NYSC 2016 Batch A Corp Members House - NYSC (1304) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2016 Batch A Corp Members House (4122453 Views)
1 2 3 ... 1301 1302 1303 1304 1305 1306 1307 ... 2535 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Walexz02(m): 10:58pm On Feb 17, 2016 |
Love ti take over ni Golden city.
Una jist dey make me jealous |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sunnepa17(m): 10:59pm On Feb 17, 2016 |
Fraiser:Ori e wa nibe....#gbayi pa When NDA form is awt again...ℓ̊ will put ЎO̶̲̥̅̊ΰ in 4rm my slot |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 11:00pm On Feb 17, 2016 |
Abbeyunique2:Lols. u and dis ur burukutu. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 11:01pm On Feb 17, 2016 |
Fraiser:U just dey blackmail people up and down. beckytee don sabi say u be player nah but as per say u be my person, i'll help with those senators. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sunnepa17(m): 11:01pm On Feb 17, 2016 |
missprudence:Dats my mummy...ℓ̊ b wan talk sense 2 ɦɨʍ bfur buh ℓ̊ wan make ЎO̶̲̥̅̊ΰ anza ɦɨʍ first. Thumps up ma |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by JAEYWEST(m): 11:02pm On Feb 17, 2016 |
Abbeyunique2:hahaha |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Gosj01(m): 11:02pm On Feb 17, 2016 |
Hernyolar:you're welcome |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:03pm On Feb 17, 2016 |
johndanny:y u won hug her? she resemble trsnsformer? |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 11:03pm On Feb 17, 2016 |
IghravweIG:I for buy redlabel or patsy but i want help our naira. #buy9jatosavenaira |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by JAEYWEST(m): 11:04pm On Feb 17, 2016 |
hardie14:u r a very gud sombodi oo...buh lap dance dey gv hrt attack |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 11:04pm On Feb 17, 2016 |
Sunnepa17:Lol. Mothers always make sense |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sunnepa17(m): 11:05pm On Feb 17, 2016 |
bolagabriella:Pls 4give ɦɨʍ bolagabriella..he won't do dat again Omode lo n se |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 11:05pm On Feb 17, 2016 |
Eaglevision no come find bae now, 9jabet(gbera tins) lo ma play kakiri. people don find iyawo o |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by kollenzy(m): 11:06pm On Feb 17, 2016 |
JAEYWEST:...Wlcm bro..fellow FUTMITES!..nice to have u here.. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SexxyDior(f): 11:06pm On Feb 17, 2016*. Modified: 11:26pm On Feb 17, 2016 |
Hi Guyz... |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 11:07pm On Feb 17, 2016 |
Fraiser:Arrh. scarcity of males. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 11:07pm On Feb 17, 2016 |
Abbeyunique2:d noooo....... It's argument ooo, if Wittyemi catch u call am fight, u go hear grammar of ur life |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sunnepa17(m): 11:09pm On Feb 17, 2016 |
Fraiser:Lmao prison |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:09pm On Feb 17, 2016 |
Sunnepa17:nawa oo, d person wey send u to me no just try o, bfor u dey after my wife now u won dey after my life...kini mo se, eyin aye e gba mi lowo okunrin yi o |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by JAEYWEST(m): 11:10pm On Feb 17, 2016 |
kollenzy:tnx |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 11:10pm On Feb 17, 2016 |
JAEYWEST:ema wo boboyi sha, person offer u lapdance u want decline am. in olamide voice *abi soosi deeper life ni onlo ni"? |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by amodu(m): 11:11pm On Feb 17, 2016 |
Abbeyunique2:I laff I wish to but she no wan accept ni |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by hardie14(f): 11:11pm On Feb 17, 2016 |
good night everybody. sweet dreams |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by taiwoliu(m): 11:11pm On Feb 17, 2016 |
Good evening guys - just a quick question : is call-up letter out? My kid sis showed me a print out that she's been posted to Ogun. I'm not really sure if it's genuine. Thanks in advance |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 11:11pm On Feb 17, 2016 |
Fraiser:Na lie u talk o, I no dey go tru anybody o. make we leave her make she decide o. But wait o, Shebi Blizzydodo don gree for u na abi u don turn kbs468 overnite. Okay I don get u, u dey find concubine join abi. Well, me na only wife I dey find o and na Bolagabriella only my heart dey beat for. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraih(f): 11:11pm On Feb 17, 2016 |
Walexz02:Love is sweet indeed. ![]() See as observers plenty for down. This time yesterday, we had just around 3 viewers...But now I can categorically say that the observers love this atmosphere of Love. #letLoveRule #ILoveEveryone #ILoveBaeMore #funtime #wedon'tDerail #askYourNYSCrelatedQuestions Viewing this topic: johndanny(m), Kbs468(m), eaglevision(m), arrhenius15(m), Yezzy(m), prindu(m), Fraiser(m), hardie14(f), oluphy, FASH23(m), Gosj01(m), Fraih(f), Abbeyunique2(m), Sunnepa17, SomebodysMrs(f), missprudence(f), wittyemi(m), jubrealguy(m), Walexz02, ayosco2008(m), JAEYWEST(m), IghravweIG(m), kollenzy(m), Addict000(m) and 3 guest(s) |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sunnepa17(m): 11:11pm On Feb 17, 2016 |
Fraiser:So ЎO̶̲̥̅̊ΰ Å̶̷̩̥͡ЯƐ ʟɨҡɛ ɖɨs Fraise. Gbogbo ejo jije ni. ℓ̊ pity ЎO̶̲̥̅̊ΰ oooo |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 11:11pm On Feb 17, 2016 |
jubrealguy:Ibile lawa, awa o raye oyinbo. a ma port street fun wittyemi ni. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 11:12pm On Feb 17, 2016 |
Fraiser:haba! Shey na boy u wan cum allow the young man woo ni |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by amodu(m): 11:12pm On Feb 17, 2016 |
Kbs468:You dey spit all dis in my absence abi and you know your Goliath awaits you |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 11:13pm On Feb 17, 2016 |
Abbeyunique2:baba dey carry grammar come, i piri u |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 11:13pm On Feb 17, 2016 |
Sunnepa17:my son.. u get eye... beautiful girl... don't worry.. u won't loose... Hey blizzydodo.. let's see in camera |
NYSC 2017 Batch A Corps Members House • NYSC 2016 Batch B Corps Members House • How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List • 2 • 3 • 4
Nysc 2015 Batch A • NYSC 2015 Batch B House
Viewing this topic: 4 guest(s)
