₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,327,284 members, 8,430,185 topics. Date: Saturday, 20 June 2026 at 03:36 AM

Toggle theme

NYSC 2016 Batch B Corps Members House - NYSC (65) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralNYSCNYSC 2016 Batch B Corps Members House (3153127 Views)

1 2 3 ... 62 63 64 65 66 67 68 ... 2142 Reply (Go Down)

Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:17pm On Feb 23, 2016
DexxyAlebs:
lol, manus17 do d needful
he don hear already.

***********
omo, c how many pple dey view us.

fraih sef dey here...fraih dear, ur new dp is cute.. make I no lie ehn, u are beautiful...
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Greycious(m): 11:18pm On Feb 23, 2016
make una pass small na, can't even see my own comments grin
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:18pm On Feb 23, 2016
Dreamcome2ru:
Infrastructural development don dh plenty niyen.Na grace of d lord.
. walahi, gracelanders.. una too much.
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Greycious(m): 11:19pm On Feb 23, 2016
justified10:
he don hear already.

***********
omo, c how many pple dey view us.

fraih sef dey here...fraih dear, ur new dp is cute.. make I no lie ehn, u are beautiful...
No be only u go check this new dp o
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:20pm On Feb 23, 2016
Greycious:
make una pass small na, can't even see my own comments grin
lol...

*********
mr climate, I think weather is ur broda .please beg him to take it easy on us..d heat is too much na..
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dnatz(f): 11:21pm On Feb 23, 2016
justified10:
hahaha..I am richer Dan u think o.

all d asset wey dangote dey use boast. na me get am fa..I just no lyk publicity.. pleas dont tell anyone o.
Reallyhuh? shocked shocked
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:21pm On Feb 23, 2016
Greycious:
No be only u go check this new dp o
hahahahhahaha
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:21pm On Feb 23, 2016
i vote for ****★***

justified cc chumaster
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by climate10(m): 11:23pm On Feb 23, 2016
It's better late than never, Klimate, futy, 2015, Lagos, kaduna, Enugu
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:25pm On Feb 23, 2016
dnatz:
Reallyhuh? shocked shocked
o yes...even OTEDOLA still came to borrow from.me last week, but I told him not to refund it sha...

do u know I am d owner of Lagos - Ibadan express way? yes, dat busy road...na me get am..d federal government pays me 5k per motor wey pass d road 24/7.. please dont tell anybody o.. even Linda ikeji has not gotten married cos she dey beg me to propose..

*******
mods, na joke o .dem say una dey ban anyhow.. no ban me o.
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Greycious(m): 11:25pm On Feb 23, 2016
we dey complain of space tracer still dey waste am.
Continu
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:26pm On Feb 23, 2016
climate10:
It's better late than never, Klimate, futy, 2015, Lagos, kaduna, Enugu
welcome, futy? yobe?
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Greycious(m): 11:26pm On Feb 23, 2016
justified10:
o yes...even OTEDOLA still came to borrow from.me last week, but I told him not to refund it sha...

do u know I am d owner of Lagos - Ibadan express way? yes, dat busy road...na me get am..d federal government pays me 5k per motor wey pass d road 24/7.. please dont tell anybody o.. even Linda ikeji has not gotten married cos she dey beg me to propose..
Take it easy o. better state it's a joke cos mods don ban me for this kind thing b4 o
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Greycious(m): 11:28pm On Feb 23, 2016
justified10:
welcome, futy? yobe?
Futy should be yola.
Na mautech dem dey call them now I guess.
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:28pm On Feb 23, 2016
justified10:
. walahi, gracelanders.. una too much.
Hmmm,kontinu dh check DP o.
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:29pm On Feb 23, 2016
Greycious:
we dey complain of space tracer still dey waste am.
Continu
God we see us..diaris God in everything.

***********
gudnyt everyone, I need to rest my eyes and fingers...

greycious, lock d gate if manus17 no show up.
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:29pm On Feb 23, 2016
[quote author=Greycious post=43194257]we dey complain of space tracer still dey waste am.
Continu [/quote
my hommie grey no vex na freedom of vote afta all d space na free
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by climate10(m): 11:29pm On Feb 23, 2016
justified10:
welcome, futy? yobe?
Yola
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:30pm On Feb 23, 2016
Greycious:
Take it easy o. better state it's a joke cos mods don ban me for this kind thing b4 o
lol I dey wait mod wey go ban me o..lol.
abeg make I sleep..

tomoro bro.
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Greycious(m): 11:31pm On Feb 23, 2016
justified10:
God we see us..diaris God in everything.

***********
gudnyt everyone, I need to rest my eyes and fingers...

greycious, lock d gate if manus17 no show up.
I no be gatekeeper, I go soon sleep too
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Fraih(f): 11:31pm On Feb 23, 2016
justified10:
he don hear already.

***********
omo, c how many pple dey view us.

fraih sef dey here...fraih dear, ur new dp is cute.. make I no lie ehn, u are beautiful...
Awwwwn embarassed
Thanks Justified10
I just Love this Graceland smiley

***
Greycious, I see you wink
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Greycious(m): 11:32pm On Feb 23, 2016
justified10:
lol I dey wait mod wey go ban me o..lol.
abeg make I sleep..

tomoro bro.
Nothing u fit do mods o. they are like air.
Goodnight
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Greycious(m): 11:33pm On Feb 23, 2016
[quote author=Tracer post=43194344][/quote]ok sir, use as much space u can grin
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:34pm On Feb 23, 2016
Goodnight Gracelanders,abeg make manus17 no 4get to lock the gate o.
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Greycious(m): 11:35pm On Feb 23, 2016
Fraih:
Awwwwn embarassed
Thanks Justified10
I just Love this Graceland smiley

***
Greycious, I see you wink
Fraih, I more than see u too, in fact I ....... u cheesy
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Greycious(m): 11:36pm On Feb 23, 2016
Dreamcome2ru:
Goodnight Gracelanders,abeg make manus17 no 4get to lock the gate o.
Manus don dey him village now
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by DexxyAlebs(m): 11:36pm On Feb 23, 2016
Jamb question: is justified10 same as justified19 from golden city?

Cc: logidwhiz, kbs468
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by chumaster(m): 11:39pm On Feb 23, 2016
climate10:
It's better late than never, Klimate, futy, 2015, Lagos, kaduna, Enugu
welcome sir, do not forget to vote either Greycious or Justified10 for president of GL
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Greycious(m): 11:40pm On Feb 23, 2016
Goodnight Gracelanders
My darling ruthobaz, I miss u this night o
Bye!
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by chumaster(m): 11:43pm On Feb 23, 2016
Tracer:
i vote for ****★***

justified cc chumaster
Invalid!
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody:
Greycious:
Goodnight Gracelanders
My darling ruthobaz, I miss u this night o
Bye!
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:46pm On Feb 23, 2016
chumaster:
Invalid!
invalid ke?
i vote justified
cc chumaster
1 2 3 ... 62 63 64 65 66 67 68 ... 2142 Reply

NYSC 2018 Batch A Corps Members HouseProspective NYSC 2017 Batch B Corps MembersNYSC 2017 Batch A Corps Members House234

NYSC 2016 Batch A Corp Members HouseNysc 2015 Batch ANYSC 2015 Batch B House

Viewing this topic: 1 guest(s)