Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,162,763 members, 7,851,605 topics. Date: Thursday, 06 June 2024 at 12:20 AM

NYSC 2016 Batch A Corp Members House - NYSC (1555) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch A Corp Members House (3425051 Views)

NYSC 2017 Batch A Corps Members House / NYSC 2016 Batch B Corps Members House / How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (1552) (1553) (1554) (1555) (1556) (1557) (1558) ... (2535) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 6:27pm On Mar 03, 2016
Fraiser:
alryt baba e don finish b dat, na wetin me dey talk b dis, make we reason togeda as man to man, nd not as parables to proverb. we nor b woman na, I sincerely tender my apologies too for any harsh statement hav made. sorry for relatin wit u in pidgin na my mother tongue b dat. If for say u dey botu now, na carry den go carry both of us go house today from spixytinxy shop


Badboi see as u dey vex fire..
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 6:28pm On Mar 03, 2016
merikims:
logodwhiz and fraiser una forget me for street abi?I de y vex not even mention.na so life dey?
ehn ehn, so na u logodwhiz dey tlk abt u, bt how come I don't no u
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Shammak(m): 6:28pm On Mar 03, 2016
cc merikims





merikims... u just got a mention from shammak smiley
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:28pm On Mar 03, 2016
Qutyjoice:

Egbon mi of life, correct Street gang......Anyway apology accepted(We love yu)
gbayi jor my cutie
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 6:28pm On Mar 03, 2016
Shammak:
I miss you more swit grin yeah.. we really need to enter the inner room but...

later in the day sha
Uncle welcome o, happy yu are bk....Sist z happy now I fink?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:29pm On Mar 03, 2016
katerine7:
I bin fear o wen u start your lamentation, na wetin make me no te ori si o, anyways we are one@fraiser
which kyn lamentation b dat, u won turn me to jeremiah ni?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 6:30pm On Mar 03, 2016
Kbs468:

Hahahaha grin grin grin
Chai! You wan scatter my wife head make she come give excuses in the night abi?

Abeg Spixytinxy, Iya Ibeji mi owon, na Magymagz him dey talk ooo grin cheesy tongue lipsrsealed wink kiss smiley shey you don see say I don dey Set you up for tonight ba.

Na new experience and levels e go b oo. Because I wan make you look sweet sixteen again psychologically
thanks oko mi, bt me neva hear dat name bf ooooo

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Shammak(m): 6:30pm On Mar 03, 2016
Qutyjoice:

Uncle welcome o, happy yu are bk....Sist z happy now I fink?
thanks biurifu sis
how u been?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:30pm On Mar 03, 2016
Qutyjoice:

Calm down now.....Be patience pls. Yu know I love u
oya bae mo ti farabale, I luv u too
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 6:31pm On Mar 03, 2016
Fraiser:
which kyn lamentation b dat, u won turn me to jeremiah ni?
lol
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 6:32pm On Mar 03, 2016
Shammak:
thanks biurifu sis how u been?
Am fyn o uncle, hope yu bring something com sha?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:32pm On Mar 03, 2016
Kbs468:

Hahahaha. grin grin grin grin I was busy trying to apologize to you down stairs and never knew that you are busy upstairs still not relaxed and happily wear a calmly look?

We are Men Brother and shouldn't be seen behaving like women, else I would just painstakingly take my time to post all my comments relative to the Awards stuff since yesterday to prove that I never erred to the best of my understanding just like I did to Oluwafirefunmi particularly when Hardiodun went to ask the question that sparked off argument here over CUL leakage or not in B15 even when prindu had advised that we let the matter slide.

But to God be the glory that I did not have to stress myself since you've actually made bold your reason for getting upset and I repeat again here that

I am sorry for whatever way I might have upset you, pls forgive me.
fight don finish, I just won show my sef small ni

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 6:33pm On Mar 03, 2016
Fraiser:
oya bae mo ti farabale, I luv u too
I'm happy e ti n shey normal, that's how we roll.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:34pm On Mar 03, 2016
spixytinxy:
frm which person shop, abeg no spoil market for me oooo
as u don make money now, na to dey put papus remain abi
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LudaChriz(m): 6:34pm On Mar 03, 2016
spixytinxy:
u r welcome ludachriz, wat do u care for

Really?.... pls just get me a well prepared goat pepper soup plus a chilled origin to step it down.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 6:35pm On Mar 03, 2016
spixytinxy:
na d chin chin mk me laff
cheesy grin
Me self don burst laugh.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:35pm On Mar 03, 2016
spixytinxy:
pay last month own first
oya bring ur cheek make I write check ontop am make u take am go bank
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Brimmie(m): 6:36pm On Mar 03, 2016
Qutyjoice:
I'm happy e ti n shey normal, that's how we roll.
This cracked me up! grin grin
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by pbs4real(m): 6:37pm On Mar 03, 2016
Fraih:

She Loves me and I love her too tongue
u guys shld stp loving ursef ooh before people start finking otherwise. .. . . I shld be the one enjoying this love u guyz are sharingsmiley
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:40pm On Mar 03, 2016
Abbeyunique2:

Oya i just dey look u since, i be wan PM U para for u b4 ni. oya sha wa manage this patsy and jovine yi make ur mind cool. we go meet for jungle talk brother to brother later.
lol... se kamasalo ni abi kaduro, emi o le lo fun won leko o, baba we gada dey here, na no shaken for me. no wahala we go relate if we don block for eveni
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 6:40pm On Mar 03, 2016
spixytinxy:
me no anyone by dat name ooo, se na dis city she dey ni

Sure. She even comment today sef
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Kbs468(m): 6:41pm On Mar 03, 2016
Shammak:

grin grin grin u wan dey scare me abi
trumpet never sound, i dey sure baje... me and my family members are strictly honourable and honest so we no fit dey here if trumpet sounds
grin grin grin Abi. But if to say Humans dey really think once in a while in that direction, things for dey hard Devil to accomplish oo
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:42pm On Mar 03, 2016
merikims:
logodwhiz and fraiser una forget me for street abi?I de y vex not even mention.na so life dey?
correct bae no vex o, na every seconds ur thought dey dance makosa for my mind o, nd I dey ask of u welwel, u know if i no see u for here, i nor dey fit reason wella
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 6:44pm On Mar 03, 2016
Fraiser:
correct bae no vex o, na every seconds ur thought dey dance makosa for my mind o, nd I dey ask of u welwel, u know if i no see u for here, i nor dey fit reason wella
how far blizzydodo. just say make i greet you
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:44pm On Mar 03, 2016
spixytinxy:
no p, oya tk one regal
wa gbayi omo mi
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 6:45pm On Mar 03, 2016
Fraiser:
as u don make money now, na to dey put papus remain abi
lol, bf nko
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LudaChriz(m): 6:46pm On Mar 03, 2016
Fraiser:
u are welcom baba, d kyn effizy wey u take enter sef, I don dey reason say u go b dat sure boi wey i dey expect since

Lol... U have to find out yourself grin
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LudaChriz(m): 6:47pm On Mar 03, 2016
katerine7:
welcome dear all these NAU students sha grin
Wetin do us o baby bae?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LudaChriz(m): 6:48pm On Mar 03, 2016
Qutyjoice:
Ya welcome bro
Huni I sight u... Thanks for the warm welcome grin
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:50pm On Mar 03, 2016
Sent4rina:



Badboi see as u dey vex fire..
my guy I see u, u gallant
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Kbs468(m): 6:50pm On Mar 03, 2016
spixytinxy:
thanks oko mi, bt me neva hear dat name bf ooooo
Haba! Na one Sweet regular cutie pie for here ooo. She's been here for quite a while oo
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by biotechshola(m): 6:51pm On Mar 03, 2016
hardie14:

sweetie'm i dey come norr.
dey try out all those designer wears and shoes wey you just order for me. wanna pick whay to wear for our outing tonite.
oko mi atata olowo ori mi.
did you eat before leaving home. left your food in the flask.



Sure ife mi, i enjoyed the food gan ni o....


Can't wait to see the clothing on you though omo mi na natural beauty.


Eye bi okin sowon ni igbo, adumaradan, adara bi egbin, oniwa tutu bi abada...


Com soon dear!

(1) (2) (3) ... (1552) (1553) (1554) (1555) (1556) (1557) (1558) ... (2535) (Reply)

Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House

Viewing this topic: 2 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 93
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.