NYSC 2016 Batch A Corp Members House - NYSC (1757) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2016 Batch A Corp Members House (4068784 Views)
1 2 3 ... 1754 1755 1756 1757 1758 1759 1760 ... 2535 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 10:48am On Mar 11, 2016 |
DTOBS:leave her, she dey enjoy d life of her head |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:49am On Mar 11, 2016 |
spixytinxy:for ur mind abi? |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 10:51am On Mar 11, 2016 |
LogoDWhiz:Lol..."o n jare ori e"... Iambibi kpele. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 10:51am On Mar 11, 2016 |
DTOBS:na so...abi u go join politics make i vote u.weda we go c beta change |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 10:55am On Mar 11, 2016 |
DTOBS:jesus! So na 'she dey enjoy d life of her head na im bi 'o n jaye ori e' una weldone.yoruba dictionary |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 10:56am On Mar 11, 2016 |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 10:56am On Mar 11, 2016 |
BlizzydoDo:Abeg let me drop cup, if u no trust fraiser mk u dey use rope tie am. I no miss u joor so don't miss, oya no cry I miss u small |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 10:56am On Mar 11, 2016 |
Rukkyola: ![]() na so o. Yoruba Dico |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 11:00am On Mar 11, 2016 |
iambibi:don't wori, na lie na lie go turn to na true very soon |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 11:01am On Mar 11, 2016 |
jubrealguy:y won't she tlk to me cos I always speak d truth abi |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 11:02am On Mar 11, 2016 |
CROBBOY:y e go tire me, se u don hear say moni dey too much ni |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Aghans(m): 11:02am On Mar 11, 2016 |
DTOBS:tanx |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 11:03am On Mar 11, 2016 |
jubrealguy:chai most hardworking, well e no kukuma easy to dey do amebo. Thanks jubrealguy |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 11:05am On Mar 11, 2016 |
Aghans I c u oooo. Gudmornin |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 11:07am On Mar 11, 2016 |
DTOBS:ehn ehn, u sef don dey use style turn to kbs648 |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by mommysgirl(f): 11:07am On Mar 11, 2016 |
SexySapphire:Awww sorry boo, April 18 |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 11:10am On Mar 11, 2016 |
Rukkyola:crobboy is in soup |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 11:11am On Mar 11, 2016 |
Rukkyola:c dis one ooo, u beta let me ja e si abi u no wan standout ni, na red pouch go mk u look unique |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 11:13am On Mar 11, 2016 |
Qutyjoice:which kind insult b dis ehn, se paraga na my name ni, dis small gurl u don too dey see me finish |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 11:13am On Mar 11, 2016 |
dominion92:yes I care, good morning, how was ur nite |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:14am On Mar 11, 2016 |
spixytinxy:I know say na heaven u dey go, bur na hell fire ur shop go dey, abi u no won make money ni? |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 11:14am On Mar 11, 2016 |
Fraiser:lol, abeg u no who go untie villagegoat |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 11:16am On Mar 11, 2016 |
Fraiser:ehn ehn. Na hell fire u wan dey ni cos na u dey patronise me pass |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:18am On Mar 11, 2016 |
spixytinxy:d tin dey sweet no b small o, hw far shey d gal don improve sha? ehn ehn i don forget sef, hw ur day dey go? |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:19am On Mar 11, 2016 |
spixytinxy:lol... naso jor, ur head dey dia |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 11:20am On Mar 11, 2016 |
Rukkyola:Eyin na ekpele ooooo |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 11:20am On Mar 11, 2016 |
spixytinxy:thank u i don't wanto b unique.even abbeyunique2 no go buy red.na black e go buy.eshe... |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:20am On Mar 11, 2016 |
spixytinxy:I no know o! na xtian broda I b o, bur wait o, dis tin wey u dey talk sef, shey d tin dey cause kebu trutru ni |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraih(f): 11:21am On Mar 11, 2016 |
FolabiBret!!! How have You been? Where have you been? |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:21am On Mar 11, 2016 |
spixytinxy:na fact I dey yan you o |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by dominion92: 11:21am On Mar 11, 2016 |
DTOBS:I'm fine dearie, thank you |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 11:22am On Mar 11, 2016 |
spixytinxy:pepper soup sef |
NYSC 2017 Batch A Corps Members House • NYSC 2016 Batch B Corps Members House • How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List • 2 • 3 • 4
