NYSC 2016 Batch A Corp Members House - NYSC (1439) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2016 Batch A Corp Members House (4080580 Views)
1 2 3 ... 1436 1437 1438 1439 1440 1441 1442 ... 2535 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 9:06am On Feb 26, 2016 |
Fraiser:ur inlaw shammak is a fake, mk I first c my CUL, na dat time I go no as I wan tk treat him Bleep up |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:08am On Feb 26, 2016 |
Qutyjoice:na d right man wey i don dey try keep u for b dat o, wen i told u dat u shud count on my opinion u tink say i b bad broda, now u see wot am talkin about |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 9:08am On Feb 26, 2016 |
terrymason:Make I kuku gv yu transport fare |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:10am On Feb 26, 2016 |
terrymason:Terrymason just com see me make we talk, u no get problem |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 9:10am On Feb 26, 2016 |
Fraiser:Right Man for where? Abeg no bring that one come, wetin Na..You want me to marry your old fwend. Tufiakwa |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:12am On Feb 26, 2016 |
biotechshola:waooooo!!!!! dis is awsome, Me sef don fall, tank God say I no b g*y na me for marry u |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 9:12am On Feb 26, 2016 |
Fraiser:Go and see him in fact collect bribe for I don't care. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:17am On Feb 26, 2016 |
Beckytee:old tinx hav pass away dey say, my wife yaf captivated my heart totally nd am now being mesmerized under her passionate luv, blizzydoDo is simply d best btw u re welcom pls take tym to b wit ur husband ok? because ur absence in d city has turned him to dye-in-d-wool drinker, u re welcom |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:21am On Feb 26, 2016 |
Qutyjoice:ok oooo, to ba ti sele ma pemi o |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by terrymason(m): 9:24am On Feb 26, 2016 |
Fraiser:thank God say na almost! But he never succeed! So broda help me out |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:24am On Feb 26, 2016 |
MrGentleTouch:lol... morni baba, dis luv no fit comot o, even if den put gun on my head I go still dey say I LOVE U to blizzydoDo |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 9:26am On Feb 26, 2016 |
Beckytee:Welcome back dear |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by terrymason(m): 9:28am On Feb 26, 2016*. Modified: 10:27am On Feb 26, 2016 |
Qutyjoice:me young man! If you c me I be like who them just born... |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:28am On Feb 26, 2016 |
Qutyjoice:ok make i leave u for now as u don talk say i no want ur hapiness but wen e happen no call me o, Terrymason u must to b my inlaw by force i no mind to get u any of my oda sisters, i go let u know wen she com |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:31am On Feb 26, 2016 |
terrymason:na u cause am na, I reserve my beautiful sis qutyjoice for u bur u no quick com seriously d tin pain me o |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by FolabiBret(m): 9:51am On Feb 26, 2016 |
Qutyjoice:Qutyjoice, ur 'I dey tell yu' has to do with Oyehomz being a good composer, or the seriousness of the proposal and ur acquiescence? |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by FolabiBret(m): 9:56am On Feb 26, 2016 |
This one wey una dey fall like Mango Tree anyhow, una sure say una dey healthy? |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by terrymason(m): 10:24am On Feb 26, 2016 |
Fraiser:no wahala boss! |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by moete(m): 10:37am On Feb 26, 2016 |
mehn u guyz are fun filled, I get nothing but joy when I see nigerians relate the way u guyz do....keep the love guyz, for starters I am comrade moete, an Akokite!!! (university of lagos)....I hope to become an active member of the section too....shalom |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 10:41am On Feb 26, 2016 |
moete:You are welcome bro ![]() feel free to join in the fun |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by moete(m): 10:46am On Feb 26, 2016 |
thanks presy |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:55am On Feb 26, 2016 |
terrymason:na u cause am na, I reserve my beautiful sis qutyjoice for u bur u no quick com |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:01am On Feb 26, 2016 |
Qutyjoice:hmmm dont mind ur broda o, its not easy to open my eyes nd see my beloved sis being taken away by a man i dont really know much about, bur if u decide to marry him, i wil not want to stand btw u nd ur decision just tell him to see d family to get d list of items for d bride price |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:03am On Feb 26, 2016 |
Qutyjoice:ok o mabinu, u can follow ur heart o because i no want make a strange man com cut d maternal cord dat join us togeda |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by johndanny(m): 11:04am On Feb 26, 2016 |
dhupsy where have you been? Have i don find you tire. Good Morning |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:05am On Feb 26, 2016 |
Qutyjoice:na my friend wey i dey tell u about b dat, very nice guy |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:06am On Feb 26, 2016 |
MissOyin:I no understand wetin u dey talk o |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by johndanny(m): 11:09am On Feb 26, 2016 |
Kbs468 Boss how far na Good Morning, Good to see you on d other Continent, if to say no be u search thro dat numbr i for still de fine u like say i de find "X" for mathematics |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:09am On Feb 26, 2016 |
Qutyjoice:I want ur happiness babe, datz y i want to guild u to wia u can get it to d fullest |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by tjmc: 11:10am On Feb 26, 2016 |
Fraiser:thanks bro. but then wats the greencard for |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by tjmc: 11:12am On Feb 26, 2016 |
Kbs468:wats the greencard for. pls enlighten me |
NYSC 2017 Batch A Corps Members House • NYSC 2016 Batch B Corps Members House • How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List • 2 • 3 • 4
Nysc 2015 Batch A • NYSC 2015 Batch B House
Viewing this topic: 8 guest(s)

! Am just looking @ u fine city girls oh, if I vex
I will line all of you up and invite prophet T.B joshua mk e help me fall one of una 4 me, if care is not taken mk d power nor go let boy fall 2)(but I cover my bumbum with the blood of fraih
)