Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,161,632 members, 7,847,644 topics. Date: Saturday, 01 June 2024 at 11:12 PM

NYSC 2016 Batch A Corp Members House - NYSC (1745) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch A Corp Members House (3421659 Views)

NYSC 2017 Batch A Corps Members House / NYSC 2016 Batch B Corps Members House / How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (1742) (1743) (1744) (1745) (1746) (1747) (1748) ... (2535) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:22pm On Mar 10, 2016
spixytinxy:
shut up joor, wetin ologogoro like u sabi
lol... I pity u just continue, den don dey help u build ur shop for hell fire, na for dia u go sell yafunyafun
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 7:22pm On Mar 10, 2016
AEyo1:
Evening G.C Eyo Liyel Crutech Biological Science 2014 Kaduna, Benue, Enugu, Delta

Crutech--Cross River University Of Technology
Ya welcome sir
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 7:23pm On Mar 10, 2016
Fraiser:
lol... I pity u just continue, den don dey help u build ur shop for hell fire, na for dia u go sell yafunyafun

Lolzzzz....gringringringringrin......haaaaaaaacheesycheesy
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 7:23pm On Mar 10, 2016
wittyemi:
why are you trying to pollute the holy mind of our newly anointed choir master of the most high,Haba!!! How shall you explain the process that shall make our holly choirs have a bow leg,shall you not know that Brother Fraiser shall help them increase in their sonorous voices in the holly of hollies? Our dear bro Fraiser is made of incorruptible seed. Pls master choir, sorry, choir master Fraiser; help us keep the ladies in the spirit n let the music play on....
c dis one oooo, mk una dey deceive una sef
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by AEyo1(m): 7:24pm On Mar 10, 2016
DTOBS:
You re welcome sire...hope to meet ya in Benuegrin
haha...last option on my mind ooo
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 7:24pm On Mar 10, 2016
Fraiser:
see u na dia make u sit down, just come church on sunday, u go dey convince to see d presentation of my ladies, u will see how awsome I am at choir mastering, infact I don dey do roaster for joint nd individual rehearsal sef
come do wetin, for shammak nd fraih church, abeg count me out ooooo
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:24pm On Mar 10, 2016
spixytinxy:
iyen Emi na, e b like say dem d witches wey dey ur village don dey drum for ur head
forget da one jor, omo mi ni e lojokojo, u my babe lo n je be
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 7:25pm On Mar 10, 2016
Fraiser:
hope say my favorite dey? U know am na
e yapian sef
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Ellanaire(f): 7:25pm On Mar 10, 2016
Abbeyunique2:
NYSC sha, why wasn't i suprised. i urge all citizen to keep an open mind with all NYSC consistent inconsistencies, anything can happen.

They should cancel the whole thing let everybody rest.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 7:25pm On Mar 10, 2016
DTOBS:

Pele n ahhhhh....
*rub her cheek*
*peck her romantically*
ehn ehn, ma sebe mo oooo
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 7:25pm On Mar 10, 2016
Qutyjoice:

Woh mama Jesu mi a gba sho gbo
emi ni mama abi
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 7:26pm On Mar 10, 2016
Fraiser:
forget da one jor, omo mi ni e lojokojo, u my babe lo n je be
u don warn dey jump oooo
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by AEyo1(m): 7:26pm On Mar 10, 2016
Qutyjoice:
Ya welcome sir
thanks ma'am
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 7:26pm On Mar 10, 2016
AEyo1:

haha...last option on my mind ooo
Don't be surprise if you find yaself dia ooo...
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 7:27pm On Mar 10, 2016
Fraiser:
tank God say I don plant my spyin chip on ur wife body wen we still dey roll, even if d video no clear, d audio is enof

grin

Don't worry.. the dss will visit you soon enough tongue
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 7:27pm On Mar 10, 2016
Fraiser:
see u na dia make u sit down, just come church on sunday, u go dey convince to see d presentation of my ladies, u will see how awsome I am at choir mastering, infact I don dey do roaster for joint nd individual rehearsal sef
Thank you bro Fraiser, may the Lord do to you all that you want to do for our choirs and more; can I hear the thunderous AMEN!!. All we need is Sweet Melody that can put us in the mood of




















































WORSHIP .

Thank you.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 7:28pm On Mar 10, 2016
spixytinxy:
ehn ehn, ma sebe mo oooo
Okkkkk
But wait ooo, what should I not do again?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:28pm On Mar 10, 2016
spixytinxy:
kosi wahala, catfish dey oooo bt ori malu na paraga ooooo
u mean say u get cat fish? U no just dey updated, na dog fish dey do am now, mind u hope say dat gal wey dey help me massage my beard if I dey drink dey around.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraih(f): 7:31pm On Mar 10, 2016
What is that happening in our church? What am I seeing!!! The devil is an unbeliever!! shocked


Indeed Aye ti wonu ijo, ijo ti wonu aye cry
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:32pm On Mar 10, 2016
spixytinxy:
lol, dat y I like u, u can sabi reason wit me, na to kill villagegoat oooo, thank God say kitchen dey here, where to cook am no go b problem
you know why I lyk u? U dey always dey part of my reasoning, na asun we go take am do o
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:33pm On Mar 10, 2016
Abbeyunique2:
OperationdontkillourVillageGoat
lol... I know say u be vegetarian
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 7:33pm On Mar 10, 2016
AEyo1:
Evening G.C
Eyo Liyel
Crutech
Biological Science
2014
Kaduna, Benue, Enugu, Delta


Crutech--Cross River University Of Technology


You're welcome on board...

Feel free to come around and relate
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by AEyo1(m): 7:34pm On Mar 10, 2016
DTOBS:
Don't be surprise if you find yaself dia ooo...
it's ok...hope no ppa for Agatu community grin[quote author=DTOBS post=43656464]
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by AEyo1(m): 7:36pm On Mar 10, 2016
LogoDWhiz:


You're welcome on board...
Feel free to come around and relate
the efficient presido...i remain very loyal sir cheers

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:38pm On Mar 10, 2016
spixytinxy:
Hehehe, after d rehearsal for ur room dose of dem wey get straight legs go get by force bow leg because of dem d melodious song wey una go sing
lol... U really got me laffin, abah na mouth person dey take sing na, no b leg, so wetin won cause d sudden kebu
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 7:41pm On Mar 10, 2016
AEyo1:

it's ok...hope no ppa for Agatu community grin
Lolzzzz...Why not if not?grin Fear not brother
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 7:42pm On Mar 10, 2016
AEyo1:

the efficient presido...i remain very loyal sir
cheers


grin

Yes boss... I remain loyal too..


Hope you had a nice day?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:43pm On Mar 10, 2016
DTOBS:

Why do u have to take aproko work join paraga selling...

Oya customer dey wait for you...
no dey talk to my own spixytinxy lyk dat o, Ma ba ki ese bo sokoto kan o. Where are my gallant KD buddies ABB1 nd Tope alonso, hope say no b yanrinya keep dem away sha, make dem no finish all d yarinya bfor I com o
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by VillageGOAT: 7:44pm On Mar 10, 2016
spixytinxy:
precious nibo, se u no no say villagegoat dey mk sense ni, we go kill villagegoat tk do easter pepper soup dat final
thank God say i don migrate go iraq and dem no dey do easter dere, so i am safe cheesy even EFCC no fit catch me
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 7:47pm On Mar 10, 2016
Fraiser:
lol... I know say u be vegetarian
Vege what! lol. i love to eat all type of meat except pork.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:48pm On Mar 10, 2016
Abbeyunique2:

Throwing a lion in a herd of sheep. #sippingorijin
beckytee kuku dey ushering unit
lol... Am now a gud shelpard now o, all d sheeps are safe wit me bajebaje, u go soon dey here dia testimony for church, wait o, no tell me say na ushering beckytee dey o, upon da her angelic voice, I go see to her matter urgently, she has to b transfered com choir
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 7:48pm On Mar 10, 2016
Fraiser:
no dey talk to my own spixytinxy lyk dat o, Ma ba ki ese bo sokoto kan o. Where are my gallant KD buddies ABB1 nd Tope alonso, hope say no b yanrinya keep dem away sha, make dem no finish all d yarinya bfor I com o
You say

(1) (2) (3) ... (1742) (1743) (1744) (1745) (1746) (1747) (1748) ... (2535) (Reply)

Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House

Viewing this topic: 2 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 34
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.