NYSC 2016 Batch A Corp Members House - NYSC (1766) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2016 Batch A Corp Members House (4115973 Views)
1 2 3 ... 1763 1764 1765 1766 1767 1768 1769 ... 2535 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by AEyo1(m): 5:17pm On Mar 11, 2016 |
DTOBS:correct...Wesley Sneijder tinz |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by mommysgirl(f): 5:24pm On Mar 11, 2016 |
Fraiser:What are you saying sir |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by mommysgirl(f): 5:24pm On Mar 11, 2016 |
Fraiser:What are you saying sir?? |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 5:28pm On Mar 11, 2016 |
merikims:... Lolz,.. Bea am so sorry for the tassy wey i giv ur boo.... No vex,..buh carful o, because na new bae him don dey find.. .. As for jubrealguy, i don evn tire for his waka waka,.... No worry, time don reach wey i go fling dah his ring comot from my hand...!!! Make i kno say na single bae i be |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by katerine7(f): 5:30pm On Mar 11, 2016 |
AEyo1:Iffa hear |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 5:31pm On Mar 11, 2016 |
LogoDWhiz:merikims i just wanna say hi |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 5:32pm On Mar 11, 2016 |
LogoDWhiz:na yuu sabi dat 1, fake ke! fate ni! I jus de look all of una ni 4 diz GC sef & e b like say 2 avoid heart attack here, na 4 person 2 de single o |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Chommieblaq(f): 5:33pm On Mar 11, 2016 |
Fraiser:Heeeeekikikikikik mmmmmmhhhhheheh. Fraiser haf finish me oooo(continue crying) DTOBS u see abi, Fraiser I bin think say u be ma paddy, u come disgrace me like this |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 5:34pm On Mar 11, 2016 |
Abbeyunique2:uncle abbey ko.u don 4get dat tym wey u dey wear only pant waka 4 street wey i dey pursue u go house.uncle abbey ko,grandpa abbey ni |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 5:34pm On Mar 11, 2016 |
LogoDWhiz:ok thanks boss |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 5:35pm On Mar 11, 2016 |
DTOBS:u re welcome sir. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 5:36pm On Mar 11, 2016 |
Chommieblaq:kikiki... |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 5:37pm On Mar 11, 2016 |
Rukkyola:u wan make i release ur throwback pic of 1998 abi. no vex me oo |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by terrymason(m): 5:40pm On Mar 11, 2016 |
LogoDWhiz:baba na true u talk! that my pressy speaking |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 5:43pm On Mar 11, 2016 |
iamdynamite:...twinnie No more boo for me o...i don go back to my single life.... because dah boo can fit too waka upandan ehnn.... Therefor i don return his ring for him bfor him gimme high B.P .... After all na engage we engage no be marriage we do |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Kbs468(m): 5:53pm On Mar 11, 2016 |
post=43671073:Emm everybody, If that is your Name anyway, na him b say you b d second Tortoise b dat because of Greed. So, I'm saying sorry for never to have returned a reply to your mentions since last Friday to this day. It was as a result of my deliberate decision not to alter the already planned smooth Nomination result collation which Ofcourse is almost ready, thus setting up the stage for a SMOOTH VOTING EXPERIENCE SCHEDULED TO KICK START TOMORROW SATURDAY. REMAIN BLESSED By the way, you can re-mention to ask or comment on what interests you b4 that I missed in the mentions. Kudos to you all for keeping it real once again ![]()
|
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jayloms: 5:54pm On Mar 11, 2016 |
mommysgirl:He said a nutty boy is looking for the nutty girl you spoke about. So who d fila be ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by AEyo1(m): 5:55pm On Mar 11, 2016 |
katerine7:hehehe...whose your favourite 10 |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jayloms: 5:56pm On Mar 11, 2016 |
iambibi:Shiit happens! Just be strong ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 6:07pm On Mar 11, 2016 |
jayloms:... Lolz...yea.. . And am recovering very fast too.... And by d way tnks |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 6:08pm On Mar 11, 2016 |
terrymason:Na so bro ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 6:09pm On Mar 11, 2016 |
gwason:Uwc bro |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 6:10pm On Mar 11, 2016 |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 6:10pm On Mar 11, 2016 |
BlizzydoDo: ![]() Pele o |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by mommysgirl(f): 6:11pm On Mar 11, 2016 |
jayloms:Ok, interpreter ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Chommieblaq(f): 6:18pm On Mar 11, 2016 |
Abbeyunique2:Abbeyunique2, u dey follow me cry abi u dey laff me. Which levels |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 6:20pm On Mar 11, 2016 |
Chommieblaq:when i no be esu, why i go follow u cry. me dey laugh ni |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:25pm On Mar 11, 2016 |
LogoDWhiz:pressy which action b dat? Me just dey play ni o, I b innocent o |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by katerine7(f): 6:40pm On Mar 11, 2016 |
AEyo1:don't think i have one |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraih(f): 6:43pm On Mar 11, 2016 |
We had a good time strolling the city after a meal of Pounded Yam and Egusi soup. I miss my twinnie no be small. I Love You Fraiser
|
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eddykisses1(m): 6:50pm On Mar 11, 2016 |
Rukkyola:U are welcome sweet. Hope that Malaria won't disturb you again? |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jayloms: 6:58pm On Mar 11, 2016 |
mommysgirl:Just tryna clear up any ambiguity. So, on behalf of you, I thank me. Then comes the part I like most *grins* ![]() U're welcome ma'am, glad to have helped. ![]() |
NYSC 2017 Batch A Corps Members House • NYSC 2016 Batch B Corps Members House • How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List • 2 • 3 • 4
Nysc 2015 Batch A • NYSC 2015 Batch B House
Viewing this topic: 3 guest(s)




