Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,828 members, 7,817,416 topics. Date: Saturday, 04 May 2024 at 11:52 AM

NYSC 2016 Batch A Corp Members House - NYSC (1205) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch A Corp Members House (3380990 Views)

NYSC 2017 Batch A Corps Members House / NYSC 2016 Batch B Corps Members House / How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (1202) (1203) (1204) (1205) (1206) (1207) (1208) ... (2535) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by sydneyboss(m): 9:58pm On Feb 12, 2016
boboLIL:
una de funny oh.... No arrangement no scata abeg... U no go even near borno sef... Na naasarawa or taraba u fit camp oh lolss,,,, that prayer of scattering arrangement won't work cos I'm praying to God to retain the arrangement...lolss

u sha dey protect your Delta... I follow u dey pray make them no change anything cos I also got my preferred state.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SomebodysMrs(f): 9:59pm On Feb 12, 2016
boboLIL una de funny oh.... No arrangement no scata abeg... U no go even near borno sef... Na naasarawa or taraba u fit camp oh lolss,,,, that prayer of scattering arrangement won't work cos I'm praying to God to retain the arrangement...lolss





hehe.... i don't any p with it tho. i've got God
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by amodu(m): 9:59pm On Feb 12, 2016
okitaiji:
oboy same thing applicable to me here too, I choose all northern state as my most visited and they still gave me Niger which is my least prefer state

Thank you jawe for packing leg grin
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:00pm On Feb 12, 2016
eaglevision:


I dae follow u drink paraga b4 ni,me I no sabi dia joint fa
ohh sorry i no know say u don repent o, na for regal joint u dey chillax now
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by amodu(m): 10:01pm On Feb 12, 2016
MissOyin:

on vals day.
u r invited
am gud
Good to hear
Then venue is the next thing. You can either mail or tweet it to me
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by tosyne2much(m): 10:02pm On Feb 12, 2016
Cutehector:
tosyn so u dey find babes for here abi grin
Find babes ke? This one wey all these NYSC babes don tear eyes tay tay, no be my type dem go wan date cheesy
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 10:03pm On Feb 12, 2016
PEZMAN:


@ eaglevision: Yu fit show for Omoge spot opposite iworko mosque??

Omoge wetin?See dis alakoba o,I dnt knw you oooo? Lol,bro hw far u nw,u still dae sch ni oya I go enta dt side nxt week I dn port comot Ado presently,bt I didn't knw ur also a UNADITE sha,gbayi baba mi
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by dapaiks: 10:04pm On Feb 12, 2016
wittyemi:
Like I will always say,you have made a point even tho I didn't finish reading your research. We have been expecting more analysis,seeing this now is just a fulfilment of the prophesy that more analysis would keep pouring in. if you want us to believe any analysis now just upload or attach an ID card showing you are a top NYSC staff,anything short of that,we are not moved because most of us have taken an overdose of the patience pill. Very soon we ll start seeing analysis with only codes all in the name of algorithm programming. All is well oooooooo. Sipping on my cold kunu and fried rat....dont put us in a state of ONUSPROBANDI
it seems u r new to this golden city.. mind u i neva made mention of anytin like i am n nysc official pls tke note
i m also a PCM
n everybd is entitled to his or her opinion
so i dn kia if u bliv me or not
for further claerification drop me ur mail let me inbox u a mini java project i created prior to this
u wuld run it on ur system it will generate a state fr u n wen u replace a line of code in the program wit another conditional statement ur state changes authomatically
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fireandice(f): 10:04pm On Feb 12, 2016
said the fingerprint there is not mine,but am sure it's mine cause I registered myself
teemama20:
gud eve.. want to ask u dat hw com u were able to print ur green card and call up letter nd d thumbprinting was nt successful for 2015 B.. wat Dd dey tell u in camp
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 10:05pm On Feb 12, 2016
Mike008:
NO CHILLING ANYMORE.
It seems NYSC don't recognize me o. I registered on the 8th, but I still can't print my Green Card. Anytime I click on. it I get the message "Best viewed with Microsoft Internet Explorer and Mozilla firefox".
That's on the one part. On the second part, NYSC has texted almost everyone I know except me. Why is my case different. I have tire oooooooo

I need answers. Nobody should tell me to chill o. I don de chill since monday.

Oya numb inside lagoon na since you can't be patient
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Cutehector(m): 10:05pm On Feb 12, 2016
tosyne2much:
Find babes ke? This one wey all these NYSC babes don tear eyes tay tay, no be my type dem go wan date cheesy
i'v got one for u tho. cheesy
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 10:05pm On Feb 12, 2016
eaglevision:

I'll be in the company of the VC to welcome u bro,d guy na my padi.
Lmao!
I hear u loud and clear!
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 10:06pm On Feb 12, 2016
boboLIL:
buh ur pocket fine na? Ur pocket na mr world... Lolss

I claim it in Jesus name,insha allah ma pocke go be Mr world,Ifa ti dahun si
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 10:06pm On Feb 12, 2016
boboLIL:
buh ur pocket fine na? Ur pocket na mr world... Lolss

I claim it in Jesus name,insha allah ma pocket go be Mr world,Ifa ti dahun si
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 10:07pm On Feb 12, 2016
seyibaale:
bruv...I registered on Monday too and haven't gotten a text..no matter what u go still CHILL

Dont mind him,like here is nysc office
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 10:07pm On Feb 12, 2016
sydneyboss:


u sha dey protect your Delta... I follow u dey pray make them no change anything cos I also got my preferred state.
mk our wish work out oh
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Omoalhaja7: 10:08pm On Feb 12, 2016
Fraiser:
If u won show me say u no b fake prophet, prophesy make nysc carry Omoalhaja7 nd Abbeyunique2 go bornu, make dem carry my twinnie fraih go kaduna. If u fit do dat one I go build church for u 4 dis city
Bornu kwa? Na ds 9t i kno say u no like mi @all. Ur twinny, fraih, must hear ds undecided
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 10:08pm On Feb 12, 2016
SomebodysMrs:
boboLIL una de funny oh.... No arrangement no scata abeg... U no go even near borno sef... Na naasarawa or taraba u fit camp oh lolss,,,, that prayer of scattering arrangement won't work cos I'm praying to God to retain the arrangement...lolss





hehe.... i don't any p with it tho. i've got God
u r a true christian jare... Lolss

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 10:09pm On Feb 12, 2016
tosyne2much:
Baba, u sef dey dis arena ni? cheesy


Lol! cheesy

Baba I dey here o!
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 10:09pm On Feb 12, 2016
Fraiser:
ohh sorry i no know say u don repent o, na for regal joint u dey chillax now

Bros y u wan put Osogbo weed for my back pocket forcefully na,I no be chelsea fan nw hehe
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 10:10pm On Feb 12, 2016
eaglevision:


I claim it in Jesus name,insha allah ma pocket go be Mr world,Ifa ti dahun si
lols amen oh... Insha alla delta go de wait fr me,,, ifa ti dahun si lols
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LOola12(f): 10:12pm On Feb 12, 2016
budosky:
Anyone posted to borno should let me know..


Leader
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 10:12pm On Feb 12, 2016
jubrealguy:
check ur mail bro
Done
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 10:13pm On Feb 12, 2016
LogoDWhiz:


Lmao!

I hear u loud and clear!

Bros sha no tey come,all these undergraduates go finish the dodo ikire ,dem dn dae Ado igbeyin o
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by tosyne2much(m): 10:13pm On Feb 12, 2016
Cutehector:
i'v got one for u tho. cheesy
Baba, I no want babes jhor.. Na survey I come here come do


10 Categories Of People You Will Meet In NYSC 2016 Thread cheesy

2 Likes

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by CaptainKool15(m): 10:13pm On Feb 12, 2016
boboLIL:
sorry sir,, it can't work again


Thanks.....
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 10:15pm On Feb 12, 2016
Fraiser:
hire u as engineer or bricklayer? Na engineer dey build house? House don turn machine?
u don take ur alomo abi...


give ur house to bricklayer na..no b person Go instruct bricklayer? abi na pako church u wan build ni.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Shammak(m): 10:15pm On Feb 12, 2016
Fraiser:
no be God I won test, na ur power
Na still same thing
God is my power cool
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 10:17pm On Feb 12, 2016
boboLIL:
lols amen oh... Insha alla delta go de wait fr me,,, ifa ti dahun si lols

Why u carry ma prayer point enta BRT na,leave ma prayer point for in lane go find ur own o
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 10:23pm On Feb 12, 2016
dapaiks:

it seems u r new to this golden city.. mind u i neva made mention of anytin like i am n nysc official pls tke note
i m also a PCM
n everybd is entitled to his or her opinion
so i dn kia if u bliv me or not
for further claerification drop me ur mail let me inbox u a mini java project i created prior to this
u wuld run it on ur system it will generate a state fr u n wen u replace a line of code in the program wit another conditional statement ur state changes authomatically
sorry bro,i didn't say you r a staff of Nysc,i only made a conditional statement "if you want us/me to believe d analysis ". Also,i m not disputing the fact that you Hv the tech prowess n intellect and have u v made programming sense; all I m saying is,untill NYSC Officially resolves this whole thing, no analysis will make up for their incompetent lacuna.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Shammak(m): 10:23pm On Feb 12, 2016
Fraiser:
ohh, so hin be wood engineer, I no know, tank God sey u tell me, I no need to dey find capenter again b dat
grin grin
Hn no need submit CV

cc justified10
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 10:24pm On Feb 12, 2016
eaglevision:


Why u carry ma prayer point enta BRT na,leave ma prayer point for in lane go find ur own o
na same prayer naw.. Lol

(1) (2) (3) ... (1202) (1203) (1204) (1205) (1206) (1207) (1208) ... (2535) (Reply)

Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House

Viewing this topic: 1 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 42
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.