Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,166,557 members, 7,865,318 topics. Date: Wednesday, 19 June 2024 at 03:35 PM

NYSC 2016 Batch A Corp Members House - NYSC (1465) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch A Corp Members House (3436407 Views)

NYSC 2017 Batch A Corps Members House / NYSC 2016 Batch B Corps Members House / How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (1462) (1463) (1464) (1465) (1466) (1467) (1468) ... (2535) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 7:11pm On Feb 28, 2016
Fraiser:
u know see how beautiful my sis is ni? d person wey won marry fyn babe lyk dat suppose don tight hin trouser na, abi u know reason d amount wey d family don invest on her. him meet buffalo for river side hin comot knife he won dey butcher am shey hin tink say na water hin drink take die ni
Help me tell em o. Love my bro like that.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 7:17pm On Feb 28, 2016
justified10:
I loved Moyes reign...and I still say it, he would av been successful if he was given d chance they gave van gaal...

I support shooting too, locally 3sc is ma team..I watched dia match against MFM yesterday..

bro, UP MANUTD

What was the scoreline between 3sc and M
FM?

Cc Justified10
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by katerine7(f): 7:17pm On Feb 28, 2016
Qutyjoice:
Trying to mock me?
not really kiss
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 7:18pm On Feb 28, 2016
katerine7:
not really kiss
I dnt like yu
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 7:20pm On Feb 28, 2016
nathoneal:

What was the scoreline between 3sc and M FM?
Cc Justified1.0
3sc won 3-0..all goals in d first half.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 7:23pm On Feb 28, 2016
justified10:
3sc won 3-0..all goals in d first half.

Thanks... any idea which team is topping the Log now?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 7:32pm On Feb 28, 2016
Hello pheobe smiley
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:35pm On Feb 28, 2016
Oyehomie:

I no c am o..jst passin by...''''''whispering to masef...'wats all dis na, hw can he be doing dat? She be hin sista wa nikini..ah..me i no fit take ds o...'''' ...greeting my inlaw... Weldon sir..Eku'ise nah. Qutyjoice..pls lemme see u.
oh my inlaw my inlaw, awayu, hope u are workin on d list i gave u, see d way i dey pamper ur wife, am such a nice broda, menh!!! dis heat is too much o i will not mind if u can get a gud hand fan nd blow us fresh air o
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 7:36pm On Feb 28, 2016


GOOD EVENING TO EVERY SOUL IN HERE..... STAY TUNED AS THE COUNTDOWN CONTINUES******


2016 BATCH A ORIENTATION COURSE (STREAM I) STARTS ON 30TH MARCH - 18TH APRIL, 2016 WHILE BATCH A ORIENTATION COURSE (STREAM II) STARTS ON 27TH APRIL - 16TH MAY 2016..


IT IS OFFICIALLY 31 DAYS FOR PCM STREAM (I) AND 59 DAYS FOR PCM STREAM (II) TO APPEAR IN THEIR RESPECTIVE ORIENTATION CAMPS


MAY GOD ALMIGHTY GUIDE AND PROTECT US ALL!! AMEN!!




QUOTE OF THE DAY

"Without hardwork, nothing grows but weeds"




DO YOU KNOW?

The best feeling in the world is knowing your presence and absence both mean something to someone



START GATHERING YOUR BELONGINGS IN ONE PLACE TO AVOID FOGETTING ONE OR TWO THINGS AHOME( FOR THOSE OF US 'FOGETTING THINGS' IS THEIR HOBBY)..
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 7:37pm On Feb 28, 2016
justified10:
service was fine too..I enjoyed it..tho d first 10 mins I was lost and almost sleeping before d choir started gingering ma swagger...but I no dance o, was just moving lyk a shy groom...
lol, sleepy head, Y u no dance now, abi u don't no how to dance ni
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 7:37pm On Feb 28, 2016
biotechshola:




I was posted to EDO...didnt u inform me about the already created thread for Edo PCMs?.



rolleyessmiley
I dey gbadun u..........well done, u dey do like say ur heart and might no dey on top d babe, everytime, u go dey type like say na one kind press release, dey form oloyinbo up and down, shebi e ti fi EDO ride mi........ko si weyrey, dat one sef dey.

Thanks for ur advice on the drinking part, I don stop teytey. Madam spixytinxy, abeg where reez my 4 baby okus, abi una wan ride me on top dat one again?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 7:38pm On Feb 28, 2016
Olasum:
Babe's, how you na dey
Spixytinxy, my friendship of life, wetin dey sup with you .
Kbs468, Hmmm
Everybody, I greet you na
ore mi to sure, mo kuku wa pa, kbs is fine tnk u, where av u bn nd how r u
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 7:38pm On Feb 28, 2016
manchester united!!!.. GGMU....
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 7:40pm On Feb 28, 2016
dejiconde:
ur husband keh? Don't worry abt ur husband he will understand kiss kiss kiss Infact u r my new find love, 4 ever u will b mine
ahn ahn, Hmmm u no like ur life abi, na anoda man property dey ur eye
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 7:41pm On Feb 28, 2016
hardie14:

really!!!

spixytinxy its a done deal na biotechshola i dey follow go ooooo. nysc dey carry us two go edo go see oshiomole.

jubrealguy sorry na HIM i dey follow ooo..
but no worry if he Bleep up i go decamp come ur side you hear. take kia and chop small kiss.
no lele nigbayen, bt how una tk no say una dey go Edo sef. U too collect kiss
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:42pm On Feb 28, 2016
Oyehomie:

O boi..are u sure dis tns re nt to much for d gods...it's nt like deres no money o...God has blessed me it lot of dem...burrr...ahh..all ds gods tns, ah, we no dey du dem for ma family bayi o...abi....! Fraih, wettn u talk nah....Qutyjoice......ehn?...if i gv oga shammak d money nko? Shey he go do am ni...abi na chiefpriest make i gv...but nah check o...hw much be evrytn put togeda....
i can see my inlaw won dey take systematically dey complain o, u don forget say d way we dey do tinx for our land na taboo for anoda land, if u are not ready to respect d tradition of ur wife family, i go call d next person o, u know una plenty on queue, btw u can contact shammak on how to go about gettin dos items
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by biotechshola(m): 7:43pm On Feb 28, 2016
hardie14:

really!!!

spixytinxy its a done deal na biotechshola i dey follow go ooooo. nysc dey carry us two go edo go see oshiomole.

jubrealguy sorry na HIM i dey follow ooo..
but no worry if he Bleep up i go decamp come ur side you hear. take kia and chop small kiss.



wooow!!!


Finally, i got my long awaited treasure. Baby, i promise to treat you like the angel that you are.



Spixytinxy, thumbs up to you, you are a darling.



Jubrealguy, take heart and move on, don't give yourself false hope o, cos i no go f**k up lailai...



LogoDWhiz, kbs468, DTOBS....

Come and see my bride ooo!!!
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraih(f): 7:44pm On Feb 28, 2016
[size=16pt]KBS468

MISSEVEY

JANEJOANJOHN
[/size]


I miss you guys in here, where are you all? sad
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:45pm On Feb 28, 2016
terrymason:
na a whole fraiser ni won beef me? embarassed igwe most hear this! angry
beef u ke? ko lo n jebe?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 7:45pm On Feb 28, 2016
biotechshola:




wooow!!!


Finally, i got my long awaited treasure. Baby, i promise to treat you like the angel that you are.



Spixytinxy, thumbs up to you, you are a darling.



Jubrealguy, take heart and move on, don't give yourself false hope o, cos i no go f**k up lailai...



LogoDWhiz, kbs468, DTOBS....

Come and see my bride ooo!!!
Wow, so so happy, congratulations to d latest couple in golden city

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 7:47pm On Feb 28, 2016
hardie14:

really!!!

spixytinxy its a done deal na biotechshola i dey follow go ooooo. nysc dey carry us two go edo go see oshiomole.

jubrealguy sorry na HIM i dey follow ooo..
but no worry if he Bleep up i go decamp come ur side you hear. take kia and chop small kiss.
I envisaged ds frm d very onset madam i-no-get-work spixytinxy enter d matter buh seriously, out of all the Governors in this world, na Oshiomole u wan go see.........asin Oshiomole (Obasanjo the second) If Bleep up dey, no cum my side ooo, cos dat biotechshola face b like person wey go dey beat hin wife so no near my side with a blue and black beaten red coloured face.

Make i sare kiss u sha so that nigga can tell me how my lips taste on ur lips.

Once i get babe for ds city, aya yin go a a (una go fear fear)

Fraiser, how e go happen na, bachelor life ti su mi
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:48pm On Feb 28, 2016
dejiconde:
chai diz goat head sweet no b small. Nah ere I go dey spend ma salary put nw
ehya I pity ur condition o, na abbeyunique2 go fit explain to u wetin spixytinxy pepper soup don do to am, if u no dey careful u go take ur house collect loan for bank chop dat pepper soup
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 7:48pm On Feb 28, 2016
jubrealguy:
I dey gbadun u..........well done, u dey do like say ur heart and might no dey on top d babe, everytime, u go dey type like say na one kind press release, dey form oloyinbo up and down, shebi e ti fi EDO ride mi........ko si weyrey, dat one sef dey.

Thanks for ur advice on the drinking part, I don stop teytey. Madam spixytinxy, abeg where reez my 4 baby okus, abi una wan ride me on top dat one again?
Sebi I don tell u to come collect am since
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 7:49pm On Feb 28, 2016
Fraiser:
ehya I pity ur condition o, na abbeyunique2 go fit explain to u wetin spixytinxy pepper soup don do to am, if u no dey careful u go take ur house collect loan for bank chop dat pepper soup
ahn ahn, kilode now, se na bad thing if im collect loan ni
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 7:50pm On Feb 28, 2016
boboLIL:


GOOD EVENING TO EVERY SOUL IN HERE..... STAY TUNED AS THE COUNTDOWN CONTINUES******


2016 BATCH A ORIENTATION COURSE (STREAM I) STARTS ON 30TH MARCH - 18TH APRIL, 2016 WHILE BATCH A ORIENTATION COURSE (STREAM II) STARTS ON 27TH APRIL - 16TH MAY 2016..


IT IS OFFICIALLY 31 DAYS FOR PCM STREAM (I) AND 59 DAYS FOR PCM STREAM (II) TO APPEAR IN THEIR RESPECTIVE ORIENTATION CAMPS


MAY GOD ALMIGHTY GUIDE AND PROTECT US ALL!! AMEN!!




QUOTE OF THE DAY

"Without hardwork, nothing grows but weeds"




DO YOU KNOW?

The best feeling in the world is knowing your presence and absence both mean something to someone



START GATHERING YOUR BELONGINGS IN ONE PLACE TO AVOID FOGETTING ONE OR TWO THINGS AHOME( FOR THOSE OF US 'FOGETTING THINGS' IS THEIR HOBBY)..

Good evening...

I believe and can perceive *Sniff* everyone is anticipating the CUL, so we can know our various destination...
#PatienceIsAVirtue
#ArsenalWillFightback grin
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 7:50pm On Feb 28, 2016
SC31:
UNILAG ALUMNI RECEPTION, MARCH 2The University of Lagos Management, as part of celebrations for the2014/2015Convocation Ceremonies, An Alumni Reception for the purpose of receiving new and old Alumni Members has been scheduled to hold as follows:Date:Wednesday, March 2, 2016Time:6:00p.m.Venue:Staff School Hall, University of Lagos
Cc jubrealguy
Moete
Abbie25 and other unilag peeps
copy that

Thanks
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by FolabiBret(m): 7:50pm On Feb 28, 2016
Wossop here o. CUL don dey o. Na Imo dem post me go o.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 7:52pm On Feb 28, 2016
hardie14:
jubrealguy and biotechshola; which of you was posted to edo state in the fake callup letter??.
remember that word well

FAKE
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:53pm On Feb 28, 2016
SC31:
yes we do cheesy

Fraser abeg mind your business for my family matter,crobboy no get any concubine outside tongue
na because of say i lyk u make me giv u dat info o, no worry den go soon carry pregnancy com meet u for house
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 7:53pm On Feb 28, 2016
jubrealguy:
I envisaged ds frm d very onset madam i-no-get-work spixytinxy enter d matter buh seriously, out of all the Governors in this world, na Oshiomole u wan go see.........asin Oshiomole (Obasanjo the second) If Bleep up dey, no cum my side ooo, cos dat biotechshola face b like person wey go dey beat hin wife so no near my side with a blue and black beaten red coloured face.

Make i sare kiss u sha so that nigga can tell me how my lips taste on ur lips.

Once i get babe for ds city, aya yin go a a (una go fear fear)

Fraiser, how e go happen na, bachelor life ti su mi
me get work ooooo, bt I fit arrange wife for u sha
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 7:53pm On Feb 28, 2016
FolabiBret:
Wossop here o. CUL don dey o. Na Imo dem post me go o.
r u serious
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by johndanny(m): 7:54pm On Feb 28, 2016
Talkingboy:

#AsReceived

IMPORTANT NOTICE!
Owing to the fact that the NYSC registration is closing tomorrow 28th of February, the call up letters will be sent as from 12am the following day(29th of February). Those who paid online for the callup letters should login and print their letters from the NYSC portal. For those who did not pay, we will begin to send the letter to you various institutions as from the 3rd of March. Ensure you bring the original copy to camp & DO NOT LAMINATE IT. Thank You.
Signed:
NYSC Management.


How true is this?
abeg where you get dis one from?

(1) (2) (3) ... (1462) (1463) (1464) (1465) (1466) (1467) (1468) ... (2535) (Reply)

Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 47
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.