Stats: 3,166,253 members, 7,864,326 topics. Date: Tuesday, 18 June 2024 at 04:01 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch A Corp Members House (3435284 Views)
NYSC 2017 Batch A Corps Members House / NYSC 2016 Batch B Corps Members House / How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (1630) (1631) (1632) (1633) (1634) (1635) (1636) ... (2535) (Reply) (Go Down)
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Harique(f): 3:22pm On Mar 06, 2016 |
Abbeyunique2:ohk. Tnks dear |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:23pm On Mar 06, 2016 |
Rukkyola:dey pretend ok, everybody go soon know wetin dey go on btw us |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by smileeey(f): 3:23pm On Mar 06, 2016 |
justified10:Bros, no vex. I didn't mean to anger you. Anyway ontop that matter, na husband for GC Dat will give me mosquito net I need. Lobatan |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 3:23pm On Mar 06, 2016 |
Sent4rina:Hehehe yu wan break my brother's leg? Na Street em be o, I dey tell yu now (No look uche's face abeg) |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 3:24pm On Mar 06, 2016 |
Fraiser:Tor. o ga o |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Kbs468(m): 3:24pm On Mar 06, 2016 |
Beckytee: justified10: DTOBS: justified10: stephano100: ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 3:25pm On Mar 06, 2016 |
Harique:Kwara, Kaduna, Lagos, Edo |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:27pm On Mar 06, 2016 |
IghravweIG:lol... D tin suprise me sef, dat gal na special sombody o, she force grammer out of my mouth for d first tym, kai d tin pain me o 1 Like |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 3:27pm On Mar 06, 2016 |
smileeey:I will give u mosquito net, but u will collect it in my room ![]() |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 3:27pm On Mar 06, 2016 |
stephano100: Bro u wicked o. U jux burst dat poor girl bubbles.. Buh wait o, why some pple think say dem fit lie 4 dis computer age? Pesin wey fit lie go fit steal infact if na gal she be, she go dey infidelity to her husband.. Make i no jux talk. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:28pm On Mar 06, 2016 |
Rukkyola:no be all dos asapo drug u dey use? |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by stephano100(m): 3:29pm On Mar 06, 2016 |
Abbeyunique2:lol..."the internet never forgets" |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 3:30pm On Mar 06, 2016 |
Fraiser:u sabi blow grammer pass Soyinka..na small remain, u for blow am pass patrick |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 3:31pm On Mar 06, 2016 |
Qutyjoice: Haba eneva reach dat level nah. Na my friend he be buh i jux dey guide my property ni o, as u sef dey try guide ur Oyehomieg8-) |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 3:31pm On Mar 06, 2016 |
justified10:Ontop mosquito net? Jesus is Lord |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 3:33pm On Mar 06, 2016 |
Sent4rina:Hehehe..... I understand.... Trust me Na mouth Bro Fraiser get, em no fit do anything to yur babe, to be sure tell yur babe to go to his house around 8pm. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:33pm On Mar 06, 2016 |
chisophia:dis is d second tym babe, am counting |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 3:34pm On Mar 06, 2016 |
Qutyjoice:Jesus has always been Lord o. Its not what u think o ...just dat d net plenty for ma room ni. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:36pm On Mar 06, 2016 |
justified10:she nor fit, she nor go won luk uche for face na |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Harique(f): 3:37pm On Mar 06, 2016 |
Qutyjoice:Kaduna-Kano |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:39pm On Mar 06, 2016 |
Rukkyola:lol |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 3:39pm On Mar 06, 2016 |
chisophia:Ehya...one chance...!!!Sowie.. Chommieblaq, are you seing what am seing? justified10; Lolzzz... Kbs468; All I can say is that she got more than what she bargained for. doublezero: Aiit copy that. 1 Like |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 3:39pm On Mar 06, 2016 |
Qutyjoice: 8pm too early, why nt 1am. Alakoba ni babe yi sha! Fraiser wey i sabi tóò sharp pass sharp Tv wen e come to woman mata. Abeg ur advise gud buh e no hold water 4 ground.:p |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 3:41pm On Mar 06, 2016 |
Harique, but am not good at English ooo ![]() |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:42pm On Mar 06, 2016 |
iambibi:lol. Cant stop laffin, am happy u know rukkyola luv me for deep down her heart sha *I no she will deny it again* |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Chommieblaq(f): 3:44pm On Mar 06, 2016 |
DTOBS:Same way he has been on ma case. Fraiser Fraiser Fraiser, no allow me siddon for your matter o. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Kbs468(m): 3:45pm On Mar 06, 2016 |
post=43496709: ![]() ![]() cc LogoDWhiz Fraih Spixytinxy Bobolil |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 3:45pm On Mar 06, 2016 |
Qutyjoice:baby chuuk my name for dat team truth faa..... because sins wey i no my sef na so so truth i dey talk o..... evn though atimes shaa i dey lie some one one naira lie.... I schooled in the north and my dear HAUSA ppl can flog oooo... Wayo!!! . If u can lie to save ur self from koboko, den God don butter ur bread.... But as for ppl like us, we no mind to say d truth and still chop flogging (sometimes oo) ..... Therefore....., Team truth all d way joh.... Lol |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Shammak(m): 3:46pm On Mar 06, 2016 |
Majesticniyi:Microbiology Lowkey ni every pcms wa ah swear ![]() |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by smileeey(f): 3:46pm On Mar 06, 2016 |
justified10:hmmmn, I am sure very sure my Darlin Darlin go bar me from nairaland. If you no see smileeey for here again na you cause am ooooooooo ![]() |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 3:46pm On Mar 06, 2016 |
Chommieblaq:Sweetheart, he dare not come your side again! So what about an outing tonight? Riverside! ![]() We need to have a time out or don't you think so...? so that people like Fraiser will simedo! |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:48pm On Mar 06, 2016 |
smileeey:babe y are u behaving childishly lyk dis, oya I command u by d power of ogogoro nd alomo to stop all dis, lyk seriously I will so much respect u if u can stop ok |
(1) (2) (3) ... (1630) (1631) (1632) (1633) (1634) (1635) (1636) ... (2535) (Reply)
Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House
Viewing this topic: 1 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 53 |