Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,154,763 members, 7,824,194 topics. Date: Saturday, 11 May 2024 at 04:18 AM

NYSC 2016 Batch A Corp Members House - NYSC (1216) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch A Corp Members House (3387102 Views)

NYSC 2017 Batch A Corps Members House / NYSC 2016 Batch B Corps Members House / How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (1213) (1214) (1215) (1216) (1217) (1218) (1219) ... (2535) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:08pm On Feb 13, 2016
Hotman0095 hw far? Hw ur syd nw? Longest tym, where dem post u?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Walexz02(m): 3:10pm On Feb 13, 2016
mariomakez:
Guys how far, allawe suppose increase for Batch A 2016? Abi watin una think? grin
Yeah I think we need to discuss that with Senate president and our presido himself . Things are not easy in naija they should increase our alawee to like 49800 cheesy
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:10pm On Feb 13, 2016
Wao I opened a new page, dedicatin dis to all my kaduna peeps
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Walexz02(m): 3:11pm On Feb 13, 2016
CAtching up with this thread self na war. See how man piking dey sweat....

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LOola12(f): 3:15pm On Feb 13, 2016
mariomakez:
Guys how far, allawe suppose increase for Batch A 2016? Abi watin una think? grin

You wish
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by rosalieene(f): 3:17pm On Feb 13, 2016
what's the latest
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Femistico(m): 3:26pm On Feb 13, 2016
Buh guyz wait oo, how person wey never see him posting fit see am na...alot of pple on my neck...is dere any help?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 3:43pm On Feb 13, 2016
Fraiser:
you mean dis ur monicker?
no..
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 3:44pm On Feb 13, 2016
rosalieene:
what's the latest
sad man u don cast my bet sad

2 Likes

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 3:46pm On Feb 13, 2016
Femistico:
Buh guyz wait oo, how person wey never see him posting fit see am na...alot of pple on my neck...is dere any help?
yea,,,, only help is chilling with patience....
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 3:47pm On Feb 13, 2016
hardie14:
nice. just kidding anyway
man-u disappointed mesad
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:49pm On Feb 13, 2016
Walexz02:
CAtching up with this thread self na war. See how man piking dey sweat....
I tink say na only me e dey hard to keep up o, I don already turn guest self wit d way d thread dey fly
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by mariomakez(m): 3:50pm On Feb 13, 2016
Walexz02:

Yeah I think we need to discuss that with Senate president and our presido himself . Things are not easy in naija they should increase our alawee to like 49800 cheesy
you are thinking wat I am thinking grin
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Shammak(m): 4:00pm On Feb 13, 2016
Walexz02:

As I dey see so na fire him go bring o. E be like na mountain of fire and miracles him climb grin grin
Broda, oya receive faya grin
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 4:00pm On Feb 13, 2016
sadsadsad man-u why the insult now? sadsad
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SomebodysMrs(f): 4:05pm On Feb 13, 2016
Shammak BTW, SomebodysMrs, where is the "somebody" abi u re still hoping?

cc SomebodysMrs





hehe he is on his way o grin
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 4:11pm On Feb 13, 2016
Goood evening ladies and gentleman of this happening ciry,hope say una dae jollificate for this weekend,abeg where in still dae happen,I dn iron my Ankara since morning but no owambe to attend,I wan chaw party rice biko. God bless y'all as u make it happy,Shammack and BoboLil I dae see una handwork o,will get back to u soon,agbayas
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by rosalieene(f): 4:21pm On Feb 13, 2016
boboLIL:
sad man u don cast my bet sad
werrin concern man u concern nysc
boboLIL:
sad man u don cast my bet sad
werrin concern man u concern nysc
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 4:22pm On Feb 13, 2016
eaglevision:
Goood evening ladies and gentleman of this happening ciry,hope say una dae jollificate for this weekend,abeg where in still dae happen,I dn iron my Ankara since morning but no owambe to attend,I wan chaw party rice biko. God bless y'all as u make it happy,Shammack and BoboLil I dae see una handwork o,will get back to u soon,agbayas
sadsadsad
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 4:22pm On Feb 13, 2016
rosalieene:

werrin concern man u concern nysc
werrin concern man u concern nysc
they av one thing in c'mon..... Confusion...sadsad
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by satowind(m): 4:25pm On Feb 13, 2016
...
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by prinzey: 4:35pm On Feb 13, 2016
satowind:
attention! attention!! attention!!!
if you have issues with your date of birth or you are given exemption letter but you still want to serve...call 08038385263 or pin:266B399F


Una Don dey find who to scam again.. Nysc dey find una ooo
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 4:52pm On Feb 13, 2016
prinzey:



Una Don dey find who to scam again.. Nysc dey find una ooo
na mumu go fall for am naw.. Lolss
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 5:02pm On Feb 13, 2016
Walexz02:

As I dey see so na fire him go bring o. E be like na mountain of fire and miracles him climb grin grin
I dey fear dt guy like kilode...gringrin
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Shammak(m): 5:02pm On Feb 13, 2016
SomebodysMrs:
Shammak BTW, SomebodysMrs, where is the "somebody" abi u re still hoping?

cc SomebodysMrs





hehe he is on his way o grin
May God hasten his steps
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Shammak(m): 5:03pm On Feb 13, 2016
DTOBS:

I dey fear dt guy like kilode...gringrin
U no need fear
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Shammak(m): 5:05pm On Feb 13, 2016
eaglevision:
Goood evening ladies and gentleman of this happening ciry,hope say una dae jollificate for this weekend,abeg where in still dae happen,I dn iron my Ankara since morning but no owambe to attend,I wan chaw party rice biko. God bless y'all as u make it happy,Shammack and BoboLil I dae see una handwork o,will get back to u soon,agbayas
My gay man I see u
No try go near SomebodysMrs
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 5:06pm On Feb 13, 2016
boboLIL:
sadsadsad man-u why the insult now? sadsad
ologbeni,u suppose see me before u place d bet, me dey smile to my account now, all thanks to D Geagrin
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 5:08pm On Feb 13, 2016
DTOBS:

ologbeni,u suppose see me before u place d bet, me dey smile to my account now, all thanks to D Geagrin
choi,, wetin u play?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 5:08pm On Feb 13, 2016
Shammak:
U no need fear
Hmmmm.....
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by JaneJoanJohn(f): 5:15pm On Feb 13, 2016
Walexz02:

Yeah I think we need to discuss that with Senate president and our presido himself . Things are not easy in naija they should increase our alawee to like 49800 cheesy
Ok
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 5:20pm On Feb 13, 2016
I don't know,but I think there is something special about this janejoanjohn (triple j)...




...

1 Like

(1) (2) (3) ... (1213) (1214) (1215) (1216) (1217) (1218) (1219) ... (2535) (Reply)

Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House

Viewing this topic: 1 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 28
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.