₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,345,139 members, 8,515,717 topics. Date: Monday, 09 November 2026 at 12:16 PM

Toggle theme

UEFA Chmp League, Barcelona Vs. Arsenal, 8.45PM - Sports - Nairaland

Nairaland Forum › Entertainment › Sports › UEFA Chmp League, Barcelona Vs. Arsenal, 8.45PM (807 Views)

1 Reply (Go Down)

UEFA Chmp League, Barcelona Vs. Arsenal, 8.45PM by Nobody: 10:30am On Mar 16, 2016
Predit ur scores, match gonna be hot.
I predict 4-2 Arsenal lashed by barca. Suarez 3 goals, Messi 1 goal.
Arsene wenger wud definitely weep tonight
Re: UEFA Chmp League, Barcelona Vs. Arsenal, 8.45PM by Simpletoby(m): 10:33am On Mar 16, 2016
Barcelona 4 - 0 Arsenal (Suarez 2, Messi 1, Neymar 1)
Re: UEFA Chmp League, Barcelona Vs. Arsenal, 8.45PM by Nobody: 10:34am On Mar 16, 2016
Simpletoby:
Barcelona 4 - 0 Arsenal
(Suarez 2, Messi 1, Neymar 1)
grin U would av added d minutes of d goals na. I trust suarez in today's match
Re: UEFA Chmp League, Barcelona Vs. Arsenal, 8.45PM by Mjshexy(f): 10:36am On Mar 16, 2016
3-1 in Favour of my darling club Barca. cheesy
Re: UEFA Chmp League, Barcelona Vs. Arsenal, 8.45PM by Simpletoby(m): 10:43am On Mar 16, 2016
Durentt:
grin U would av added d minutes of d goals na. I trust suarez in today's match
Lol (Suarez 25, 63, Messi 40, Neymar 85)
Re: UEFA Chmp League, Barcelona Vs. Arsenal, 8.45PM by Nobody: 10:49am On Mar 16, 2016
Simpletoby:
Lol (Suarez 25, 63, Messi 40, Neymar 85)
Walahi. i pity arsenal grin
Re: UEFA Chmp League, Barcelona Vs. Arsenal, 8.45PM by MotorConnectz(m): 6:11pm On Mar 16, 2016
Barca all the way! It's gonna be a showdown in camp nou grin grin,

Re: UEFA Chmp League, Barcelona Vs. Arsenal, 8.45PM by Nobody: 6:21pm On Mar 16, 2016
MotorConnectz:
Barca all the way! It's gonna be a showdown in camp nou grin grin,
ROTFL grin
Re: UEFA Chmp League, Barcelona Vs. Arsenal, 8.45PM by Emeskhalifa(m): 8:06pm On Mar 16, 2016
I don dey pity arsenal fans already.
nothin dey pain pass like make dem join u with team wey u know say strong pass u grin
Re: UEFA Chmp League, Barcelona Vs. Arsenal, 8.45PM by 9jabox(m):
UEFA why na, why una do Arsenal like this?

God is washing you oh.... In a very biiig washing machine 😂 😂 😂
Re: UEFA Chmp League, Barcelona Vs. Arsenal, 8.45PM by Nobody: 8:20pm On Mar 16, 2016
9jabox:
UEFA why na, why una so Arsenal like this?

God is washing you oh.... In a very biiig washing machine 😂 😂 😂
grin grin Game go soon start na
Re: UEFA Chmp League, Barcelona Vs. Arsenal, 8.45PM by Nobody: 8:24pm On Mar 16, 2016
Emeskhalifa:
I don dey pity arsenal fans already.
nothin dey pain pass like make dem join u with team wey u know say strong pass u grin
Abi grin Guys wey i kno wey be arsenal fan don they deny their "arsenal-ship" one by one.


I cant wait to see arsene wenger Face grin
Re: UEFA Chmp League, Barcelona Vs. Arsenal, 8.45PM by Emeskhalifa(m): 8:40pm On Mar 16, 2016
Durentt:
Abi grin Guys wey i kno wey be arsenal fan don they deny their "arsenal-ship" one by one.


I cant wait to see arsene wenger Face grin
i even jam wan for betting shop, bros no gree play say him club go win oooooooo grin
Re: UEFA Chmp League, Barcelona Vs. Arsenal, 8.45PM by Olasco93: 9:04pm On Mar 16, 2016
It's going to be Barcelona 3 - 1 Arsenal
Re: UEFA Chmp League, Barcelona Vs. Arsenal, 8.45PM by Nobody: 9:06pm On Mar 16, 2016
19th minute Bar 1 - Ars 0 grin
1 Reply

Uefa Champions League - Barcelona Vs Chelsea: Possible Line-up • Ballon D'or 2017 Live Thread (Thursday December 7th @ 6:45pm) • Middlesbrough Vs Arsenal (8:00PM) • 2 • 3 • 4

Join The Group Josh Sports And Make It Big Everyday With Sports Betting • Another Former Super Eagles Coach Is Dead • Revealed: How Coach Shuaibu Amodu Died