Hilarious LASTMA Tweet And Photos - Jokes Etc (2) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Jokes Etc › Hilarious LASTMA Tweet And Photos (23144 Views)
| Re: Hilarious LASTMA Tweet And Photos by afrideo(m): 5:33pm On Feb 29, 2016 |
Wetin put am for ground strong oh |
| Re: Hilarious LASTMA Tweet And Photos by seunny4lif(m): 5:33pm On Feb 29, 2016 |
No mind dem ![]() Dem go just jump for the front on car like super Man ![]() |
| Re: Hilarious LASTMA Tweet And Photos by Nobody: 5:33pm On Feb 29, 2016 |
![]() |
| Re: Hilarious LASTMA Tweet And Photos by henrydadon(m): 5:35pm On Feb 29, 2016 |
that one don serve as scape goat |
| Re: Hilarious LASTMA Tweet And Photos by Dyt(f): 5:51pm On Feb 29, 2016 |
![]() |
| Re: Hilarious LASTMA Tweet And Photos by jordinsparkles(f): 5:52pm On Feb 29, 2016 |
Hahahahaha iyam laffin ![]() |
| Re: Hilarious LASTMA Tweet And Photos by centyboy: 5:54pm On Feb 29, 2016 |
Vanity Upon Vanity... |
| Re: Hilarious LASTMA Tweet And Photos by Abukc(m): 6:04pm On Feb 29, 2016 |
Hope one leg comot . . ![]() |
| Re: Hilarious LASTMA Tweet And Photos by olaridwan(m): 6:10pm On Feb 29, 2016 |
![]()
|
| Re: Hilarious LASTMA Tweet And Photos by naptu2: 6:13pm On Feb 29, 2016 |
Lagos Class Captain @AmbodeObsarver is the funniest handle on Nigerian Twitter right now. |
| Re: Hilarious LASTMA Tweet And Photos by Abukc(m): 6:34pm On Feb 29, 2016 |
![]() |
| Re: Hilarious LASTMA Tweet And Photos by Nobody: 6:35pm On Feb 29, 2016 |
Mtcheww, |
| Re: Hilarious LASTMA Tweet And Photos by funnynation(m): 6:39pm On Feb 29, 2016 |
ChappyChase:You dey find me? |
| Re: Hilarious LASTMA Tweet And Photos by blazetitov: 6:59pm On Feb 29, 2016 |
grayht:No be uselessgoat be that? |
| Re: Hilarious LASTMA Tweet And Photos by ChappyChase: 7:13pm On Feb 29, 2016 |
funnynation:Hahahahaha! I know you go show up, but no vex, I no dey find you, I was just making a statement.. |
| Re: Hilarious LASTMA Tweet And Photos by Nobody: 7:18pm On Feb 29, 2016 |
ROTFL... |
| Re: Hilarious LASTMA Tweet And Photos by ukaegbu89(m): 7:26pm On Feb 29, 2016 |
Its bad enough to hurt the official but the official should know that dead men don't make statement |
| Re: Hilarious LASTMA Tweet And Photos by EverestdeBliu(m): 7:36pm On Feb 29, 2016 |
Adaezeagu:nne kee kwanu? |
| Re: Hilarious LASTMA Tweet And Photos by funnynation(m): 7:58pm On Feb 29, 2016 |
ChappyChase:How you dey? |
| Re: Hilarious LASTMA Tweet And Photos by ChappyChase: 8:11pm On Feb 29, 2016 |
funnynation:I cool oo! Only say I dey inside oven oo! How your side? |
| Re: Hilarious LASTMA Tweet And Photos by Adaezeagu(f): 8:46pm On Feb 29, 2016 |
EverestdeBliu:odi nma |
| Re: Hilarious LASTMA Tweet And Photos by funnynation(m): 8:57pm On Feb 29, 2016 |
ChappyChase:This condition go make some people repent ooo. Only be say person wey enter hell fire no close the door well, heat wan kills us.. what about those wey dey inside? Abeg river dey una side? |
| Re: Hilarious LASTMA Tweet And Photos by ewizard1: 8:58pm On Feb 29, 2016 |
I swear, that @AmbodeObsarva guy is a clown! ![]() |
| Re: Hilarious LASTMA Tweet And Photos by ChappyChase: 8:59pm On Feb 29, 2016 |
funnynation:Na stream we get and e don try! Yawa dey ooo! |
| Re: Hilarious LASTMA Tweet And Photos by Chimezie250(m): 10:37pm On Feb 29, 2016 |
This is funny |
| Re: Hilarious LASTMA Tweet And Photos by EverestdeBliu(m): 11:02pm On Feb 29, 2016 |
Adaezeagu:i' maramma na foto gi, a chum ka mu na gi buru enyi...biko a si na mba. |
| Re: Hilarious LASTMA Tweet And Photos by pablus: 3:39pm On Mar 01, 2016 |
very funny oga class captian. "vehicu" hahaha |
Funniest Tweet You Will See Today (Photo) • Sars Funny Reply To Shatta Wale Tweet • Lol..see This Tweet And The Hilarious Responses • 2 • 3 • 4
20 Ways To Know If You Are Cursed. • Funny National Cofference Pix • BASKETMOUTH, Bovi, I Go Dye, Gandoki, Bovi, Gordons, Akpororo, Buchi, AY, Seyi