₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,914 members, 8,424,155 topics. Date: Wednesday, 10 June 2026 at 07:01 PM

Toggle theme

NYSC 2016 Batch A Corp Members House - NYSC (1784) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralNYSCNYSC 2016 Batch A Corp Members House (4097036 Views)

1 2 3 ... 1781 1782 1783 1784 1785 1786 1787 ... 2535 Reply (Go Down)

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:00am On Mar 13, 2016
Fraih:
LoL cheesy
Sure for you JB. I think say na my twinnie you wan break ni fa
ko to be, wetin hin go talk say hin chop
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:04am On Mar 13, 2016
Gudmorni friends, I believe we all had a jollyful nyt, I wish my dearest twinnie fraih nd my blizzydoDo a blessed morni nd a miraculous day ahead. Happy sunday everyone
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 8:04am On Mar 13, 2016
eddykisses1:
Yes o, iambibi dey disturb
Ah Iambibi. That girl is too stubborn. I live d 2 ov u together. I no fit help u. Person wey wan snatch my sent4rina b4. Na juju I use 4 her.
*Whispering*
Make I give u juju?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 8:06am On Mar 13, 2016
Good morning to every citizen of golden city

Special good morning to iambibi, the queen of my heart and mother of my unborn children...........oya wake up, let's go to chirch
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 8:07am On Mar 13, 2016
iambibi:
... Lolz..... My newest neighbour, u too eshe!!...... By d way.. Where my bowl wey i take giv u fruit salad...
I go send Nkechi make she bring am com ur house. I no fit waka. U know am pregnant. The belle no gri abort.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 8:09am On Mar 13, 2016
eddykisses1:
Where is my Rukkyola?....padi to sure, seems she has forgotten me...when fraiser won't let her rest...always troubling her.


*walks out of the house, going in search of Fraiser* Fraih come hold me o, cus I won break your twinnie head.
C me 4 here jare. No mind fraiser.
How is d weather over there?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 8:11am On Mar 13, 2016
Chommieblaq:
***Panting *** damn busy
pele...sorry,don't mind dtobs, he doesn't know more than that
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 8:12am On Mar 13, 2016
Fraih:
[size=20pt]Gerrarahia!!! [/size]
G[color=#006600][/color]
Gerrarahia ko com back here no. Am not going anywhere
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:14am On Mar 13, 2016
Chommieblaq:
[quote author=jubrealguy post=
Lol
babe gud morni, I belive u hav a beautiful nyt, wishing u a blessed day ahead, happy sunday
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 8:15am On Mar 13, 2016
Fraiser:
shey u realise say na my priceless twinnie u dey follow relate lyk dat enh, na three pple I no dey take play for dis city, my two sis fraih nd qutyjoice nd my dearlin wife blizzydoDo, u better stop dat now bfor I arrange my bois make dem com organise beatin for u
Priceless noni. Dat ur twinnie no cost pass N20 even though na CHANGE we dey experience.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 8:17am On Mar 13, 2016
SC31:
grin cheesy grin
Madam, y u dey shine teeth upandan?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:18am On Mar 13, 2016
eddykisses1:
Choi, boss! I twale down, u no say no b so fight dey b, goons for only me? I b terminator? Make we reconcile biko...before my own goons reach here, e don happen and a wise man know when to call it quits. embarassed
enh enh, u just dey relate now, I tink say u been won make my goons test d new UTC i just bought for dem, as u don loyal lyk dis now, u no get problem again, feel free to walk in d city d way u lyk... U fit block me laterlater in d eveni for spixytinxy shop for som botus
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 8:20am On Mar 13, 2016
iambibi:
..... U sure? Ok.o... ..... Consider Sent4rina home!!!! I don waka to go call am
Abeg carry cane wen u dey go. Help me flog am if u catch am with another woman. Imagine because I tell am sey I get belle, na so he run away
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 8:22am On Mar 13, 2016
Rukkyola:
Abeg carry cane wen u dey go. Help me flog am if u catch am with another woman. Imagine because I tell am sey I get belle, na so he run away
lmao....u wan make ur neighbour help u flog ur husband.... lol.......good morning
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Testimony89(m): 8:28am On Mar 13, 2016
Chommieblaq:
Morning n best of the day to u
Tanx! Hw ws ur nait?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by chisophia(f): 8:31am On Mar 13, 2016
it's my birthday!!! Happy birthday to moi. I don dey old o.

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 8:34am On Mar 13, 2016
jubrealguy:
lmao....u wan make ur neighbour help u flog ur husband.... lol.......good morning
Dat my husband no dey hear word daz y. D guy just run live me with belle.i want to teach him a lesson. Gud morning
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 8:37am On Mar 13, 2016
chisophia:
it's my birthday!!! Happy birthday to moi. I don dey old o.
U look cute. Happy buffday
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Testimony89(m):
chisophia:
it's my birthday!!! Happy birthday to moi. I don dey old o.
Happy birthday dear! Long life and prosperity...... Wish u can live long like calendar...............
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 8:40am On Mar 13, 2016
chisophia:
it's my birthday!!! Happy birthday to moi. I don dey old o.
U look cute. Happy buffday!
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by hardie14(f): 8:42am On Mar 13, 2016
chisophia:
it's my birthday!!! Happy birthday to moi. I don dey old o.
happy birthday sweerie.
bigger u i pray.
madam fraih abeg dash this beauty a gigantic cake on behalf of golden city..
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by OmoiyaAwax(m): 8:47am On Mar 13, 2016
chisophia:
it's my birthday!!! Happy birthday to moi. I don dey old o.
Happy birthday to our own pretty queen, age with grace dear............ Where is the venue?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by OmoiyaAwax(m): 8:56am On Mar 13, 2016
Rukkyola:
U look cute. Happy buffday!
She looks take ohm to mama, even on her day she's hmmuah... Stay cool celebrant
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 8:56am On Mar 13, 2016
Rukkyola:
Abeg carry cane wen u dey go. Help me flog am if u catch am with another woman. Imagine because I tell am sey I get belle, na so he run away
Chineke God.. So u no trust me again. Me wey be say na frm work dem carry assignment give me.

My queen, u knw am for u nd only u. U no nid to dey panic abt any gal nah, even as Iambibi fine reach she seduce me bur i no luk her side.

I don miss u o. How wa u nah?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 8:58am On Mar 13, 2016
Rukkyola:
Dat my husband no dey hear word daz y. D guy just run live me with belle.i want to teach him a lesson. Gud morning
abeg....no pursue am comot for GC finally
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 9:06am On Mar 13, 2016
chisophia:
it's my birthday!!! Happy birthday to moi. I don dey old o.
happy Birthday to u ma'am, may d Almighty God provide u with a sound and perfect health with plenty money........continue shining in His grace
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 9:10am On Mar 13, 2016
I greet all of una o. How una dey?

Na because i dey busy some how no make me show 4 dis city for d past 4days naw.

Wetin dey shele for dis city, any tory to tell?

Happy sunday to you all.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 9:15am On Mar 13, 2016
chisophia:
it's my birthday!!! Happy birthday to moi. I don dey old o.
Happy birthday dear. Many more years on earth in sound health..
Cheers!
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 9:16am On Mar 13, 2016
chisophia:
it's my birthday!!! Happy birthday to moi. I don dey old o.
The Federal Government of Golden City uses this medium to wish our lovely and beautiful citizen - Chisophia- a happy birthday..
A birthday filled with joy and happiness with all peace of mind and body...

Enjoy your day dear and break a leg cheesy
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 9:17am On Mar 13, 2016
happy birthday to chisophia. may God bless your new age
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op):
March born are special, talented, unuque, handsome/beautiful and awesome..

Cc: chisophia..

Missoyin

Other March born. . Kindly tag me
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by sydneyboss(m): 9:34am On Mar 13, 2016
[quote author=Kbs468 post=43724735]GOOD MORNING CITIZENS!

Tnx bro. God bless you abundantly
1 2 3 ... 1781 1782 1783 1784 1785 1786 1787 ... 2535 Reply

NYSC 2017 Batch A Corps Members HouseNYSC 2016 Batch B Corps Members HouseHow To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List234

Nysc 2015 Batch ANYSC 2015 Batch B House

Viewing this topic: 4 guest(s)