NYSC 2016 Batch A Corp Members House - NYSC (1205) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2016 Batch A Corp Members House (4115897 Views)
1 2 3 ... 1202 1203 1204 1205 1206 1207 1208 ... 2535 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by sydneyboss(m): 9:58pm On Feb 12, 2016 |
boboLIL:u sha dey protect your Delta... I follow u dey pray make them no change anything cos I also got my preferred state. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SomebodysMrs(f): 9:59pm On Feb 12, 2016 |
boboLIL una de funny oh.... No arrangement no scata abeg... U no go even near borno sef... Na naasarawa or taraba u fit camp oh lolss,,,, that prayer of scattering arrangement won't work cos I'm praying to God to retain the arrangement...lolss hehe.... i don't any p with it tho. i've got God |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by amodu(m): 9:59pm On Feb 12, 2016 |
okitaiji:Thank you jawe for packing leg ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:00pm On Feb 12, 2016 |
eaglevision:ohh sorry i no know say u don repent o, na for regal joint u dey chillax now |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by amodu(m): 10:01pm On Feb 12, 2016 |
MissOyin:Good to hear Then venue is the next thing. You can either mail or tweet it to me |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by tosyne2much(m): 10:02pm On Feb 12, 2016 |
Cutehector:Find babes ke? This one wey all these NYSC babes don tear eyes tay tay, no be my type dem go wan date |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 10:03pm On Feb 12, 2016 |
PEZMAN:Omoge wetin?See dis alakoba o,I dnt knw you oooo? Lol,bro hw far u nw,u still dae sch ni oya I go enta dt side nxt week I dn port comot Ado presently,bt I didn't knw ur also a UNADITE sha,gbayi baba mi |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by dapaiks: 10:04pm On Feb 12, 2016 |
wittyemi:it seems u r new to this golden city.. mind u i neva made mention of anytin like i am n nysc official pls tke note i m also a PCM n everybd is entitled to his or her opinion so i dn kia if u bliv me or not for further claerification drop me ur mail let me inbox u a mini java project i created prior to this u wuld run it on ur system it will generate a state fr u n wen u replace a line of code in the program wit another conditional statement ur state changes authomatically |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fireandice(f): 10:04pm On Feb 12, 2016 |
said the fingerprint there is not mine,but am sure it's mine cause I registered myself teemama20: |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 10:05pm On Feb 12, 2016 |
Mike008:Oya numb inside lagoon na since you can't be patient |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Cutehector(m): 10:05pm On Feb 12, 2016 |
tosyne2much:i'v got one for u tho. ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 10:05pm On Feb 12, 2016 |
eaglevision:Lmao! I hear u loud and clear! |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 10:06pm On Feb 12, 2016 |
boboLIL:I claim it in Jesus name,insha allah ma pocke go be Mr world,Ifa ti dahun si |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 10:06pm On Feb 12, 2016 |
boboLIL:I claim it in Jesus name,insha allah ma pocket go be Mr world,Ifa ti dahun si |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 10:07pm On Feb 12, 2016 |
seyibaale:Dont mind him,like here is nysc office |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 10:07pm On Feb 12, 2016 |
sydneyboss:mk our wish work out oh |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Omoalhaja7: 10:08pm On Feb 12, 2016 |
Fraiser:Bornu kwa ? Na ds 9t i kno say u no like mi @all. Ur twinny, fraih, must hear ds ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 10:08pm On Feb 12, 2016 |
SomebodysMrs:u r a true christian jare... Lolss |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 10:09pm On Feb 12, 2016 |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 10:09pm On Feb 12, 2016 |
Fraiser:Bros y u wan put Osogbo weed for my back pocket forcefully na,I no be chelsea fan nw hehe |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 10:10pm On Feb 12, 2016 |
eaglevision:lols amen oh... Insha alla delta go de wait fr me,,, ifa ti dahun si lols |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LOola12(f): 10:12pm On Feb 12, 2016 |
budosky:Leader |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 10:12pm On Feb 12, 2016 |
jubrealguy:Done |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 10:13pm On Feb 12, 2016 |
LogoDWhiz:Bros sha no tey come,all these undergraduates go finish the dodo ikire ,dem dn dae Ado igbeyin o |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by tosyne2much(m): 10:13pm On Feb 12, 2016 |
Cutehector:Baba, I no want babes jhor.. Na survey I come here come do 10 Categories Of People You Will Meet In NYSC 2016 Thread |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by CaptainKool15(m): 10:13pm On Feb 12, 2016 |
boboLIL:Thanks..... |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 10:15pm On Feb 12, 2016 |
Fraiser:u don take ur alomo abi... give ur house to bricklayer na..no b person Go instruct bricklayer? abi na pako church u wan build ni. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Shammak(m): 10:15pm On Feb 12, 2016 |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 10:17pm On Feb 12, 2016 |
boboLIL:Why u carry ma prayer point enta BRT na,leave ma prayer point for in lane go find ur own o |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 10:23pm On Feb 12, 2016 |
dapaiks:sorry bro,i didn't say you r a staff of Nysc,i only made a conditional statement "if you want us/me to believe d analysis ". Also,i m not disputing the fact that you Hv the tech prowess n intellect and have u v made programming sense; all I m saying is,untill NYSC Officially resolves this whole thing, no analysis will make up for their incompetent lacuna. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Shammak(m): 10:23pm On Feb 12, 2016 |
Fraiser: ![]() Hn no need submit CV cc justified10 |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 10:24pm On Feb 12, 2016 |
eaglevision:na same prayer naw.. Lol |
NYSC 2017 Batch A Corps Members House • NYSC 2016 Batch B Corps Members House • How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List • 2 • 3 • 4
Nysc 2015 Batch A • NYSC 2015 Batch B House
Viewing this topic: 7 guest(s)

? Na ds 9t i kno say u no like mi @all. Ur twinny, fraih, must hear ds 
