Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,165,989 members, 7,863,538 topics. Date: Monday, 17 June 2024 at 07:38 PM

NYSC 2016 Batch A Corp Members House - NYSC (1391) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch A Corp Members House (3434098 Views)

NYSC 2017 Batch A Corps Members House / NYSC 2016 Batch B Corps Members House / How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (1388) (1389) (1390) (1391) (1392) (1393) (1394) ... (2535) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 2:04pm On Feb 24, 2016
justified10:
hmmmmm...fraiser,ok..kontinu. God we c us.
padi mi wetin I do again o, u know if blizzydoDo my God sent wife see dis one, she go miss interprete am
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Dchiefpriest(m): 2:04pm On Feb 24, 2016
tuffpivot:
Abegg oo big men nd women I need una help oo.. My friend register since d 1st week buh still can't print his green card nd he cant pay online... Even mi don try help am buh d tin pass mi... Abegg help ooo


DTOBS
Kbs468
LogoDWhiz
katerine7
bobLIL

And other abeg help
send the details let me check the thing.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 2:07pm On Feb 24, 2016
Fraiser:
how malaria no go help u manage ur body wen ur gbewudani husband sent4rina no fit manage u well

you dey envy awa luv abi.

Buh wait o, she(rukkyola) say she no want u abi na byforce. Nawa 4u o my friend!
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 2:07pm On Feb 24, 2016
Fraiser:
padi mi wetin I do again o, u know if blizzydoDo my God sent wife see dis one, she go miss interprete am
lol..blizzy wey dem don collect finish for Graceland..u no know anything
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 2:08pm On Feb 24, 2016
lonngmann:

Answers

1)Because Chamberlain is not as good as you overhype him to be

2)Because he believes he has a better chance of marking Neymar than messi. Don't forget what happened to boateng last season.

3)This is the first time he will see messi in his life!. In chelsea, the defenders make sure messi doesn't get that much space in the box. Infact they try to make sure he stays out of the box.
This rare sight of messi gave him temporary paralysis, hence his sliding

4) There was a year like that , wenger brought Walcott from the bench and he overturned ibrahamovic 2 goals at the Emirates.
But wenger forgot thunder doesn't strike twice

5) Wenger has his ways..who are we to question him

6)I still ask myself that question. .why..why...why didn't Essien clear that ball well that allowed iniesta score that goal and denied us our first champions league trophy cry
7) The man is old, cut him some slack

cool Obviously, the referee didn't
abeg gist me d things needed 4 camp.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 2:08pm On Feb 24, 2016
my people, where is my spinxytinxy ?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 2:09pm On Feb 24, 2016
tuffpivot:
owk boss

Uwc
Sorry for the delay
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 2:10pm On Feb 24, 2016
tuffpivot:
boss abeg mail mi pivotdice@gmail.com

Done
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 2:12pm On Feb 24, 2016
Sent4rina:

Eyah sorry. Hope you've treated it? Pele dear..
stil treating it.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 2:13pm On Feb 24, 2016
Kbs468:

Eya. Kpele and hope you are taking medication already from authorized prescription anyway.
waz ur concern?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 2:15pm On Feb 24, 2016
Rukkyola:

waz ur concern?
sweetheart, how ur health now..abeg, carry gun..dey kill any mosquito wey u meet.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 2:18pm On Feb 24, 2016
Rukkyola:

stil treating it.

Get well soon dear.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 2:20pm On Feb 24, 2016
justified10:
sweetheart, how ur health now..abeg, carry gun..dey kill any mosquito wey u meet.
no wori,na juju i go use 4 dem.wea dchiefpriest dey?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 2:22pm On Feb 24, 2016
Fraiser:
abeg carry ur mosquito belle comot dis city kiakia, no com dey lay mosquito like egg for here, we say no to malaria. Bur if d malaria no gree leave u, u fit com reason wit me make I giv u treatment
i laff! Na 4 ur fud i go ist lay egg no wori
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 2:24pm On Feb 24, 2016
Fraiser:
how malaria no go help u manage ur body wen ur gbewudani husband sent4rina no fit manage u well
jesus! Na hu b gbewudani? Beta no allow me do juju wey go turn u 2 gbewudani.wea dchiefpriest abi chiefololade?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 2:27pm On Feb 24, 2016
Dchiefpriest:
send the details let me check the thing.
big man tnxmake i calla am
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Kbs468(m): 2:28pm On Feb 24, 2016
Rukkyola:

waz ur concern?
Haha? Well, Allah says 'LIKE TO YOUR BROTHER WHAT YOU LIKE FOR YOURSELF'

So, I asked in compliance with the above bearing in mind that the BROTHER as used refers to fellow human irrespective of Gender, Age or Race.

Just like Man is usually used to mean both male and female in religious circuits.

Thus, since I liked Good Health for myself, then it's an obligation upon me to like same to you after you confess that you are temporarily down with malaria.

Hence my CONCERN!
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 2:28pm On Feb 24, 2016
biotechshola:


no no no! Try harder!
abi na u?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by sleekyonyx(f): 2:30pm On Feb 24, 2016
doublezero7:


All hail the Queen! grin

Well, I'm also new here! smiley



My name is Danny
Presently serving in Ibadan, Oyo state!
PPA: St Louis Girls School, Ibadan



King of the A15 thread! smiley



All hail the king....
What's up deary smiley miss u plentysmiley
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Kuronima: 2:32pm On Feb 24, 2016
LogoDWhiz:


Sure!

If you relate with them more on this thread, then you'll get to know what i am talking about
Chairman issorai I read you.... Anyway, it's not a bad idea to let the people know what's your deal is; a lil intro
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 2:35pm On Feb 24, 2016
Where are dis beautiful babes bolagabriella, missprudence, merikims nd somebodysMrs d church gal, somebody should help me tell dem am missing dem here. Its been awhile I saw my inlaw shammak too, why is d official assignment taking him so much. What about spixytinxy I hear say she dey nairaland prison yesterday, hope dem don free am. I hope rukkyola has gotten better from d malaria wey dey follow am shook leg for inside one trouser, if she never get better make I go giv am home treatment. If anybody help me see sent4rina make hin tell am say I dey greet am o. Abbeyunique2 wia u dey? Shapally com make we com cancle dis botus wey dey here. Make terrymason try leave dat site wia hin dey carry headpan com rest small. Shout out to missoyin d horney gal, missevey nd msschubby dia brake lyt don dim for here. Shoutout to my G wit eaglevision bur neva see wife for dis city oh sorry e b lyk say e don dey prepare for marriage sef, make I no forget justified10 nd jubrealguy, I dey hail una o. Make I quickly doff my cap to pressy LogoDwhiz nd kbs468 una weldone o. Enh enh make I com sitdan wit confidence lyk obama greet my twinnie fraih nd my one nd only angel blizzydoDo, both of u are d best. Oya make I go chill small for madam spixytinxy aka iyalaje paraga joint
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by hardie14(f): 2:36pm On Feb 24, 2016
justified10:
kbs , GOD bless u for being passionate about selfless service...
AMEN. God bless him(kbs468) real big.

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by sleekyonyx(f): 2:40pm On Feb 24, 2016
okitaiji:
corper-tion!!! welcom. can u pls tell us more abt niger state be like? did d state govt doing somtin abt state allowee or it still .00? just give us the overview of d state
Niger state is ok....cost of living is low. But the present govt have stopped paying state allowance.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by tyore(f): 2:45pm On Feb 24, 2016
LogoDWhiz:



Okay dear
changed my email..couldn't get ur message
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 2:58pm On Feb 24, 2016
lol fraiser, Iya alaje oniparaga got me laughing. ** i dey gallant as long as it is a non alcoholic whiskey
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Kbs468(m): 2:58pm On Feb 24, 2016
hardie14:

AMEN. God bless him(kbs468) real big.
And I say Amen too but I would be happier if he blesses all of Us beyond human measure to his own satisfaction in his Holy Name.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 3:02pm On Feb 24, 2016
katerine7:


e still far o, me self don tire
I de tellz u.. If say I get fat body,, I for don de suffer obesity cos na only chop and sleep be my work....
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 3:03pm On Feb 24, 2016
johndanny:
lolz... I de tell you..
my man,, how be? Hope dah way still de as e be?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by hardie14(f): 3:04pm On Feb 24, 2016
Kbs468:

And I say Amen too but I would be happier if he blesses all of Us beyond human measure to his own satisfaction in his Holy Name.
amen.

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:06pm On Feb 24, 2016
justified10:
lol..blizzy wey dem don collect finish for Graceland..u no know anything
hmm my gud friend na tru u talk o, I don see am for mysef, tanks for d info bur I still no won blive am until I hear her own side of d story
cc
blizzydoDo
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 3:07pm On Feb 24, 2016
Some people no get sense oh,,, for dis kind heat and sun,,, person de wear suit still de waka with leg,,, I just de pity dis handkerchief dis man carry oh.... I hail you all...
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:08pm On Feb 24, 2016
Sent4rina:


you dey envy awa luv abi.

Buh wait o, she(rukkyola) say she no want u abi na byforce. Nawa 4u o my friend!
me sef no want am o, abi how I go dey want my friends wife, I no b person lyk dat na

(1) (2) (3) ... (1388) (1389) (1390) (1391) (1392) (1393) (1394) ... (2535) (Reply)

Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House

Viewing this topic: 2 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 34
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.