NYSC 2016 Batch A Corp Members House - NYSC (1643) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2016 Batch A Corp Members House (4081679 Views)
1 2 3 ... 1640 1641 1642 1643 1644 1645 1646 ... 2535 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 8:21pm On Mar 06, 2016 |
Dedicated to...unique chommieblaq!!! it all belongs to you baby Fraiser.... keep off.... greatestman:Sunday was blissful sire...how was ur side? |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by dominion92: 8:22pm On Mar 06, 2016 |
DTOBS:DTOBS oooooo |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 8:22pm On Mar 06, 2016 |
DTOBS:weldone mr information part 2.wen did i tel u sey my sent4rina is OYOING ME.bera mind ursef and don't luk 4 ma trobu dis nyt.i wanto sleep |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:22pm On Mar 06, 2016 |
Sent4rina:no na lie, make I explain d meaning of d certificate to u, u know wen u go to sku, dey will giv u certificate at d end of ur program bur in d case of marriage certificate is given first, dat na to tell u say marriage na sku wey person no dey graduate from |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 8:23pm On Mar 06, 2016 |
Abbeyunique2:yeah,it definitely must be the road,because the ministers in Nigeria that i know love new cars,so I m assuming the tires of the car should be in good condition but the road was in bad condition. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 8:24pm On Mar 06, 2016 |
dominion92:Iyalaje oooooooo |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 8:24pm On Mar 06, 2016 |
Chommieblaq:Lol....Tanks for d compliment |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 8:24pm On Mar 06, 2016 |
Oyehomie:tor i hear u |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 8:24pm On Mar 06, 2016 |
Rukkyola:LOL |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by idumsky(m): 8:24pm On Mar 06, 2016 |
kollenzy:Nice to meet another brother. Sure I did and I graduated from chemical engineering... What about you ? |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by dominion92: 8:24pm On Mar 06, 2016 |
Abbeyunique2:Good for you |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 8:25pm On Mar 06, 2016 |
Rukkyola:Dispute it.... |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 8:26pm On Mar 06, 2016 |
DTOBS:Really? |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 8:26pm On Mar 06, 2016 |
Harique:Welcome baby |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Kbs468(m): 8:26pm On Mar 06, 2016 |
Abbeyunique2:Haaaa oye kawe toni ooo. Ati gbe liigi pe ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 8:26pm On Mar 06, 2016 |
johndanny:na long cane devil go use pursue u com bak if u try 2 b killed.sojust remain alive. i love u.no tel ma husband o |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:27pm On Mar 06, 2016 |
Rukkyola: Rukkyola:bur e b lyk say I giv my friend money make una take am buy all dis tin wey una no get for house na, I no fit open my eyes make i see una dey suffer lyk dis, shey no b say ur husband go take d money play baba ijebu again sha |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 8:27pm On Mar 06, 2016 |
Oyehomie:Amen oo |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by adewaleoroge: 8:27pm On Mar 06, 2016 |
Pls fellas, anyone with actual date of when we can start printing our original cul? |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 8:28pm On Mar 06, 2016 |
greatestman:osun state and chemistry. As i b olodo and i no fit browse 4 meaning just help me,wch one b Alma mater again? |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 8:29pm On Mar 06, 2016 |
Qutyjoice:Thanks bun. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by dominion92: 8:29pm On Mar 06, 2016 |
katerine7:Life has been good |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:31pm On Mar 06, 2016 |
Chommieblaq:lol... babe dont tell me u are jealous o, understanding lo matter, ko de ni sija |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 8:31pm On Mar 06, 2016 |
iambibi:lol! U no go catch me because d moment i comot my leg 4 mumcy house,d moment i respect mysef and bcom gentle so capital OYO IS UR CASE! |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by greatestman(m): 8:32pm On Mar 06, 2016 |
Rukkyola:School you graduated from.. Funny you, you wey your brain dey catch fire... |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Harique(f): 8:32pm On Mar 06, 2016 |
DTOBS:Advocate . Who s greatestman sef? |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by dominion92: 8:33pm On Mar 06, 2016 |
Qutyjoice:Tanku jare |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by greatestman(m): 8:33pm On Mar 06, 2016 |
Harique:The SENATE PRESIDENT of this city... |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by dominion92: 8:34pm On Mar 06, 2016 |
Rukkyola:If I hear |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:34pm On Mar 06, 2016 |
DTOBS:let me still borrow u d bae temporarily ok, while I focus on chisophia now because it seems dat babe as formated my mind nd program only is thought dia, chisophia where are you? |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 8:35pm On Mar 06, 2016 |
Kbs468:yeah, you can say that again. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 8:35pm On Mar 06, 2016 |
Sent4rina:husband mi deariz problem o maggi is too much 4 d egusi and salt refused to do koko is plenty 4 d iyan as i was just fainting as i dey pound.i com waka dchiefpriest and e talk say dat i don get belle.Ar u happy? |
NYSC 2017 Batch A Corps Members House • NYSC 2016 Batch B Corps Members House • How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List • 2 • 3 • 4
Nysc 2015 Batch A • NYSC 2015 Batch B House
Viewing this topic: 10 guest(s)

. Who s greatestman sef?