NYSC 2016 Batch A Corp Members House - NYSC (1743) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2016 Batch A Corp Members House (4064795 Views)
1 2 3 ... 1740 1741 1742 1743 1744 1745 1746 ... 2535 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:32pm On Mar 10, 2016 |
spixytinxy:babe my teeth no gree me shop meat dis days o, I no know wetin do am, na fish I won dey chop now, eja tutu lo le se |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 6:35pm On Mar 10, 2016 |
dominion92:d one wey u observe don do, market dey go fine oooooo. Abeg se u get red waist pouch, rukkyola wan buy. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 6:36pm On Mar 10, 2016 |
Fraiser:kosi wahala, catfish dey oooo bt ori malu na paraga ooooo |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:37pm On Mar 10, 2016 |
spixytinxy:lol... If person won take goat do pet sef, e go b beautiful goat not villagegoat |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by hammedkola(m): 6:38pm On Mar 10, 2016 |
spixytinxy:Dunno if its that's possible. Abbeyunique2:Thanks man hardie14:Thanks Dear ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 6:39pm On Mar 10, 2016 |
dominion92:Lollll...why sha even sleep sef, and you didn't get back to me again on that matter! Tho I've started marketing for you but pple around Lagos wanna see a comprehensive list as I had given you earlier.... We know where we catch nah,Oya leggo... ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 6:40pm On Mar 10, 2016 |
Fraiser:lol, dat y I like u, u can sabi reason wit me, na to kill villagegoat oooo, thank God say kitchen dey here, where to cook am no go b problem |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 6:40pm On Mar 10, 2016 |
Joseph1988:Your school sir, your 4 chosen states during reg... |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 6:41pm On Mar 10, 2016 |
Wow missoyin is dat really u, dtobs bawoni |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 6:41pm On Mar 10, 2016 |
Missoyin Missoyin Missoyin Missoyin Missoyin Missoyin Missoyin Missoyin Missoyin Missoyin Missoyin Missoyin Missoyin Missoyin Missoyin Missoyin |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by dominion92: 6:42pm On Mar 10, 2016 |
DTOBS:Ok dear, see you at the corner |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by MissOyin(f): 6:42pm On Mar 10, 2016 |
hammedkola:Congrats. Mayb u should tweet @nysc_ng cos I read sometym last month on their handle wen dey were advicing a lady to snd a mail to d state deployment officer reasons why she wants to go with stream 2. Try and tweet @ dem 4 help to get stream 2 |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 6:42pm On Mar 10, 2016 |
Fraiser:OperationdontkillourVillageGoat |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:43pm On Mar 10, 2016 |
iambibi:yea God is wonderful, I can see dat a lot of beautiful babes trouping in to d choir now, since bro fraiser has been ordained d new choir master, my annointin always flows wen am in d company of beautiful ladies, kai church members will start enjoin gud presentantion soon wen I start d evenin rehearsal in my bedroom |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 6:43pm On Mar 10, 2016 |
DTOBS:ehn ehn, where una for dey catch oooo, dtobs Sebi I tell u say airkastaine say mk I dey monitor u |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 6:43pm On Mar 10, 2016 |
Spixytnxy Spixytnxy Spixytnxy Spixytnxy Spixytnxy Spixytnxy Spixytnxy Spixytnxy Spixytnxy Spixytnxy Spixytnxy Spixytnxy Spixytnxy Spixytnxy Spixytnxy Spixytnxy Spixytnxy Spixytnxy |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 6:43pm On Mar 10, 2016 |
dominion92:Gotcha |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by MissOyin(f): 6:44pm On Mar 10, 2016 |
spixytinxy: yes it is me |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 6:44pm On Mar 10, 2016 |
Abbeyunique2:y shld we not kill villagegoat |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 6:44pm On Mar 10, 2016 |
spixytinxy:My dear Airstarkane do not have problem...she is perfectly aiit and happy abroad... |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 6:45pm On Mar 10, 2016 |
DTOBS:Dtobs hope u no tk paraga ooooo |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:45pm On Mar 10, 2016 |
LogoDWhiz:tank God say I don plant my spyin chip on ur wife body wen we still dey roll, even if d video no clear, d audio is enof |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 6:45pm On Mar 10, 2016 |
MissOyin:u welcome, nibo lo lo, where is amodu |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by MissOyin(f): 6:45pm On Mar 10, 2016 |
DTOBS:Kilode, se ko si |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 6:46pm On Mar 10, 2016 |
DTOBS:with wat am seeing so, I think she does. Let me go nd recharge my fone so dat I can giv her feedback |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 6:46pm On Mar 10, 2016 |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by MissOyin(f): 6:47pm On Mar 10, 2016 |
spixytinxy:No whr oo, jst bin quite busy. Amodu is fyn. Hez vry busy |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 6:48pm On Mar 10, 2016 |
Fraiser:Hehehe, after d rehearsal for ur room dose of dem wey get straight legs go get by force bow leg because of dem d melodious song wey una go sing |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 6:49pm On Mar 10, 2016 |
DTOBS:ehn ehn, so u cannot come to my shop niyen oooo |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 6:50pm On Mar 10, 2016 |
MissOyin:ok oooo, say me well to him ooooo |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 6:50pm On Mar 10, 2016 |
spixytinxy:Even though i like goat pepper soup, villagegoat is precious |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 6:50pm On Mar 10, 2016 |
NYSC 2017 Batch A Corps Members House • NYSC 2016 Batch B Corps Members House • How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List • 2 • 3 • 4
Nysc 2015 Batch A • NYSC 2015 Batch B House
Viewing this topic: 1 guest(s)




