Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,156,226 members, 7,829,380 topics. Date: Thursday, 16 May 2024 at 05:47 AM

NYSC 2016 Batch A Corp Members House - NYSC (989) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch A Corp Members House (3391715 Views)

NYSC 2017 Batch A Corps Members House / NYSC 2016 Batch B Corps Members House / How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (986) (987) (988) (989) (990) (991) (992) ... (2535) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 8:51pm On Feb 08, 2016
@CROBBOY, I for hav not com bak 4 hea if not because i dey pity u & i no want make Frustration kill u!
Daz y i sey na ONLY MY FEMI SABI BUK
u don't hav 2 wori abou dat because i saw my FEMI helpin smpple wey get d kain of ur PROBLEM but i no put ear 4 hw dem take solve am because i get my own Wahala den!
2moro I go stil go MY FEMI COMPANY OR INDUSTRY TO HELP U ASK ABOU U SOlution u ar needing
so relax na BONANZA I WAN DO 4 U because U B MY FRIEND & I LOVE U!
I no dey com bak til 2moro
off i go! I go off
will u dey patient? Yes u wil dey! If u no gri dey patient unko? Oyo is ur case!
Off i go,i go off!
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by kratoss(m): 8:52pm On Feb 08, 2016
Registered successfully,green card printed.. does registering early guarantee stream 1??
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Darey00(m): 8:55pm On Feb 08, 2016
from what i've gathered here,seems i will not pay d 3k jare
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Kbs468(m): 8:55pm On Feb 08, 2016
CROBBOY:

Thank you sir for your suggestion. I just followed your guide asking me to select the first state for the first choice which indeed brought out the second choice. But unffortunately, the second choice was still filled with Core Northern state as well.

This whole thing is really getting me sick!
Yes that is how it is to make it 2 Northern and 2 southern states making 4 put together.

Just continue and the 3rd to 4th states would be southern states
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:55pm On Feb 08, 2016
JaneJoanJohn:
Dear Friends and Foes....God finally did it..God pass dem.At exactly 6:25pm,God removed shame from me...Oya, follow me praise this wonderful God...#IdonRegister#Godwin
Cc:
LogoDwhiz.. my bby
BoboLil... my hunnay
Fraih abi Na Fraiser
DTOBS
Kb468
Rukkyola .....weyrey personified.

me no dey follow u praise God say u register o because da one na normal tin bur I go follow u praise God say u don repent because to dey comit sin 4 dis city na hin no normal. As u don repent lyk dis u re free to enjoy all d milk nd horney of dis city bur sin no more... Meanwhile hope say u never receive any marriage proposal, because I don dey type my own already... In one word sha ''I love uuuuu''
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Shammak(m): 8:56pm On Feb 08, 2016
LogoDWhiz:



grin

Na so Village people dey do person!

Borno! grin cheesy
Congrats bruv
God's plan and purpose for your life will come to pass...
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 8:58pm On Feb 08, 2016
Zhul001:
Guys how una dy now, we wey get link delivery problem to our email any information?
create gmail acc... Email is not responding well...

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Shammak(m): 8:59pm On Feb 08, 2016
Fraiser:
me no dey follow u praise God say u register o because da one na normal tin bur I go follow u praise God say u don repent because to dey comit sin 4 dis city na hin no normal. As u don repent lyk dis u re free to enjoy all d milk nd horney of dis city bur sin no more... Meanwhile hope say u never receive any marriage proposal, because I don dey type my own already... In one word sha ''I love uuuuu''
Padi mi Mike
How far na
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by saleeman4(m): 9:00pm On Feb 08, 2016
Guys my registration was successful but no call up number........ What to do please
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by flamingsword1: 9:01pm On Feb 08, 2016
please how true is it that if you register even on the last day you will still have all the states available to choose from.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 9:02pm On Feb 08, 2016
Kbs468:

√ No one can view them oo except by committing them to memory oo

√ Nothing can be done to rectify anything I believe

√ Once clicked, it's pinned permanently as it is one of the most critical part of the registration


Chai! This is one chance!

I guess I'd have to leave everything to fate!

Didn't even fill the Matric no space, was only able to pick 2 state. No drop down menu for the rest!


It's all good tho.

Every disappointment is a blessing
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Omolola1(f): 9:02pm On Feb 08, 2016
My green card does not have call up no ooo
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sammiel: 9:03pm On Feb 08, 2016
yanabasee:


1. You should use a scanner... Quite very easy...

Sign on a plain paper...then scan and upload it as .jpeg on 50 by 50...

2. I've been waiting for the email...I'm thinking of creating another email and start afresh... It could work...

It was faster earlier in the morning... Then it started accepting gmails only... But later stopped sending emails towards 4pm... That's when I tried mine and it's been hectic... I left the place... Will be going to the guy's house to try again...
thanks for the reply. Have u received the mail now?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Gazaliah(m): 9:05pm On Feb 08, 2016
saleeman4:
Guys my registration was successful but no call up number........ What to do please

Do u pay for registration

If u don't pay,u have to wait till ur school received ur call up number
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:07pm On Feb 08, 2016
Alhassanu:
With the kind of frustration Rukkyola is going through, I've decided not to start mine today..
Chillaxing and watching.
I pray the server will be good for a hitch-free registration for all.

Kbs468 yah ne? You don reg?
Justified10, Fraih and Fraiser, LogoDWhiz, how far with yours?
Dtobs, I dae envy your registration status sha. Congrats
baba I never register o, me nd my twin sis fraih don decide say na tomoro we go register, me just dey chill for my parlour wit 5 botus of drygin, I dey watch all d stress una dey go tru for my cctv. I dey derive pleasure d way I dey see una queue for inside sun. By tomoro I go carry my twin sis for inside my new lambogini go nysc office, na for inside DG office we go register

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Kbs468(m): 9:08pm On Feb 08, 2016
kratoss:
Registered successfully,green card printed.. does registering early guarantee stream 1??
No is only correct answer but provide the opportunity for moderately preferable 4 states of choice
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Gazaliah(m): 9:08pm On Feb 08, 2016
LogoDWhiz:



Chai! This is one chance!

I guess I'd have to leave everything to fate!

Didn't even fill the Matric no space, was only able to pick 2 state. No drop down menu for the rest!


It's all good tho.

Every disappointment is a blessing

Bro,if other states has been filled up,na those remain them.go show for u oooooo
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by katerine7(f): 9:10pm On Feb 08, 2016
justified10:
me? na long Tory jare.. bt d summary is No.

don't worry, it will soon submit..e no get choice na.

hope u were able to fill better states?
kwara, kaduna, akwa ibom and osun
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 9:10pm On Feb 08, 2016
justified10:
forget am..

person wey sabi bible verse like dis..

u sabi pray abeg..I go com c u for church one day
lol, me I stil b learner oooo
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by dotmanxp(m): 9:12pm On Feb 08, 2016
abeg can I start the registration on my phone until I get to fingerprint stage. don't have access to a cafe here but I just feel I should do something.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:13pm On Feb 08, 2016
Shammak:
#975# Dedicated to my loving wife, Fraih, I cherish you more than anything kiss kiss


Wow! A hundred and seven pages missed! I miss all of Una... I miss Fraih more sha.


***
It feels good to be back... LogoDWhiz,amodu,kbs468, crobboy, boblil, dtobs, fraiser, igravweIG (Graham Bell), justified10, spixytimxy, eaglevision et al., 2016.. How Una dey?
Na mountain I dey jare, na bad server wey fit disturb Una during registration I go follow fight, e remain small make that idiot finish me, na hn I remember how John Cena take finish Undertaker for the heavyweight championship wey den fight for 1920... To Be Continued

How far registration...
Crobboy, u registered already?
chai... U won tell me say u miss fraih pass me wey i b ur inlaw, u don forget say na inlaw person dey marry no b wife, e b lyk say u won make i tink twice on ur matter, anyway sha u re welcom back. Hope say u buy oyinbo pikin com?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by saleeman4(m): 9:15pm On Feb 08, 2016
Gazaliah:


Do u pay for registration

If u don't pay,u have to wait till ur school received ur call up number

I paid oo nd it was successful
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by katerine7(f): 9:15pm On Feb 08, 2016
Kbs468:

Patience is your most cherished un-official name for the time being Sis
I will continue tomorrow
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 9:15pm On Feb 08, 2016
Fraiser:
baba I never register o, me nd my twin sis fraih don decide say na tomoro we go register, me just dey chill for my parlour wit 5 botus of drygin, I dey watch all d stress una dey go tru for my cctv. I dey derive pleasure d way I dey see una queue for inside sun. By tomoro I go carry my twin sis for inside my new lambogini go nysc office, na for inside DG office we go register
chai, paraga no go kill u ooo, only u 5 botus, ahn ahn kilode na
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Beckytee(f): 9:15pm On Feb 08, 2016
dotmanxp:
abeg can I start the registration on my phone until I get to fingerprint stage. don't have access to a cafe here but I just feel I should do something.
Yes if u are using tab. no if its not tab
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by sabatok(m): 9:16pm On Feb 08, 2016
Zhul001:
Guys how una dy now, we wey get link delivery problem to our email any information?
I v same issue, v used 2 emails gmail nd yahoo yet no reply
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 9:18pm On Feb 08, 2016
Shammak:
Noh... New King Justified Version (KJV) U no say na NKJV people dey read now
I go lyk read dat version o..
I knw say hell no go show for dat version.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by JaneJoanJohn(f): 9:18pm On Feb 08, 2016
Fraiser:
me no dey follow u praise God say u register o because da one na normal tin bur I go follow u praise God say u don repent because to dey comit sin 4 dis city na hin no normal. As u don repent lyk dis u re free to enjoy all d milk nd horney of dis city bur sin no more... Meanwhile hope say u never receive any marriage proposal, because I don dey type my own already... In one word sha ''I love uuuuu''
Huh!!...committed sin of what? ....Wow!
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 9:19pm On Feb 08, 2016
spixytinxy:
gbanski indeed, bt me dey envy u sha

Lolzzz....honestly I will advice that people should try that luck tonight because the traffic is now relaxed plus the cool weather of the night helps service a lot....



BTW: what are your proposed choicesgrin...are you going my way!!!?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Beckytee(f): 9:19pm On Feb 08, 2016
dotmanxp:
abeg can I start the registration on my phone until I get to fingerprint stage. don't have access to a cafe here but I just feel I should do something.
dats if u use tab
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 9:20pm On Feb 08, 2016
katerine7:
kwara, kaduna, akwa ibom and osun
nice combo..
hope say u no mind Kaduna. cos ma mind tell me say na Dia dem go throw u.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Omolola1(f): 9:20pm On Feb 08, 2016
saleeman4:


I paid oo nd it was successful

Did you see your call up number on the dashboard?

(1) (2) (3) ... (986) (987) (988) (989) (990) (991) (992) ... (2535) (Reply)

Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House

Viewing this topic: 1 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 46
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.