NYSC 2016 Batch A Corp Members House - NYSC (1723) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2016 Batch A Corp Members House (4082050 Views)
1 2 3 ... 1720 1721 1722 1723 1724 1725 1726 ... 2535 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 9:29pm On Mar 09, 2016 |
spixytinxy:Hmmmm...so what's going to be the fate of my friend? |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 9:29pm On Mar 09, 2016 |
Oyehomie:no mind am, I hope say dem no do court wedding ooooo, mk oyo no go b her case ooooo. How she tk dey kiss dat ologogoro mouth sef |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 9:29pm On Mar 09, 2016 |
Oyehomie:Yeaaa....So what next? Shd we watch our movie nao or later? |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 9:29pm On Mar 09, 2016 |
spixytinxy:O ya..no cm again self.. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 9:30pm On Mar 09, 2016 |
DTOBS:kbs648 understand ooo aftall he has bn d one advertising my bizness |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraih(f): 9:30pm On Mar 09, 2016 |
merikims:Bae, you saw that right! I'm surely sticking to you all night! |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 9:30pm On Mar 09, 2016 |
spixytinxy:I want to talk to em now..... |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 9:31pm On Mar 09, 2016 |
spixytinxy:O ya spixy..tell m self, wettn d vex u gaaan...hope no be waitn i dey tnk sha... |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 9:31pm On Mar 09, 2016 |
merikims:no try am say u wan poison am ooooo, se u no no say na my church member ni,no let me call babalola for u oooo |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 9:32pm On Mar 09, 2016 |
Oyehomie:me no wan come bf na |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 9:33pm On Mar 09, 2016 |
DTOBS:Lol...na lieee...we dey c am toheda self gan ni...even tho she knows i no like football, but cos she does, i do too...soooo... Thanku |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 9:33pm On Mar 09, 2016 |
Qutyjoice:tell me, I go tell am |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraih(f): 9:33pm On Mar 09, 2016 |
Oyehomie:My inlaw, warris happening? I have been hearing abou Iambibi,iamdynamite and jubrealguy upandan. What have I missed? |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 9:34pm On Mar 09, 2016 |
spixytinxy:He has been doing that out of his love for your and you shouldn't allow him to have a rethink! Now do normal, close ya shop or better still, employ then umeployed ladies for this city to stay in the shop for you while you make Kbs468 happy... |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 9:34pm On Mar 09, 2016 |
HT CHE 1-1 PSG. AGG 2-3.
45 minutes more. i expect crackers in the second half. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 9:35pm On Mar 09, 2016 |
Oyehomie:wetin u dey think |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 9:35pm On Mar 09, 2016 |
Abbeyunique2:And crackers you will get.... ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 9:35pm On Mar 09, 2016 |
iambibi:u can see oyehomie and qutyjoice laughing at us....u see d way fraiser dey insult me, u allow spixytinxy carry jer paraga bad luck enter our relationship......after i bn don tell u say make u dey expect all ds kind things. iambibi no allow my case b lik adele case na........i no ready talk hello from the other side.....biko |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 9:36pm On Mar 09, 2016 |
spixytinxy:O ga o, not yur fault.. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by kuchikau: 9:36pm On Mar 09, 2016 |
Fraiser:....same here. Thanks |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 9:37pm On Mar 09, 2016 |
wittyemi:u still dey here dey discus politics wen fire dey catch for ur frnd house.... shebi u said jubreal is a nice guy.... Oya com show me where d niceness hide o, because as far as am concern, *shaking head* he is not half way close to nice oo |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 9:37pm On Mar 09, 2016 |
Seems too much babes dae worry me,so so weak tonight,it aint easy coping with all dis babes,i gotta settle down with sm1 soon.yet i gotta perform my duties as d minister for women affairs nw. Chaii Dis headache no get part 2. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 9:38pm On Mar 09, 2016 |
jubrealguy:Lmao....Singing Hello it's me......Pls what's going on here?? |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 9:38pm On Mar 09, 2016 |
DTOBS:I kukuma get girls, bt u no say if I no dey dem go dey do anyhow |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 9:39pm On Mar 09, 2016 |
spixytinxy:call am nah.juju pass juju |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 9:39pm On Mar 09, 2016 |
Oyehomie:Best husband Eva liveth....Awwn ya too cute....Just leave dembad belles |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 9:40pm On Mar 09, 2016 |
Abbeyunique2:my friend, hope say no b sportsman award u dey fight for lik ds, see as my marriage dey dabaru, u no fit do anything |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by kuchikau: 9:41pm On Mar 09, 2016 |
greatestman:... Gooday, Your Excellency, My LGI will take care of it. Sir, how are you fairng? |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 9:42pm On Mar 09, 2016 |
Fraih:stick to him like lice. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by pbs4real(m): 9:42pm On Mar 09, 2016 |
merikims:lolxx. . . .wntd to borrow ur outfit |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 9:42pm On Mar 09, 2016 |
jubrealguy:lol, paraga wey u dey die for, abeg se any man wey dey in his rite places go use all him salary drink paraga |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by pbs4real(m): 9:44pm On Mar 09, 2016 |
BlizzydoDo:ok. . . .so madam ow market? |
NYSC 2017 Batch A Corps Members House • NYSC 2016 Batch B Corps Members House • How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List • 2 • 3 • 4
Nysc 2015 Batch A • NYSC 2015 Batch B House
Viewing this topic: 3 guest(s)

