NYSC 2016 Batch A Corp Members House - NYSC (1282) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2016 Batch A Corp Members House (4067856 Views)
1 2 3 ... 1279 1280 1281 1282 1283 1284 1285 ... 2535 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by oghesco(m): 5:34pm On Feb 16, 2016 |
Aleora:mine dnt show tooo oooo |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Walexz02(m): 5:40pm On Feb 16, 2016 |
clementy117:Do nothing bro.you might be able to do the corrections on camp |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 5:41pm On Feb 16, 2016 |
WeedyGonzalez:Lol. i understand |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by WeedyGonzalez(m): 5:48pm On Feb 16, 2016 |
Abbeyunique2:I hear say Kaduna get 4g maybe it won't be that bad to get posted there ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Val601(f): 5:50pm On Feb 16, 2016 |
Afolabidpoet:Oga take am easy with dis ur question na, na ur fellow PCM u dey ask no be DG oo... this ur question na real rhetorical question |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 5:50pm On Feb 16, 2016 |
Walexz02:dis one na must talk for me o, u know i gaz tell my friend wetin dey happen so dat hin go quick comot hin mind, no worry i don tell missoyin nd my sis fraih to help me console am, hin no go comot suicide, I go quick arrange anoda orente for her for dis city. As for rukky make she stil dey chill for village, wen she born finish she go com back |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 5:55pm On Feb 16, 2016 |
Abbeyunique2:which kyn show b dat? U won turn camp to cinema, just let dos soldiers catch u for corner, oyo is ur case *in rukkyola voice* |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:02pm On Feb 16, 2016 |
Abbeyunique2:lol... Nawa o.. Guys no won make I bcom minister because of dia wifes o, ok no worry me nd u go reach agreement, as long as u dey do ur own part of d agreement ur orente is safe |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Walexz02(m): 6:03pm On Feb 16, 2016 |
oghesco:I never even notice it was on the form we filled online during registration. I never knew at all |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 6:04pm On Feb 16, 2016 |
WeedyGonzalez:Sha no play go jaji side. Make them no check you |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 6:06pm On Feb 16, 2016 |
Fraiser:lol, ok no problem |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Dhameelarhay(m): 6:08pm On Feb 16, 2016 |
SomebodysMrs:Will you be somebodysmrs' mr? Happy birthday to somebodysmrs, age with grace. Somebodysmrs my roommate is available to be ur legal mr oooooooooo (mr FASH). |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 6:09pm On Feb 16, 2016 |
Fellow Pcms, I was able to print our my green card but I was unable to print my online payment registration details. Am I the only one experiencing this?? |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:10pm On Feb 16, 2016 |
dejiconde:ehn ehn better, no just talk again just dey luk us lyk dat make i dey flex wit my bae |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Shammak(m): 6:11pm On Feb 16, 2016 |
SlazzyK:Gbayi baba mi |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 6:12pm On Feb 16, 2016 |
Hernyolar:this is first, check back later sha |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Shammak(m): 6:13pm On Feb 16, 2016 |
bolagabriella:Iffahear.. Something wey dey show "no signal" |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Shammak(m): 6:14pm On Feb 16, 2016 |
bolagabriella:Na because say hn never balance hn money |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Shammak(m): 6:14pm On Feb 16, 2016 |
bolagabriella:U never pay d balance na |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Shammak(m): 6:15pm On Feb 16, 2016 |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Omolola1(f): 6:18pm On Feb 16, 2016*. Modified: 4:04pm On Feb 22, 2016 |
Essien7666:Oga, I wasn't asking about having influence or not Read the question again and just answer...hian |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:19pm On Feb 16, 2016 |
dejiconde:lol... Nawa o see petition just plenty, despite all my gud characters in dis city, some pple still no won make I bcom minister after i don giv dem water, give dem fire, I don built 5 club nd 8 paraga joint for dis city, still dem still dey counter me because of woman, God pass all of una o, I don already chop dis minister, nobody fit stop me |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Cutehector(m): 6:20pm On Feb 16, 2016 |
Shammak:lwkmd. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Shammak(m): 6:22pm On Feb 16, 2016 |
SomebodysMrs:Fraiser just got you a ring |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:23pm On Feb 16, 2016 |
Abbeyunique2:hmmm even if una join togeda reach 100, na no shaken for me, my ministerial nomination na popular demand. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:33pm On Feb 16, 2016 |
Cutehector:ok no wahala go buy 7 cows, 7 he goats, 7 jar of palm oil nd 1000 kegs of palmwine join am may b I go reason u bur if prophet shammak don lyt purple candle ontop ur matter no call me o |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Cutehector(m): 6:39pm On Feb 16, 2016 |
Fraiser:hehehe.. dnt worry, I trust her. ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:42pm On Feb 16, 2016 |
dafoly:bros forget da one, na day dream b dat |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by oluwafirefunmi(f): 6:43pm On Feb 16, 2016 |
No. My friend is from Osun, schooled in Osun and he's serving in Osun. Omolola1: |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Annabechick(f): 6:45pm On Feb 16, 2016 |
Pls i didn't pay the 3000 for call up number but NYSC sent me a call up number as a text to my phone. Don't know what to do |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:48pm On Feb 16, 2016 |
terrymason:my personal person hw u dey, hw ur body, hope da ur yansh wey dem shuk botu don dey heal small small, y u sef go dey fight ontop one botu of alomo, u b frosh nw, u won com dey pretend nw say na coke u dey take, abi na cocaine u dey take style talk |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Omolola1(f): 6:52pm On Feb 16, 2016 |
oluwafirefunmi:Oh great. Thanks hun |
NYSC 2017 Batch A Corps Members House • NYSC 2016 Batch B Corps Members House • How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List • 2 • 3 • 4
Nysc 2015 Batch A • NYSC 2015 Batch B House
Viewing this topic: 2 guest(s)


