Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,161,514 members, 7,847,121 topics. Date: Saturday, 01 June 2024 at 11:23 AM

NYSC 2016 Batch A Corp Members House - NYSC (929) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch A Corp Members House (3421160 Views)

NYSC 2017 Batch A Corps Members House / NYSC 2016 Batch B Corps Members House / How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (926) (927) (928) (929) (930) (931) (932) ... (2535) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by CROBBOY(m): 11:42pm On Feb 06, 2016
Dedicated to my SweetHeart (SC31)...
justified10:
exactly why I said they should scrap dis nysc stuff or make it optional...


dis government is financially handicapped...


We have consistently complained. Will there ever hear
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by katerine7(f): 11:43pm On Feb 06, 2016
Rukkyola:
Dedicated 2 d haters/intruders/d serious/d intelligent/peacemaker/watever!
I love una na im make me do dis 1 o sote mumcy dey wonder weda i don kolo for house
These ar d names of people u av been vexing 4 o.I wan dem b4 i start o
1.spixytinxy & justified10 disussin 'paraga' 4 NYSC related mata
2.CROBBOY & Darey00,discusin 'castin & moderation' 4 NYSC related mata
3.Fraiser & Cindy222 discusin 'cash & disappointment 4 NYSC related mata
4.Olasalo wishin 2 c d face behind masquerade 4 NYSC related mata
5.Spixytinxy & LogoDWhiz discussin 'oshogbo weed' 4 NYSC related mata
6.Bobolil talkin abou 'transformer' 4 NYSC related mata
7.same Bobolil hailing people 4 NYSC related mata
8.LogoDWhiz sayin 'person mata get as e b' 4 NYSC related mata
9.Darey00 sayin 'dz rukkyola sha' for NYSC related mata
10.Johndanny sayin 'OYO' 4 NYSC related mata
11.Fraiser,announcing 'Fraiser & Rukky live on TV' 4 NYSC related mata
12.MegaBoolean & Bobolil sayin 'Funny' 4 NYSC related mata.
13.My sent4rina talking about wea he lives & graduated 4rm 4 NYSC related mata
14.Vingeophysicist,Ngoziwu talkin rubbish 4 NYSC related mata
15.Abbeyunique2 & eaglevision discusin chelsea 4 NYSC related mata
16.Justified10 & amodu discusin advert 4 NYSC related mata
17.Justified10 & CROBBOY discusin 'FINE BOY NO PIMPLE' 4 NYSC related mata
18.Cindy222 & Fraiser discusin issue wey dem no folo understand 4 NYSC related mata
19.Cindy222 & Jubrealguy discusin d place of dea studies 4 NYSC related mata
20.Eaglevision posting Leicester dae rape 4 NYSC related mata
21.Chinweukamaka discusin CROBBOY & bobolil 4 NYSC related mata
22.Darey00,discusin 'Leicester city jass' 4 NYSC related mata
23.Dejiconde & Darey00,discusin jazz 4 NYSC related mata
24.Titobiloluwa01 discusin police & pressy 4 NYSC related mata
25.Bobolil replyin Titobiloluwa01 on harsh stuff 4 NYSC related mata
26.Olasalo & Abbeyunique2,discusin Sarcasm 4 NYSC related mata
27.My sent4rina talkin about 'Hide & seek' 4 NYSC related mata
28.Bobolil & chukeukamaka speaking igbo 4 NYSC related mata
29.Abbeyunique2 & titobiloluwa01 discusin humour & insult 4 NYSC related mata
30.Bobolil & logoDWhiz discusin sombdy wey dey para 4 possibility of next post 4 NYSC related mata
31.Mschubby & amodu celebratin birtday 4 NYSC related mata
32.spixytinxy & LogoDWhiz discusin how 2 manage Rukky 4 NYSC related mata
33.Spixytinxy & fraiser discusin chargin of phone 4 NYSC related mata
34.Justified10 & spixytinxy discusin season film & olamide's voice 4 NYSC related mata
35.Fraiser & CROBBOY discusin passport photograph 4 NYSC related mata
36.Fraiser & justified10 discusin TV show & sponsorship 4 NYSC related mata
37.LogoDWhiz & spixytinxy discusin scareness 4 NYSC related mata
38.SC31 talkin abou rukkyola & Fraiser bein hilarious 4 NYSC related mata
39.Justified10 sayin insult ti take ova 4 NYSC related mata
40.Gosj01 saying 'Na so' 4 NYSC related mata.
*KINDLY QUOTE ME IF UR NAME SUPPOSE DEY HERE & U NO C AM.Mayb i fell asleep,or did not notice or ur don comit 2 much crime or ur mata don tire me.
NOW PEOPLE WEY TALK NYSC RELATED mata
1.Rukkyola
2.1mrblitz
3.crobboy & abbeyunique2
4.crobboy & iyenekere
5.spixytinxy & abbeyunique2
6.LogoDWhiz & amodu
7.Lexzyy & flamingsword
8.Johndanny & Justified10
9.Bobolil
10.Amodu & DTOBS
11.Amodu & logoDWhiz
12.LogoDWhiz & amodu again
13.LMAyedun & cindy222
14.Jubrealguy & cindy222
15.Vingeophysicist & cindy222
16.Oluwafirefunmi
*NO ASK ME WETIN THEY TALK O because D TIN NO MAKE SENSE 4 MY EAR.Na only 1 tin wey amodu talk abou mistakes/ watever.
***NOW OVER TO THE INTRUDERS! I No gri c una name 4 here o.**
The only person wey dodge evritin na Kbs468.
u go fear list, u try wella
wat about those of us wey our name no kan dey your list wetin dem go give us na
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by amodu(m): 11:43pm On Feb 06, 2016
justified10:
drop kor..jabo ni
See you
Shebi you don ruin the whole thing now and your eye don open.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraih(f): 11:43pm On Feb 06, 2016
katerine7:
Abeg o make ena no vex
I just want to use this medium to beg ena say 2moro wey be chelsea vs man utd match, I go like post some certain things sha, but the time for d match is 5:00pm, I dey use style ask for permission because I no fit keep quiet for dat kind of match, , abeg wen ena see me post anything make ena no para o because I have a fragile heart I fit cry if ena tackle me
I hope my permission is granted o
se eti gbo ni
okwa unu anugo
ena don hear
My sister's namesake, you get the freedom jare! Infact, we ladies will love you to speak on our behalf too. smiley
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 11:43pm On Feb 06, 2016
SC31:

Ohh I see,but me,fraih,missoyin and missevey(first lady)no dey interested.....rukkyola fit dey interested sha since she like to dey borrow people husband *whispers* but I no tell you o
I just pray that she will b interested.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 11:43pm On Feb 06, 2016
[quote author=Fraih post=42689121] Hehehehe You no be professional then tongue tongue I am a professional quack

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by katerine7(f): 11:43pm On Feb 06, 2016
SC31:

Lol baby girl you can post your thing joor
permission one, still counting
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 11:44pm On Feb 06, 2016
Fraih:

Hehehehe


[i]Babe! Chop knuckle cheesy
Lol I don chop am

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 11:45pm On Feb 06, 2016
CROBBOY:

We have consistently complained. Will there ever hear
I just dey look dem..

ma frnd wey dey serve for ib secretariat Neva enta him ppa dis yr, d guy broke pass broken bottle..
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 11:45pm On Feb 06, 2016
sirguy542:

I just pray that she will b interested.
Why not,she go dey over interested sef wink
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 11:46pm On Feb 06, 2016
katerine7:

permission one, still counting
me give u two options, u no Gree choose..

we no go give u permission.. we go use military chase u tomoro
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:46pm On Feb 06, 2016
Rukkyola:

buh i love my sent4rina 2 fa! I no wan cari im mata go babalawo ni fa.
U no get anoda plan?
Wait o,i think some 'j's juju don dey wrk 4 me already! Sleep don dey cari me go fa! Incase u c say i just disappear 4 hea,help me grit evrybdy.we go continue 2moro.I no dey c again! Things just dey turn black 4 my face. Odaro!
just go take petro wash ur face den go dry am for wia fire dey, bfor u know it, d sleep don diappear nd u go see clearly
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 11:47pm On Feb 06, 2016
viewing this thread

titobiloluwa....what a name.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 11:47pm On Feb 06, 2016
viewing this thread

titobiloluwa....what a name.
babe, enta na..door is not closed
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by amodu(m): 11:48pm On Feb 06, 2016
SC31:

I'm great,you?


Me no know for rukkyola oo,she just dey tackle my husband since...dey talk say e no love me at all,make I comot for e house........but my husband tell me say she don't dey eye am since but e no gree na why she dey attack am

Quite serious

Mind her not. She thinks everylady will be like her borrowing husband up and down and running after everything underneath the trouser grin

I just pity my friend Sent4rina for being her husband.

If not that she is my wife's namesake, I know what I would have said.

Just stay committed and loyal to your husband as my darling wife MissOyin is to me. Don't let me be a god-father in mouth only but by example.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by katerine7(f): 11:48pm On Feb 06, 2016
Fraih:

My sister's namesake, you get the freedom jare! Infact, we ladies will love you to speak on our behalf too. smiley
thank you o, , permission two

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:48pm On Feb 06, 2016
justified10:
I no b wetin u think o.

abegi, chai..u too dey think fast o.

I no b gay abeg ,
lol.. Who dey talk about gay nw abeg no implicate me o, u know cid plenty for dis city
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 11:49pm On Feb 06, 2016
SC31:
Why not,she go dey over interested sef wink
U know I'm also in-love with her.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by terrymason(m): 11:49pm On Feb 06, 2016
Fraih:

#coversface
Thought they are big eyes
that's what attracted me to the pix! It awesome tho! Mk I dey complement you on low key b4 dem city fvck me up...
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 11:50pm On Feb 06, 2016
Fraiser:
lol.. Who dey talk about gay nw abeg no implicate me o, u know cid plenty for dis city
CID nor, ABC ni..

make CID enta sambisa forest first before he claims CID for golden city
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by katerine7(f): 11:50pm On Feb 06, 2016
justified10:
me give u two options, u no Gree choose..

we no go give u permission.. we go use military chase u tomoro
abeg o wetin be d options
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by amodu(m): 11:51pm On Feb 06, 2016
justified10:
but spinxy still beautiful o..she no resemble after half self not to talk of after2.

Beauty or no beauty, what have come out from that place be the koko.

Beauty is in the eyes of the beholder; Kbs468 it is.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 11:52pm On Feb 06, 2016
terrymason:
that's what attracted me to the pix! It awesome tho! Mk I dey complement you on low key b4 dem city fvck me up...
bros, take time o..



I go call golden city police o..




*screams*,,,,, .trippleJ
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by bolagabriella: 11:52pm On Feb 06, 2016
SC31:

Okay thanks dear,actually saw like 2 at Mowe market
Really?
Where...wld lk to check it out
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by CROBBOY(m): 11:52pm On Feb 06, 2016
My babyLove (SC31), do not mind all these people whose Name starts with 'R' and ends after 6 letters with an 'a'. There have lived their lives as Jokers and now no man wants to take them serious. 'So they want to spoil your show too'.

YOU ARE AND WILL ALWAYS REMAIN MY ONE AND ONLY
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 11:53pm On Feb 06, 2016
Goood evening beautiful people of this golden city, 12pages flipped since ma time out pheeeeeew! Una well done,I wnt mention d names of those mentioning me in a bad belle manner,but I've been a bit ill since afternoon and since the cabinet of this city decided not to give me my MISS A16,I have been uncared for nd left alone in my loneliness,u people shld do something abt this na lol,guess my predecessors are listening,ehn ehn, good night y'all nd do have a splendid night rest. Yours sincerely MR A16(The lonely one)
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by amodu(m): 11:53pm On Feb 06, 2016
katerine7:
permission one, still counting
More than one, xheck again.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 11:54pm On Feb 06, 2016
justified10:
it will b too rude for me to turn down a lady.. but as u don talk am, I no go gree

Lol! Okay na!

U go do am codedly
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraih(f): 11:55pm On Feb 06, 2016
terrymason:
that's what attracted me to the pix! It awesome tho! Mk I dey complement you on low key b4 dem city fvck me up...
smiley Thankses wink

***
IghravweIG, Thanks too smiley
Fraiser, yea Yea, I surely did.. Uncle Ben sends his greetings wink
Justified10, tongue oya thank you too. Getting better already.

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 11:55pm On Feb 06, 2016
katerine7:

abeg o wetin be d options
u c, as u c me so...I am d only single man for golden city..abi, d hottest single guy...I wan make u b ma iyawo, I don dey observe u tey tey..I knw say one day u go talk, and na today b d day..






*scrathes head* I don forget d second option..and I am not ready to remember.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by amodu(m): 11:55pm On Feb 06, 2016
justified10:
viewing this thread

titobiloluwa....what a name.
babe, enta na..door is not closed
Gulder Ultimate Search grin
Intensifying his search cheesy
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by CROBBOY(m): 11:56pm On Feb 06, 2016
justified10:
I just dey look dem..

ma frnd wey dey serve for ib secretariat Neva enta him ppa dis yr, d guy broke pass broken bottle..
My own friend keeps on running back to Calabar to struggle for some income to aid his survival. Just imagine and someone will call this a BEAUTIFUL EXPERIENCE!

(1) (2) (3) ... (926) (927) (928) (929) (930) (931) (932) ... (2535) (Reply)

Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House

Viewing this topic: 1 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 41
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.