925 926 927 ... 2535 Reply

NYSC 2017 Batch A Corps Members HouseNYSC 2016 Batch B Corps Members HouseHow To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List234

Nysc 2015 Batch ANYSC 2015 Batch B House

Viewing this topic: 1 guest(s)