Yemi Alade And Her Mother In A Cute Photo On Instagram - Celebrities (2) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Celebrities › Yemi Alade And Her Mother In A Cute Photo On Instagram (25601 Views)
| Re: Yemi Alade And Her Mother In A Cute Photo On Instagram by nbright: 11:25am On Mar 15, 2016 |
![]() |
| Re: Yemi Alade And Her Mother In A Cute Photo On Instagram by Sweetexcynn: 11:25am On Mar 15, 2016 |
Biko......Yemi, I don't like this....u culd ve done better |
| Re: Yemi Alade And Her Mother In A Cute Photo On Instagram by cocoberry(f): 11:29am On Mar 15, 2016 |
U like better soup ooooo shamecurls: |
| Re: Yemi Alade And Her Mother In A Cute Photo On Instagram by porshuch: 11:39am On Mar 15, 2016 |
rawtouch:her name is ebele |
| Re: Yemi Alade And Her Mother In A Cute Photo On Instagram by porshuch: 11:40am On Mar 15, 2016 |
shamecurls:who no like better thing make I see?. Chai you sabi better food |
| Re: Yemi Alade And Her Mother In A Cute Photo On Instagram by Afrok(m): 11:45am On Mar 15, 2016 |
Pumpkin34: ... u see my gap tooth? Ehn no dey natural eh... I never tell person before, nah u be the first person I go tell say nah rat chop am. Abeg make Lala no hear am o ![]() |
| Re: Yemi Alade And Her Mother In A Cute Photo On Instagram by Pumpkin34(f): 11:56am On Mar 15, 2016 |
Afrok:Hahahaha, I hear you. |
| Re: Yemi Alade And Her Mother In A Cute Photo On Instagram by ifeomaekol(f): 12:24pm On Mar 15, 2016 |
shamecurls:lol, wats wt d okro soup? |
| Re: Yemi Alade And Her Mother In A Cute Photo On Instagram by shamecurls(m): 12:26pm On Mar 15, 2016 |
| Re: Yemi Alade And Her Mother In A Cute Photo On Instagram by ifeomaekol(f): 12:36pm On Mar 15, 2016 |
shamecurls:lol, hpe they neva use swear for u oooo. Try egusi too ni. |
| Re: Yemi Alade And Her Mother In A Cute Photo On Instagram by shamecurls(m): 12:43pm On Mar 15, 2016 |
ifeomaekol:Its Okro or nothing.... Can do it with Egusi but Okro must take the sole lead. Egusi or any other soup can be back-up |
| Re: Yemi Alade And Her Mother In A Cute Photo On Instagram by ifeomaekol(f): 12:44pm On Mar 15, 2016 |
shamecurls:hmmmmmmmmmmm |
| Re: Yemi Alade And Her Mother In A Cute Photo On Instagram by Kakamorufu(m): 1:31pm On Mar 15, 2016 |
U don make me dey hungry now o shamecurls: |
| Re: Yemi Alade And Her Mother In A Cute Photo On Instagram by SolexxBarry(m): 2:09pm On Mar 15, 2016 |
Lol,see as she dress like better pikin because her malleh dey around,smh |
| Re: Yemi Alade And Her Mother In A Cute Photo On Instagram by rawtouch: 2:18pm On Mar 15, 2016 |
| Re: Yemi Alade And Her Mother In A Cute Photo On Instagram by dikeigbo2(m): 5:15pm On Mar 15, 2016 |
Nice picture, happy mama and daughter. Thanks for covering the that your hairdo ![]() |
| Re: Yemi Alade And Her Mother In A Cute Photo On Instagram by Yewandequeen(f): 7:25pm On Mar 15, 2016 |
Codedrock:its people like u that makes others live a fake life,cos u can't accept and take them for who they r. |
| Re: Yemi Alade And Her Mother In A Cute Photo On Instagram by flokii: 11:33pm On Mar 15, 2016 |
| Re: Yemi Alade And Her Mother In A Cute Photo On Instagram by flokii: 11:35pm On Mar 15, 2016 |
mama Yemi sinachimoo.. Yemi Alade sinachi ![]() |
| Re: Yemi Alade And Her Mother In A Cute Photo On Instagram by ofonike: 9:52am On Mar 19, 2016 |
Cool |
Fan Compares Yemi Alade And Davido To Tiwa Savage & Wizkid. Yemi Fires Back! • Yemi Alade And Church Of Satan Come For Each Other On Twitter. • Yemi Alade And Taiye Aliyu End Their Love Affair • 2 • 3 • 4
Linc And Yul Edochie Unfollow Each Other On Instagram • Aduke Gold Biography: Age, Real Name, Husband, State Of Origin, Cause Of Death, • Photos Of Kate Henshaw Working Out
... u see my gap tooth? Ehn no dey natural eh... I never tell person before, nah u be the first person I go tell say nah rat chop am. Abeg make Lala no hear am o 
