Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,154,130 members, 7,821,871 topics. Date: Wednesday, 08 May 2024 at 08:36 PM

NYSC 2016 Batch A Corp Members House - NYSC (1298) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch A Corp Members House (3385520 Views)

NYSC 2017 Batch A Corps Members House / NYSC 2016 Batch B Corps Members House / How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (1295) (1296) (1297) (1298) (1299) (1300) (1301) ... (2535) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by greatestman(m): 7:58pm On Feb 17, 2016
Fraiser:
abeg wia una dey chek for dash board because I don chek my popsy benz200 dashboard lyk 10 tyms today I no see my cun dia, I don dey get worried o, wetin make I do
When did he registered?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 7:59pm On Feb 17, 2016
SlazzyK:

Gbayi my broda. You make sense.
My day went well jare
I make sense? Thank u, thank u...see as my head de blow.... Hope say u de prepare?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 7:59pm On Feb 17, 2016
Shammak:

Na bobolil and kollenzy wey dey fight on top #20 change wey I talk say make den share no let me see say drjoshua2000 don dey do advert without pay
cnt stop lafin @ dat, yuu 4ni
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:00pm On Feb 17, 2016
boboLIL:
baba,,no p ... We disagree to agree... Thumbs up.... Sorry too if my reply hurt you, wasn't my intention...
e b lyk say dem don settle am sha wen me just come sit down lyk car wey get flarlt taya to com watch film
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 8:01pm On Feb 17, 2016
Fraiser:
sup bae hw u doin? u luk tantalisin in dia, I never trusted my eyes until i chek ur dp now
take t easy on mi b4 ma head explodes...tanx boo
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by MissOyin(f): 8:01pm On Feb 17, 2016
boboLIL:
lolss,,, I no de harmful nw abi I don harm u bfr?
No u ve nt

And am a vry quiet sumborry

Just ignore all d harsh post towards yhu.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraih(f): 8:02pm On Feb 17, 2016
Shammak:

Fraih dear, oya make we go do thread warming...
LoL
Ok na. Justified10, expect us powerfully cheesy
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:03pm On Feb 17, 2016
bolagabriella:

*whispers* nice to ve u here,everytime u come u seem to bring sum sort of energy lk dat of d flash guy.
*clears throat* undecided >sad sad lipsrsealed
I no find u com dis nyt o, just leave me alone d juju don comot my eyes
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Kbs468(m): 8:04pm On Feb 17, 2016
boboLIL:
Kbs468 I de for ground de troway salute
It's good na especially for your health as our sport Minister fraiser hasn't been confirmed yet let alone he declaring a weekly jogging exercise for us all in this City. So the process of throwing away the Salutation is a welcomed exercise
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:06pm On Feb 17, 2016
Shammak:

My church
better
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by johndanny(m): 8:06pm On Feb 17, 2016
boboLIL:
lolss,,, my man watsup naw....
Mehn am so cool
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:09pm On Feb 17, 2016
Abbeyunique2:

in olamides voice *U don't know me emi idi amin*, street cover mi, eyan mayweather lawa, ma lowa o.
better go face those waec questions for senate. but that senator wicked you small
I don go do som spiritual investigations about dos questions, na ur hand I see for dia, u nd dejiconde God pass una

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:11pm On Feb 17, 2016
boboLIL:
lolss.... Hw far?
Boss mi I dey o, hw ur day? hope dat regal don cool u down
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by johndanny(m): 8:12pm On Feb 17, 2016
Fraiser:
e b lyk say dem don settle am sha wen me just come sit down lyk car wey get flarlt taya to com watch film
ntorr! e don fail you.. Pls check d next door
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 8:12pm On Feb 17, 2016
MissOyin:
No u ve nt
And am a vry quiet sumborry
Just ignore all d harsh post towards yhu.
okay ma..
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 8:14pm On Feb 17, 2016
Fraiser:
Boss mi I dey o, hw ur day? hope dat regal don cool u down
lol,,,went well,,, we don settle,, we don even drink and smoke togeda.. Lolss
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by bolagabriella: 8:14pm On Feb 17, 2016
Fraiser:
I no find u com dis nyt o, just leave me alone d juju don comot my eyes
Finally grin
Shammak! Con collect ur balance ooo
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sunnepa17(m): 8:16pm On Feb 17, 2016
BlizzydoDo:
take t easy on mi b4 ma head explodes...tanx boo

Wow....cewiously ЎO̶̲̥̅̊ΰ luk gorgeous, ℓ̊ ℓ♥√ﻉ ur stature, ЎO̶̲̥̅̊ΰ luk take away
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:17pm On Feb 17, 2016
MissOyin:

Dis one dat it is only pple r fighting wit, rr u sure u didn't offend ur village peeps
oyin mo ri e o, dont call me wen e happen o
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by MissOyin(f): 8:18pm On Feb 17, 2016
Fraiser:
oyin mo ri e o, dont call me wen e happen o
Hehe ok I won't call yhu bt wait ooo wen wat happens
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 8:21pm On Feb 17, 2016
Sunnepa17:


Wow....cewiously ЎO̶̲̥̅̊ΰ luk gorgeous, ℓ̊ ℓ♥√ﻉ ur stature, ЎO̶̲̥̅̊ΰ luk take away
*blushing* tank yuuuuuuuuu
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 8:22pm On Feb 17, 2016
end time thread. please batch A can do well to begin camping. these NYSc of a thing is getting you guys too excited
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:22pm On Feb 17, 2016
LogoDWhiz:
Friaser,

Funny dude! grin

I'm into conspiracy theories o. Just appreciating a good work!


Btw, no go export babes finish for here o, go giv Batch B.
Instead, import babes from there!

Better still, trade by barter! cheesy
pressy I don carry dat question go meet my village elders o bur den neva solve am finish datz y u neva see d answers. d questions pass wetin i fit solve on my own. meanwhile na only bolagabriella i won send go dia, she mo won gree for me. is either she marry me or leave d city for me
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 8:22pm On Feb 17, 2016
tobikay01:
sharply go page 419
U wan dey whine me?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 8:23pm On Feb 17, 2016
Fraiser:
pressy I don carry dat question go meet my village elders o bur den neva solve am finish datz y u neva see d answers. d questions pass wetin i fit solve on my own. meanwhile na only bolagabriella i won send go dia, she mo won gree for me. is either she marry me or leave d city for me


Okay o!


Just work towards achieving that objective
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:23pm On Feb 17, 2016
Chinweukamaka:
Gud afternun
hw was ur nyt?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 8:23pm On Feb 17, 2016
Kbs468:
grin
I like it sha as that may force my wives back to this City
Honourable minister.
na wa u o
I don ask of u tire, sotah spixitiny con even say na Mschubby go sabi ur whereabout.
U come back from ur trip, u nor fit still pay me ur good friend visit.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 8:25pm On Feb 17, 2016
radiokilla:
end time thread. please batch A can do well to begin camping. these NYSc of a thing is getting you guys too excited


Thank You.

We are happy to be excited.


Is it your happiness?

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Kbs468(m): 8:26pm On Feb 17, 2016
drjoshua2000:
Hello A16 corpers. Its few days to camp. I sincerely need a wife. Any gal up to marriageable age contact me ASAP. We fit even use the marriage as reason to redeploy. Massive Ukwu and perfect cooking skills will increase ur chances.
See, as you be Doctor so, Na you e easy for well well to get your desired choice but as we no dey too fall sick in this Golden City, e go hard you small to get what you want through that means,

But me as an experienced Man and the only one with 5, I repeat 5 wives here, I would advise you to search personally and when you hit your desire, then go for the kill of repulsion and attraction would be the only option available then and thus, you will start singing a new song full of sweet and beautiful words in conformity with the constitution of our dear Golden City
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sunnepa17(m): 8:26pm On Feb 17, 2016
BlizzydoDo:
*blushing* tank yuuuuuuuuu

Urw damsel.
Whc state D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ post ЎO̶̲̥̅̊ΰ 2 on d leak CUL? Nd were Å̶̷̩̥͡ЯƐ ЎO̶̲̥̅̊ΰ chattin 4rm?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 8:26pm On Feb 17, 2016
We are in for a romance night. Lovey Dovey.

Looking for a hot girl to share the night with! grin
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 8:28pm On Feb 17, 2016
i'm set for batch B but i sincerely hope they pay you guys.
LogoDWhiz:



Thank You.

We are happy to be excited.


Is it your happiness?

(1) (2) (3) ... (1295) (1296) (1297) (1298) (1299) (1300) (1301) ... (2535) (Reply)

Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House

Viewing this topic: 1 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 34
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.