MTN Again??? - Nairaland General - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › MTN Again??? (878 Views)
| MTN Again??? by captainjoh(op): 6:51pm On Feb 27, 2016*. Modified: 6:40pm On Apr 10, 2016 |
MTN why? I borrow #50 recharge card una give me #400. Who want pay the money? |
| Re: MTN Again??? by kceewhyte(m): 6:54pm On Feb 27, 2016 |
FTC |
| Re: MTN Again??? by Nobody: 6:56pm On Feb 27, 2016 |
U know say u never start to work why u con borrow |
| Re: MTN Again??? by captainjoh(op): 6:21pm On Mar 13, 2016 |
Oma307:bro i dey on work training, when person text me call me back with just #10 on my phone, i just say make i borrow #50 card make call then recharge when i close. The next alert wey i get na #360 airtime |
MTN Again!!!!! • 2 • 3 • 4
Beyonce Breaks Down, Talks About Ending Her Marriage With Jay Z • Tinubu To Kachikwu: You’ve Insulted Nigerians, Apologise Now • Please Vote Me...i Am Mariam Opeyemi