NYSC 2016 Batch A Corp Members House - NYSC (1564) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2016 Batch A Corp Members House (4085112 Views)
1 2 3 ... 1561 1562 1563 1564 1565 1566 1567 ... 2535 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 10:06pm On Mar 03, 2016 |
Oyehomie:wetin gan sef, dat ur babe wey no sabi cook reach me na im u go just dey praise |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 10:06pm On Mar 03, 2016 |
spixytinxy:Ah ah. Dat one nor b problem na. U no say I dey always pay. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by ceceliaa34(f): 10:06pm On Mar 03, 2016 |
Blackops:No be small thing my brother. since last year April wey we finish, I don't see how that's not enough time to be mobilized for 2015B. Anyway it is well. God's time is the best they say. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 10:06pm On Mar 03, 2016 |
Qutyjoice:thanks Bae but he is all urs. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 10:06pm On Mar 03, 2016 |
merikims:ok na, so wetin dey shele |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 10:07pm On Mar 03, 2016 |
IghravweIG:Lol..i will pass..NO..we get appointment for wkend self |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 10:07pm On Mar 03, 2016 |
LogoDWhiz:ehn ehn, se Magymagz go fit drink peppersoup wey weed dey inside so |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 10:08pm On Mar 03, 2016 |
LogoDWhiz:u welcome |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by terrymason(m): 10:09pm On Mar 03, 2016 |
merikims:4 ur mind now u dey put me 4 suspence? Shey! Am single and ready to mingle... you can confirm from fraiser |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Kbs468(m): 10:09pm On Mar 03, 2016 |
eaglevision:Quest queue se? |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 10:09pm On Mar 03, 2016 |
IghravweIG:I dey bliv u my broda |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 10:10pm On Mar 03, 2016 |
spixytinxy:yes boss |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LudaChriz(m): 10:11pm On Mar 03, 2016 |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SexySapphire(f): 10:12pm On Mar 03, 2016 |
eaglevision:Looool...none of my shorts can tear lailai as I will be buying the material that I will sew it with myself as the fashion designer that I am. Trust me, my shorts are going to be dope. How has your day been? |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 10:12pm On Mar 03, 2016 |
Oyehomie:Lol. U nor wan just comot from house with ur wife atall. Fear dey catch u ni ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Kbs468(m): 10:13pm On Mar 03, 2016 |
spixytinxy:Kai! Even if you no fear me again unto say na husband and wife thing cause am as per lovy lovy fun catching stuffs level, you no go come know d kain talk wey you go dey yan pressy? Worst of it all, him newest orente dey around na |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 10:15pm On Mar 03, 2016 |
LudaChriz:Lol Hehehehehe I see you bro |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 10:15pm On Mar 03, 2016 |
LogoDWhiz:ludacriz hmmm abi na bustarhyme |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Bukish21(f): 10:15pm On Mar 03, 2016 |
ceceliaa34:Y do I always smile like a sheep weneva I hia/see 'Great Ife?' Errr...Ceceliaa34, awa niyen o. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 10:17pm On Mar 03, 2016 |
IghravweIG:Na u sabi..if e be like say na fear for ur eye....then so it is ooo...beta go carry ur wife |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 10:17pm On Mar 03, 2016 |
terrymason:I hear u broda |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 10:17pm On Mar 03, 2016 |
merikims:Lol. I guess he's a singer Me sef single o. And I dey help person find babe |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Bukish21(f): 10:17pm On Mar 03, 2016 |
eaglevision:Eaglevision ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 10:18pm On Mar 03, 2016 |
una goodnight ooo |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 10:18pm On Mar 03, 2016 |
LudaChriz:Ah ah. Lols. See ludacris abi na ludervasal o. U know say u just come this city o. Me b shareholder for here o. No go do weti go cause war between Nigeria and Africa o. ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LudaChriz(m): 10:19pm On Mar 03, 2016 |
LogoDWhiz:How e go be na ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by terrymason(m): 10:20pm On Mar 03, 2016 |
merikims:if girl include broda 4 any of her write up to you! U better run! Mk I dust my bathroom slipper banger... |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 10:20pm On Mar 03, 2016 |
Brimmie:See dz one too. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by CROBBOY(m): 10:24pm On Mar 03, 2016 |
Woooop, Imagine what I missed! GOOD EVENING GREAT PEOPLE OF GOLDEN CITY. NA HOW UNA DEY? I MISS YOU GUYS WEL-WEL |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 10:24pm On Mar 03, 2016 |
Oyehomie:And tanks for d compliment |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 10:26pm On Mar 03, 2016 |
Oyehomie:ki lo n sele? |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 10:26pm On Mar 03, 2016 |
Oyehomie:ki lo n sele? |
NYSC 2017 Batch A Corps Members House • NYSC 2016 Batch B Corps Members House • How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List • 2 • 3 • 4
Nysc 2015 Batch A • NYSC 2015 Batch B House
Viewing this topic: 9 guest(s)





Coz I really wanna stop eating Mama Put.