NYSC 2016 Batch A Corp Members House - NYSC (1467) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2016 Batch A Corp Members House (4073647 Views)
1 2 3 ... 1464 1465 1466 1467 1468 1469 1470 ... 2535 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 8:25pm On Feb 28, 2016 |
justified10:dat bad, u started d church since last month rite? |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 8:26pm On Feb 28, 2016 |
Fraiser:why u come dey pity am, aftall he is not complaining |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 8:28pm On Feb 28, 2016 |
Fraiser:otobe, Y must I come to ur house for d moni, oga pay me my moni jare, abi no b my shop u for drink ni |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:29pm On Feb 28, 2016 |
Qutyjoice:wot about most ugly, abi una no won giv me award? |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 8:32pm On Feb 28, 2016 |
spixytinxy:Don't corrupt my brother pls, he said you should come home to collect your money, any big deal? |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:34pm On Feb 28, 2016 |
biotechshola:so na me no deserve appreciation abi? dont worry rain go still beat u com my house again |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 8:35pm On Feb 28, 2016 |
Fraiser:Ah ah we're not ugly in our family, I forgot to add most alcohol drinka, most womanizer........ |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 8:35pm On Feb 28, 2016 |
*Listening to drake's energy* madam spixytinxy gimme that goat pepper soup with 12 green bottles cos i don't feel drinking heavily tonight. gimme that isi ewu too. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:36pm On Feb 28, 2016 |
Fraih:kbs468 is on official assigment to iraq, he will soon be back |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:37pm On Feb 28, 2016 |
FolabiBret:are u serious? was it diff from d one u saw bfor? |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:42pm On Feb 28, 2016 |
dejiconde:na d first tym wey i see u for dis city na hin i don know say u no lyk ursef, sorry for u |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:44pm On Feb 28, 2016 |
spixytinxy:no b d tin wey person dey sell den dey take call am? abi u no dey proud of ur market ni |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:50pm On Feb 28, 2016 |
chisophia:kai wot a nice question from a super nice gal, bur make i quicky answer u bfor i spend all d tym admiring ur beauty nd forget to answer d question, if u want to stop eatin excessively due to d drug, wetin u go do b say, if u won cook 3 cups of rice or beans u go just put one cup of salt for inside, my dear bfor u know appetite go disappear.. back to beauty... sewiously u fyn o, e just b lyk say make i take dat ur fresh skin dey chop dis my hot pounded yam |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:54pm On Feb 28, 2016 |
Phinity318:bros we no go mind if u fit help us carry am back to d reason o because e too heavy for us |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 8:58pm On Feb 28, 2016 |
spixytinxy:him no talk any badt tin na |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by chisophia(f): 9:00pm On Feb 28, 2016 |
Fraiser:I kinda like the fact that am eating alot cause I wanna add some flesh. thanks for the compliments, make I go check if you make sense too. ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:01pm On Feb 28, 2016 |
spixytinxy:if my padi dey chop bad ant nd i no tell am, d huruhere wey hin go dey do for nyt no go make me sleep o |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 9:01pm On Feb 28, 2016 |
Barcelona ooooooooo |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Beckytee(f): 9:01pm On Feb 28, 2016 |
Abbeyunique2:hmmmm! nice one, so this is where u are and I was looking for you at home. dnt tell me dis is cos ur club was defeated. anyways u will meet me at home..... walked away hising |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 9:03pm On Feb 28, 2016 |
Qutyjoice:tanx 4 d support sis n api Sunday |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:03pm On Feb 28, 2016 |
spixytinxy:ahh ahh ahh i can see u really won collect ur money. *she mean business o, she don dey lock my cloth* hmmm dis woman u better leave my cloth now, I go lock ur cloth back o |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Lossus(m): 9:03pm On Feb 28, 2016 |
Phinity318:lol.....its same everywhere, I'm on 2 watsapp groups and 2 facebook groups (all nysc)...it's just a means of killing time before call-up-letters arrive.....in NL I just watch and observe....hehe |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Kuronima: 9:05pm On Feb 28, 2016 |
FolabiBret:Should that be a congrats.? I didn't see the first posting so I can't tell if mine changed. But I'm good with what I got. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:05pm On Feb 28, 2016 |
Qutyjoice:my dearest sis, no mind am o, naso she lyk to dey take me for granted because of my political carrer o, i go soon get her |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:06pm On Feb 28, 2016 |
Qutyjoice:hmmm so na drinker we com get for our family abi? d noblest family in dis city |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:07pm On Feb 28, 2016 |
BlizzydoDo:my beautiful wife, dont mind her jare |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 9:11pm On Feb 28, 2016 |
spixytinxy:y not with goat meat and plenty ponmo.........where all ds ashana na, I go nid carry one go house.......cnt afford to waste ds highness. I bn don plan to forget ds place oo bt d ponmo is changing my mind |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 9:12pm On Feb 28, 2016 |
Ok na,Messi yaff goal the ball...Kunu something |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:13pm On Feb 28, 2016 |
chisophia:for wia? u know fit see me for dia o, my image no dey show on stage if u won see me na behind d camera o, btw it wil b nice of u to add som flesh bur make it litu so dat dat perfect shape am seein wil still b in order |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 9:13pm On Feb 28, 2016 |
Fraiser:fraiser i no find ur trouble na my mynd i talk.. ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 9:14pm On Feb 28, 2016 |
Fraiser:I never sed that o brother |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 9:15pm On Feb 28, 2016 |
Beckytee:chai, fraiser ti kobami, why didn't u give me a headsup when my wife highlighted at ur garage. ** darling, those green bottles are 7up jare. drjoshual2020 prescribe it for me. ** spixytinxy bring ur POS make i pay for the supposedly 7up |
NYSC 2017 Batch A Corps Members House • NYSC 2016 Batch B Corps Members House • How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List • 2 • 3 • 4
Nysc 2015 Batch A • NYSC 2015 Batch B House
Viewing this topic: 6 guest(s)
