Who Else Played With This Tri-cycle? - Jokes Etc - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Jokes Etc › Who Else Played With This Tri-cycle? (796 Views)
| Who Else Played With This Tri-cycle? by Kondomatic(op): 12:31pm On Mar 06, 2016 |
The thing tore my favourite Sunday shirt and Popsy almost killed me that day.
|
| Re: Who Else Played With This Tri-cycle? by BLINGZ88: 12:36pm On Mar 06, 2016 |
Omo, Wey back 4 my hood, we use this thing spoil mainroad nd there's a boy 4 my hood Wey d thing almost crush em ballz |
| Re: Who Else Played With This Tri-cycle? by Kondomatic(op): 12:42pm On Mar 06, 2016 |
BLINGZ88:Yea! Something similar happened to my friend Afam, the handle tore his balls badly. e remain small make the two groundnuts wey dey inside fall out. |
| Re: Who Else Played With This Tri-cycle? by Kaymania(m): 1:12pm On Mar 06, 2016 |
Kondomatic:baba, na when you wan stop to dey lie? no b you the thing do? |
Tri-tri Comedy- What happened "Big Shaq Man's Not Hot" • Hilarious Reason Why Football Is Played For 45minutes During Each Half. • 29 Pictures You Can Relate To If You Played "After Round 1" • 2 • 3 • 4
The "Ogbanje Pikin" • I Am Crazy I Knw • You Can't Know It, I Guess!
Omo, Wey back 4 my hood, we use this thing spoil mainroad nd there's a boy 4 my hood Wey d thing almost crush em ballz