Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,162,615 members, 7,851,088 topics. Date: Wednesday, 05 June 2024 at 01:16 PM

NYSC 2016 Batch A Corp Members House - NYSC (1424) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch A Corp Members House (3424138 Views)

NYSC 2017 Batch A Corps Members House / NYSC 2016 Batch B Corps Members House / How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (1421) (1422) (1423) (1424) (1425) (1426) (1427) ... (2535) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 7:07pm On Feb 25, 2016
Fraiser:
wetin u dey expect bfor, u b iyalaje na, e no possible make u dey sell paraga for bois make u no sip small for one corner inside ur shop na
itumo, se o fe ma te oju aye mole ni, me am child of God, I don't drink
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 7:08pm On Feb 25, 2016
jubrealguy:
awon onijogbon ti ilu Ijogbon....... E get one time wey dem say dem don overfeed from u..... Na true?
na lie, wu tell u so,just tell me d person name
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 7:08pm On Feb 25, 2016
Fraiser:
i no talk sey u b garage wife, bur na dia ur shop dey, som similarities dey dia na
iyen Emi naa
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 7:09pm On Feb 25, 2016
Dtobs good evening, r u vexing for me
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 7:11pm On Feb 25, 2016
jubrealguy:
Awon eleyii da inspiration mo. Madam spixytinxy,chillax till Sunday, na dat time i get ikpa ikpo asin match
no lele nigbayen, I go dey expect u
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 7:12pm On Feb 25, 2016
Oyehomz1:
IghravweIG padi me...u are quiet dis days..as in extraordinary quiet
Nor b lie u talk o padi mi.
Na some personal stuff when me dey deal with nahim make me dey scarce o.
How u dey now.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 7:13pm On Feb 25, 2016
Spixitiny, How we dey na.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 7:15pm On Feb 25, 2016
Fraiser:
ahhh dis spixytinxy wise o, why she go send my friend to me, she no say u no fit folow me talk make I no reason am, anyway make I still dey consider her sha, na dat my wife she go involve dey vex me. Make we meet for her shop dis eveni so dat we go fit settle d matter
no lele, I don open ooooo, gbogbo boys e ma Bo oooooo, I just go market come, varieties sepe don yapa
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomz1(m): 7:17pm On Feb 25, 2016
IghravweIG:

Nor b lie u talk o padi mi.
Na some personal stuff when me dey deal with nahim make me dey scarce o.
How u dey now.

Oook....no Wonder.... Alryt o...ur guy dey gentle o
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 7:17pm On Feb 25, 2016
Fraih:

Smiless
I'll do the intro dear
Here is everyone of us cheesy
Fraih ___Myself
Shammak ___My husband
Fraiser ___My twin brother
BlizzydoDo ___Fraiser's wife
IghravweIG, Justified10___ Close family pals

So my dear, fear not, Fraiser means no harm.
See as body dey sweet me.
I love this family grin
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 7:18pm On Feb 25, 2016
Kbs468:

See this Yet to be confirmed Hon. Minister oo. Na my wife you dey talk to like that Abi because Pressy say na Zero tolerance for corruption dey reign for Golden City way I come say make she go take charge of her business well well to avoid account paddling by her sales and boys?

Spixytinxy come oo, asiri ti tu loni. So na your money dey Carry am go your shop ooo. But we no go disgrace am because if we do, e fit go carry him mouth spoil your market oo.

So we go allow am to keep coming but you go come go secure your money collection mechanism instead shocked
ok oko mi
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 7:19pm On Feb 25, 2016
spixytinxy:
no lele, I don open ooooo, gbogbo boys e ma Bo oooooo, I just go market come, varieties sepe don yapa
So u don dey sell shekpe ba
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 7:19pm On Feb 25, 2016
IghravweIG:
Spixitiny, How we dey na.
bro I dey fine oooo, n u, no vex say I no hail u since, I say mk I observe u small
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 7:21pm On Feb 25, 2016
Fraih:


Ahhhh Fraiser!!!!!!! Bet why?
Rara o.
Common! Qutyjoice hasn't done anything wrong na, so far she has been a good girl. Kbs468, Oyehomie, Amodu, spixytinxy, Jubrealguy among others can attest to this.

Na you suppose think am well o
she is a good gurl indeed
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 7:22pm On Feb 25, 2016
spixytinxy:
bro I dey fine oooo, n u, no vex say I no hail u since, I say mk I observe u small
Hmm
Observe me grin
Weti come be ur findings na?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 7:24pm On Feb 25, 2016
Fraiser:
*in a very strict voice* honorable minister, you hav to b cautious of ur public image by bringing ur wife into order. If I start to show her my tru colours, it wil definitely affect u, u know i respect u so much.... *all tanks to my no nonsense mood today*
c dis one ooooo, se na me u wan show tru colours, fraiser je ki ori pe oooo
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 7:25pm On Feb 25, 2016
Olasum:
sweetie, I am fine oo. You nko
same tooo
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by katerine7(f): 7:25pm On Feb 25, 2016
Oyehomz1:
Katerine7..Will u mind starting here....that means u won't be biased oooo....
start what
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 7:27pm On Feb 25, 2016
IghravweIG:
See as body dey sweet me. I love this family grin
Happy to meet our family fwend
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 7:27pm On Feb 25, 2016
Abbeyunique2:
I see the troublemaker rukkyola lurking in the background. she no want us for spixytinxy shop.
no thing she fit do, she no fit spoil bizness for me
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 7:29pm On Feb 25, 2016
Rukkyola:

e 4 neva xpire.OYO IS UR CASE
wat ur bizness, don't wori ur own is coming
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomz1(m): 7:29pm On Feb 25, 2016
katerine7:

start what
Fb Commentary
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 7:29pm On Feb 25, 2016
Rukkyola:

d ryt up just b lyk incantation 4 my eye
lol
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 7:31pm On Feb 25, 2016
Oyehomz1:
Hhhiiiii..guys...ds is oyehomie oooo......i am banned frm replying any of ma mentions till 11:45 pm today...
Cc
Amodu
Kbs468...wettn be ma offence again o
Spixytinxy
Qutyjoice...Seriously, hw du u mean? Sooo, u re tellin m m not cutenenif for u?
sowi oooooo, Y dem come dey ban pple anyhow sef
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:32pm On Feb 25, 2016
Abbeyunique2:
lol, Fraiser u no well i swear. my pman just dey ask why i dey laff alone
kindly tell pman say na d by force by fire marriage proposal wey u dey see for dis city dey make u laff alone o
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 7:33pm On Feb 25, 2016
jubrealguy:
dey say when u see a man staying away from home crawling tru every pub in the city, u blame the..........I no talk say na the wife ooo cos husband and wife mata, me no dey oooo

Seriously fraiser, u see why i bn dey tell u dar time make u no quick marry, anyway attend to your booboo

*whispers* u can always tell her u coming to my side, no worry, spixytinxy no go cast u
yes oooo, I no go cast am again aftall no body patronize me d way u do
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 7:36pm On Feb 25, 2016
Fraiser:
ohh babe dont tell me u lyk ice cream nd fanta o.. We can only get dat at Mr medium which is located along Mr small road, ok let me by dodo ikire for u so dat u go dey take am step down bfor we get dia. *I don buy d dodo nd giv it to her bur still showing her some places*
oh babe come can u see dat blue house wit green roof ova dia, na dchiefpriest house b dat, no dey go near dia o, because na juju hin dey take marry woman o, as i dey follow u talk now, one stubon gal call rukkyola still dey carry hin belle up nd down for dis city.
You see dat junction ova dia? Na wia spixytinxy iyalaje dey sell paraga b dat, u no see d way bois queue for dia. D way she dey sell no b here she don dey use otumapor.
U see dat big empty land over dia, na dia i won build stadium put if i don turn minister of youths nd sports. I for don turn d minister teytey sef bfor u com if no b petition som of my political opponent dey send go senate, den talk say if I turn minister all dia wifes go turn my bedroom to dia place of primary assignment nd I no com b person lyk dat.
U see dat tall bridge wey dey down d road, na dia abbeyunique2 meet hin wife, dat day my guy won go vex jump inside water cbos hin no see wife for dis city, na hin make d gal pity hin condition com marry am.
Dont worry ok? I go take u go my club in d nyt make u go dance shoki nd skelewu so dat u go burn d jorney stress.
I no dey use otumopor oooo, na God dey help me sell my market
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by katerine7(f): 7:37pm On Feb 25, 2016
Oyehomz1:
Fb Commentary
we will see
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomz1(m): 7:38pm On Feb 25, 2016
katerine7:

we will see
Kk...oyehomie sent his greetings o
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:38pm On Feb 25, 2016
Qutyjoice:

Brother Fraiser yu know I trust yu
na wetin I dey talk b dat, just trust me nd u re good to go, mind u bfor we go, com meet me for inside room ohh sorry for parlour make we do some rehearsal, I won teach u hw den dey do lap dance for christian song
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 7:39pm On Feb 25, 2016
Qutyjoice:

Happy to meet our family fwend
***Hugs her***
It's a pleasure to meet u too Pretty grin
Fraih has told me so much about u.
Says u guys are practically sisters.
U're Welcome to the family!
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Kuronima: 7:40pm On Feb 25, 2016
To all the husbands and wives; oral marriage with no licence... including the family friends... No kids yet?
Greetings from your neighbours, Kuronima et al.

(1) (2) (3) ... (1421) (1422) (1423) (1424) (1425) (1426) (1427) ... (2535) (Reply)

Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House

Viewing this topic: 1 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 59
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.