Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,165,921 members, 7,863,250 topics. Date: Monday, 17 June 2024 at 01:46 PM

NYSC 2016 Batch A Corp Members House - NYSC (1582) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch A Corp Members House (3433774 Views)

NYSC 2017 Batch A Corps Members House / NYSC 2016 Batch B Corps Members House / How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (1579) (1580) (1581) (1582) (1583) (1584) (1585) ... (2535) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by generalpi(m): 9:05pm On Mar 04, 2016
Updated timetable

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:05pm On Mar 04, 2016
spixytinxy:
go joor, I go tell blizzydodo say u no dey under d influence of paraga
for wia? No dey threaten mi jor, I know sey u no fit fall my hand layelaye, babe ko jor
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 9:06pm On Mar 04, 2016
DTOBS:

shocked how did you see that? it was only meant for Spixytnxy oooo...
Abeg fear dat babe oooo, na edo airways she be oooo, dem dey fly pass airplane
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 9:06pm On Mar 04, 2016
Tottenham vs Arsenal
Chelsea vs Stoke city

Bournemouth vs Leicester city


What are your predictions? Predict and win (correct scores only)
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 9:06pm On Mar 04, 2016
Qutyjoice:

Stop! dnt worry about me, I'm fyn. Shd I mk tea for yu?
Ordinary milk will do
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 9:07pm On Mar 04, 2016
DTOBS:
shocked how did you see that? it was only meant for Spixytnxy oooo...
I know..... O funny ni now
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Kbs468(m): 9:07pm On Mar 04, 2016
DTOBS:

Are you confused? Have you joined the confused team of PMB and NYSC?
Leave am Abeg. Oyehomie never know anything yet. Drjoshua2000 pls where are you now? Your attention is urgently needed ooo.

Because we don't want to have a fake and doctored report ooo in this our Golden City. Qutyjoice, relax your nerves OK. Everything is gonna be alright, so no need for you to RUN OK. grin
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 9:07pm On Mar 04, 2016
[quote author=Qutyjoice post
/quote
*eaglevision*
i dae gyrate wif d new Olubadan jare,hpe say u dn chop o?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:07pm On Mar 04, 2016
BlizzydoDo:
tanx sis 4 looking out 4 mi, buh lately he is trying
datz my babe, bur wait o, no b say I dey try, I dey perform wonder
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 9:08pm On Mar 04, 2016
Oyehomie:
Ordinary milk will do
Yu sure? Or with cornflakes?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 9:08pm On Mar 04, 2016
spixytinxy:
Abeg fear dat babe oooo, na edo airways she be oooo, dem dey fly pass airplane
really, Qutyjoyce, is that true?




But me dey like Edo babes wella nah...but oyehomie is there already...
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 9:08pm On Mar 04, 2016
DTOBS:
Tottenham vs Arsenal

Chelsea vs Stoke city


Bournemouth vs Leicester city



What are your predictions? Predict and win (correct scores only)
For Katerine7 's sake...i go with Chelsea and Bournemouth (like av heard dat b4)
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 9:09pm On Mar 04, 2016
Fraiser:
for wia? No dey threaten mi jor, I know sey u no fit fall my hand layelaye, babe ko jor
I no dey threaten u ooo, na truth I dey yarn oooo, I no fit mislead my felo woman, bt dat blizzydodo too trust u sef, she no dey gree bliv person
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 9:09pm On Mar 04, 2016
Qutyjoice:

Yu sure? Or with cornflakes?
Noo..ordinary milk with chilled water is ok jawe...
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by AdunniIwo(f): 9:09pm On Mar 04, 2016
Oyehomie:

Av actually lost ma appetite.... Hw can u b in ds kinda state nd i will b eatin..unless u re gonna eat with m
Dis one is stwong.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 9:10pm On Mar 04, 2016
Kbs468:

Leave am Abeg. Oyehomie never know anything yet. Drjoshua2000 pls where are you now? Your attention is urgently needed ooo.

Because we don't want to have a fake and doctored report ooo in this our Golden City. Qutyjoice, relax your nerves OK. Everything is gonna be alright, so no need for you to RUN OK. grin
Y yu dey call DrJoshua? Are yu Oyehomie? Thanks for d love tho.

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 9:10pm On Mar 04, 2016
Oyehomie:

For Katerine7 's sake...i go with Chelsea and Bournemouth (like av heard dat b4)

grin....Chelsea no get problem nah, na arsenal get problem
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 9:10pm On Mar 04, 2016
generalpi:
Updated timetable
Tnx bro
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by adusco(m): 9:11pm On Mar 04, 2016
Qutyjoice:

Birthday behaviour.... Do as yu like here today....LLNP hun n pls I love to eat cake.




what kinds would you prefer?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 9:11pm On Mar 04, 2016
DTOBS:

really, Qutyjoyce, is that true?




But me dey like Edo babes wella nah...but oyehomie is there already...
if oyehomie no dey dere wat wld u av done, dnt try nonsense oooo, abi u don forget say airkastaine is my personal person ni
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Kbs468(m): 9:11pm On Mar 04, 2016
DTOBS:
Tottenham vs Arsenal

Chelsea vs Stoke city


Bournemouth vs Leicester city



What are your predictions? Predict and win (correct scores only)
So na original BABA IJEBU na him you be wey guys for don make too much money for Camping

You con go hide since. Oya

1:2

1:1

0:0

respectively grin
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 9:11pm On Mar 04, 2016
AdunniIwo:
Dis one is stwong.
You want something like that too?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:12pm On Mar 04, 2016
DTOBS:

Omo Iwo oloodo oba,
Omo ateni gbore,
Iwo ti oni ilekun,
Eru wewe bayi ni baba yin fi n sole.


.......,
oboi my guy don dey sing ijala abi wetin den dey call am sef, wot woman will cause ehn
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 9:12pm On Mar 04, 2016
Oyehomie:
Noo..ordinary milk with chilled water is ok jawe...
Oya take baby, are yu sure yu dnt Want anything else
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 9:13pm On Mar 04, 2016
Kbs468:

So na original BABA IJEBU na him you be wey guys for don make too much money for Camping

You con go hide since. Oya

1:2

1:1

0:0

respectively grin
Lolzzz...baba mi, even if na guru maraji, give u dis score, e don cast....all because of arsenal! na jazz ona wan use play am? grin
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 9:14pm On Mar 04, 2016
in fraih lettering... Abeg dose wey no pay d 3k go receive call up letter before us dat paid?
Cc
Everybody
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 9:15pm On Mar 04, 2016
Fraiser:
oboi my guy don dey sing ijala abi wetin den dey call am sef, wot woman will cause ehn
Bossgrin no be ijala ooo na oriki orile oooo



shocked "Woman"? cause what?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 9:15pm On Mar 04, 2016
DTOBS:
really, Qutyjoyce, is that true?



But me dey like Edo babes wella nah...but oyehomie is there already...
Lmao I swear spixytinxy z high. DTOBS tho
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 9:15pm On Mar 04, 2016
Qutyjoice:

Oya take baby, are yu sure yu dnt Want anything else
Ofcos i want sometn more... U av nt kissed m ever since i arrived..is it because av nt bathed?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 9:16pm On Mar 04, 2016
Oyehomie:
in fraih lettering... Abeg dose wey no pay d 3k go receive call up letter before us dat paid?
Cc
Everybody
Beeni oooo...
it is NYSC doing but it's not marvelous in our sight...
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Kbs468(m): 9:16pm On Mar 04, 2016
Qutyjoice:

Y yu dey call DrJoshua? Are yu Oyehomie? Thanks for d love tho.
grin
You know I cherish 'finishing touches' alot.

Including the finishing touch on your post above. Oyehomie, I guess you are mature enough to decode that No strings whatsoever is or were attached to our discuss ooo. cheesy
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 9:18pm On Mar 04, 2016
Qutyjoice:
Lmao I swear spixytinxy z high. DTOBS tho
Lolzzz...babe, only GOD is the most highgrin No amount of osogbo weed can make Spixytnxy high as God

(1) (2) (3) ... (1579) (1580) (1581) (1582) (1583) (1584) (1585) ... (2535) (Reply)

Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House

Viewing this topic: 2 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 31
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.