NYSC 2016 Batch A Corp Members House - NYSC (1745) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2016 Batch A Corp Members House (4066151 Views)
1 2 3 ... 1742 1743 1744 1745 1746 1747 1748 ... 2535 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:22pm On Mar 10, 2016 |
spixytinxy:lol... I pity u just continue, den don dey help u build ur shop for hell fire, na for dia u go sell yafunyafun |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 7:22pm On Mar 10, 2016 |
AEyo1:Ya welcome sir |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 7:23pm On Mar 10, 2016 |
Fraiser:Lolzzzz.... ![]() ![]() ![]() ![]() ......haaaaaaaa![]() ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 7:23pm On Mar 10, 2016 |
wittyemi:c dis one oooo, mk una dey deceive una sef |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by AEyo1(m): 7:24pm On Mar 10, 2016 |
DTOBS:haha...last option on my mind ooo |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 7:24pm On Mar 10, 2016 |
Fraiser:come do wetin, for shammak nd fraih church, abeg count me out ooooo |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:24pm On Mar 10, 2016 |
spixytinxy:forget da one jor, omo mi ni e lojokojo, u my babe lo n je be |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 7:25pm On Mar 10, 2016 |
Fraiser:e yapian sef |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Ellanaire(f): 7:25pm On Mar 10, 2016 |
Abbeyunique2:They should cancel the whole thing let everybody rest. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 7:25pm On Mar 10, 2016 |
DTOBS:ehn ehn, ma sebe mo oooo |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 7:25pm On Mar 10, 2016 |
Qutyjoice:emi ni mama abi |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 7:26pm On Mar 10, 2016 |
Fraiser:u don warn dey jump oooo |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by AEyo1(m): 7:26pm On Mar 10, 2016 |
Qutyjoice:thanks ma'am |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 7:26pm On Mar 10, 2016 |
AEyo1:Don't be surprise if you find yaself dia ooo... |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 7:27pm On Mar 10, 2016 |
Fraiser: ![]() Don't worry.. the dss will visit you soon enough ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 7:27pm On Mar 10, 2016 |
Fraiser:Thank you bro Fraiser, may the Lord do to you all that you want to do for our choirs and more; can I hear the thunderous AMEN!!. All we need is Sweet Melody that can put us in the mood of WORSHIP . Thank you. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 7:28pm On Mar 10, 2016 |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:28pm On Mar 10, 2016 |
spixytinxy:u mean say u get cat fish? U no just dey updated, na dog fish dey do am now, mind u hope say dat gal wey dey help me massage my beard if I dey drink dey around. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraih(f): 7:31pm On Mar 10, 2016 |
What is that happening in our church? What am I seeing!!! The devil is an unbeliever!! Indeed Aye ti wonu ijo, ijo ti wonu aye |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:32pm On Mar 10, 2016 |
spixytinxy:you know why I lyk u? U dey always dey part of my reasoning, na asun we go take am do o |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:33pm On Mar 10, 2016 |
Abbeyunique2:lol... I know say u be vegetarian |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 7:33pm On Mar 10, 2016 |
AEyo1:You're welcome on board... Feel free to come around and relate |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by AEyo1(m): 7:34pm On Mar 10, 2016 |
DTOBS:it's ok...hope no ppa for Agatu community [quote author=DTOBS post=43656464] |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by AEyo1(m): 7:36pm On Mar 10, 2016 |
LogoDWhiz:the efficient presido...i remain very loyal sir cheers |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:38pm On Mar 10, 2016 |
spixytinxy:lol... U really got me laffin, abah na mouth person dey take sing na, no b leg, so wetin won cause d sudden kebu |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 7:41pm On Mar 10, 2016 |
AEyo1:Lolzzzz...Why not if not? Fear not brother |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 7:42pm On Mar 10, 2016 |
AEyo1: ![]() Yes boss... I remain loyal too.. Hope you had a nice day? |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:43pm On Mar 10, 2016 |
DTOBS:no dey talk to my own spixytinxy lyk dat o, Ma ba ki ese bo sokoto kan o. Where are my gallant KD buddies ABB1 nd Tope alonso, hope say no b yanrinya keep dem away sha, make dem no finish all d yarinya bfor I com o |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by VillageGOAT: 7:44pm On Mar 10, 2016 |
spixytinxy:thank God say i don migrate go iraq and dem no dey do easter dere, so i am safe even EFCC no fit catch me |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 7:47pm On Mar 10, 2016 |
Fraiser:Vege what! lol. i love to eat all type of meat except pork. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:48pm On Mar 10, 2016 |
Abbeyunique2:lol... Am now a gud shelpard now o, all d sheeps are safe wit me bajebaje, u go soon dey here dia testimony for church, wait o, no tell me say na ushering beckytee dey o, upon da her angelic voice, I go see to her matter urgently, she has to b transfered com choir |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 7:48pm On Mar 10, 2016 |
Fraiser:You say ![]() |
NYSC 2017 Batch A Corps Members House • NYSC 2016 Batch B Corps Members House • How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List • 2 • 3 • 4
Nysc 2015 Batch A • NYSC 2015 Batch B House
Viewing this topic: 2 guest(s)



