NYSC 2015 Batch B House - NYSC (3353) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2015 Batch B House (4762167 Views)
1 2 3 ... 3350 3351 3352 3353 3354 3355 3356 ... 3378 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2015 Batch B House by jswagg4(m): 3:18pm On Feb 08, 2016 |
na palm oil I go drink dis nite. NYSC no try Lagos corpers never receive allawee,abi na just me? Who don get here |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by kingsochinedu: 3:55pm On Feb 08, 2016 |
jswagg4:even IMO state never alert till now. Me tire sef |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 4:51pm On Feb 08, 2016 |
make money from home while u wait for ur
posting....its entirely free with no stress
involved...u cn make up to 20000 weekly...all u
need do is whatsapp 07019736145. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:42pm On Feb 08, 2016 |
princeminary2020:Chairmman, pple wey dey here na street o, we no dey wait posting, we dey jejelly chill for our POP turn |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 6:54am On Feb 09, 2016 |
my fifu! me don 4get som fifu o! lemme try1:dossylvanus,elmisti,faithluv5, chai! ah greet al of una o |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 10:16am On Feb 09, 2016 |
good mornin people, pls if u r serving in d east especially Abia...tryna b careful wit doz boys o |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 3:45pm On Feb 09, 2016 |
Elmisti Donpsymon Dossylvanus Harinholar Ademasta Jatau7 KeriBaby Seun305 Aare2050 and all my oda Jagaban pipu....i hail ooo...hope FGN is doing y'all well... #ghosting till POP! |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 4:13pm On Feb 09, 2016 |
whodohgeepee:Whohedowhogeeppee abi wetin b ya name sef....awayu.....biko, hope u nova drain community bore-hole ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 4:14pm On Feb 09, 2016 |
donasere:Lemme call DG to com and deghostify U |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 4:19pm On Feb 09, 2016 |
donasere:Buhari coman see ghost worker o |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 6:58pm On Feb 09, 2016 |
elmisti:ah don tar 24km of road gv them. oboi! |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:40pm On Feb 09, 2016 |
whodohgeepee:Ya head is dere...make sure u kpansh d king wife so ur bloodline fit ascend d throne |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Gabbyswit(f): 3:43am On Feb 10, 2016 |
Hello I have an issue, I applied for relocation and it has been approved. But I don't want to relocate again please how can I go about it. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 5:30am On Feb 10, 2016 |
elmisti:mumu man.na ur sis me wan kpansh.aws mobi18? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 7:14am On Feb 10, 2016 |
whodohgeepee:Weyrey boy..that one na suicide mission o!.......mobi yf grdute frm NL, instagram boys don steal my mobi...... |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 8:53am On Feb 10, 2016 |
elmisti: ademasta:Awon alakoba!!!!!!!!!.... ***runs to sambisa*** In anoda news...All dis unilorin gehz dey form busy unto dia exams.... But thank God KP jez dey resume... Na God go save person for dis ilorin!!! And dahts aw I saw some B15 CMs at that popular joint for pick ups... Elmisti I know say u get buhari number I wan report dem!!!....for doing nyt personal CDS! Ehen na who sabbi date for A15 POP ... |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:14am On Feb 10, 2016 |
donasere:Nyt CDS kwanu ......ah, dis boy, no scatter my ilrn for me o...#Tip....Kwarapoly babes sure pas unilorin, u knw say dier skul na like open university...so u fit lodge one for ya awse truout d semester.... |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 11:49am On Feb 10, 2016 |
donasere:So u don sabi broadway! *sips palm oil* |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 8:10pm On Feb 10, 2016 |
donasere: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 8:32pm On Feb 10, 2016 |
elmisti:ode man! my mobi kor! u dey fool urslf walahi. wel,aw keribaby? aw u dey?hope u neva spoil join ds one wey u dey so? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 8:49am On Feb 11, 2016 |
elmisti:Elmisti as a sabi boi.....i don get dat format for hand....dose kp gehs can like fuq doe.... I even pursue one wey just turn up unannounced ydai evening....the thing vex me small...as I get oda plans.... I gahs shop go dah alhikma uni...I heard dem girls fire pass Caro... |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 8:52am On Feb 11, 2016 |
seun305:Lol....CM wey dey ilorin wey no sabi Broadway is on a jonzing P!!! ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:03am On Feb 11, 2016 |
donasere:Cheeeesus!.....na one kind paradise em jst hang u, come dey burn u. Fire wit cold breeze......if u get chance...enta KWASU too |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:50am On Feb 11, 2016 |
elmisti:Haywire1 come and see what you aff teach me ooooo...... Baba elmisti daht kwasu dey molete na....i dey reason as I go use one stone kill two birds nao sef...go allhikma n kwasu on d same day.. All of dem dey alwaiz come chill for shoprite as na hin b dia major chilling spot.... But no wahala I go dey update you as I dey win my battles! |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:31am On Feb 11, 2016 |
donasere:Mehn..... |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 12:38pm On Feb 11, 2016 |
pls I don't know if anyone here had any issue or knows someone that had an issue with thumb printing in camp. I'm a pcm a'16 and someone mistakenly thumb printed for me at the cafe. I'm soo confuse right now. people I come across have been telling me to go to camp since all my details r correct and Prolly explain to them wen I get there... I do hope to get a/any reply from anybody.... Thanks. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:41pm On Feb 11, 2016 |
ukjerry:How do u allow sm1 "mistknly" thumbprint for u.....well if u dere is no way to reverse it...lemme holla @ Keribaby for u, one of her frndz had same issue..she will reply wen she see dis..... |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 12:46pm On Feb 11, 2016 |
elmisti:it's a long story and trust me when I say it's not my fault. thanks tho |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by chimajii: 4:13pm On Feb 11, 2016 |
Hmm ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 4:38pm On Feb 11, 2016*. Modified: 12:00am On Mar 03, 2016 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 6:49pm On Feb 11, 2016 |
Olami90:From wr ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 6:51pm On Feb 11, 2016 |
elmisti:Kwasu....pol. Sci |
NYSC 2015 Batch B Oyo • NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up • NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library • 2 • 3 • 4
Viewing this topic: 11 guest(s)

oboi!
