Jumia Training. - Jobs/Vacancies (2) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Jobs/Vacancies › Jumia Training. (8201 Views)
| Re: Jumia Training. by obinoral1179(op): 4:48pm On Mar 16, 2016 |
AirmirthDY:love your faith. It will surely be well. |
| Re: Jumia Training. by Akkord4gov: 7:23pm On Mar 16, 2016 |
wizbeatz01:Bro,if I tell u I know,na lie. All I know is that it is time by time and it is well. Just let's keep hoping but there is no problem in trying to send it again. |
| Re: Jumia Training. by obinoral1179(op): 7:59pm On Mar 16, 2016 |
Akkord4gov:bro do you think its a marketing job. |
| Re: Jumia Training. by Nobody: 9:09pm On Mar 16, 2016 |
chai!!! maybe their criteria is the location. OP are you in Lagos?? me i dey enugu oo |
| Re: Jumia Training. by Nobody: 9:31pm On Mar 16, 2016 |
Nimf:Lolz... Nowhere wey Jumia no dey lah... Jumia even dey ma bus-stop hia 4 Ajah,Lekki... U fit google am... Jumia location at Eti-Osa... Oboi, I no understand Jumia oo... Maybee na random selection dem dey du |
| Re: Jumia Training. by Nobody: 9:33pm On Mar 16, 2016 |
I no go lie una... I need diz Job real bad |
| Re: Jumia Training. by obinoral1179(op): 9:41pm On Mar 16, 2016 |
wizbeatz01:your post just got me laughing. Bro don't worry all will be well. |
| Re: Jumia Training. by Nobody: 9:45pm On Mar 16, 2016 |
wizbeatz01:i don apply to the email adress sha. i go still apply again tomorrow |
| Re: Jumia Training. by AirmirthDY(f): 9:51pm On Mar 16, 2016 |
Nimf:Lol... that's the spirit man...No Retreat, No Surrender...God will surely pick our calls |
| Re: Jumia Training. by Nobody: 10:10pm On Mar 16, 2016 |
Hallelujah! Oo... Dem dorn invite Me 4 training oooo... Where dah bros. Wey pray 4 Me sef??... Oya collect diz 20k make u use am buy chin-chin.... K K K K K K K K K K K K K K K K K K K K... Buh Ikeja far 4rm ma place oo... Hw I go take du am now... Heeeeeeeeeeeelp!!! |
| Re: Jumia Training. by Nobody: 10:16pm On Mar 16, 2016 |
obinoral1179:Oya go 4 de trainin' 2mao by God's grace and cum nd give us feedback... Mine is scheduled for Friday |
| Re: Jumia Training. by vickypark(f): 10:26pm On Mar 16, 2016 |
Happy for you ooo.God do am for me ooo.make dem call me. |
| Re: Jumia Training. by Nobody: 10:31pm On Mar 16, 2016 |
AirmirthDY:i just received a message now on my yahoomail. make una check your email oo: You are hereby invited to the Jumia Corporate office for a training. The position of a Sales personnel is such that requires training and as such we are pleased to invite you over. Venue is plot 109, Adeniyi Jones avenue, Ikeja, Friday 18th of March. We will be expecting you at 2pm. Please be punctual. When there, ask of Bukola. Yours sincerely, Bukola Ajani. PS: Those outside lagos should send "Training" to me on WhatsApp (07039695090) for an online training. This is not a full time job. If you will be attending text "Yes" to 09037761914 to reserve a seat. Do not bother to come if you did not reserve a seat. *outside Lagos should send "Training" to me on WhatsApp (07039695090) for an online training. |
| Re: Jumia Training. by Nobody: 10:36pm On Mar 16, 2016 |
Make we reason am well oo... Shey na lyk Sales person we go b abi I neva understand de job oo... Na now ma eye jes dey open... Ma preference nah online marketing oo... I no fit dey do sales boy oo... Abeg person wey get good idea make hin follow me reason am |
| Re: Jumia Training. by vickypark(f): 10:49pm On Mar 16, 2016 |
Those outside lagos should send "Training" to me on WhatsApp (07039695090) for an online training. This is not an "office" job. If you will be attending text "Yes" to 09037761914 to reserve a seat. Do not bother to come if you did not reserve a seat. ▶ Show quoted text was sent this. |
| Re: Jumia Training. by Nobody: 10:49pm On Mar 16, 2016 |
nawaoo I SMELL SCAM!!! |
| Re: Jumia Training. by obinoral1179(op): 10:52pm On Mar 16, 2016 |
wizbeatz01:am thinking it will be a corporate marketing. You bring client or customer to purchase their goods online or at the store house,then you are giving commission. |
| Re: Jumia Training. by AirmirthDY(f): 10:53pm On Mar 16, 2016 |
wizbeatz01:I dey here bro...make i send my account number? |
| Re: Jumia Training. by obinoral1179(op): 10:55pm On Mar 16, 2016 |
Nimf:it might not be scam but marketing job.... You look for client to purchase goods from them and you are paid. |
| Re: Jumia Training. by Nobody: 10:59pm On Mar 16, 2016 |
obinoral1179:i pray o.. i think the criteria is bsc. |
| Re: Jumia Training. by AirmirthDY(f): 10:59pm On Mar 16, 2016 |
vickypark:I think that your quotation is wrong because what I have on mine like others I've seen is that "this is not a full time job" nothing like the "office" you quoted was there. |
| Re: Jumia Training. by Nobody: 11:03pm On Mar 16, 2016 |
AirmirthDY:#Lolz I dorn give U ur N20k #Shikena |
| Re: Jumia Training. by AirmirthDY(f): 11:05pm On Mar 16, 2016 |
wizbeatz01:NO be so life be o.... hope to see you there on Friday |
| Re: Jumia Training. by Nobody: 11:05pm On Mar 16, 2016 |
obinoral1179:Oya where're de clients?? 'coz I no wan waste ma money go Ikeja cum come back dey shake head lyk person wey wan write emotional story oo... Na online marketin' b ma preference... Any oda tin, gbam... I dnt want... Abeg person wey dorn go b4 make hin brief us oo hw de tin b |
| Re: Jumia Training. by obinoral1179(op): 11:08pm On Mar 16, 2016 |
AirmirthDY:there is nothing like "not full time job on my email" |
| Re: Jumia Training. by Nobody: 11:09pm On Mar 16, 2016 |
AirmirthDY:#Lolz friday, I no sure say I go cum sef... If na mumu job I wan go du dia... If no be online marketin', I no du... Shey I go cum dey find customers wey no lost up and down say make dem cum buy 4rm ma grandpapa Jumia store?? If na online we go dey help 'em dey advertise now ehn ehn, dah wan make sense, buh say make I dey find client wey Boko Haram kidnap up and down ehn, Lai Lai |
| Re: Jumia Training. by Nobody: 11:10pm On Mar 16, 2016 |
Nimf:Oya clean ur nose well... Abi nah Scarf U wan talk?? |
| Re: Jumia Training. by obinoral1179(op): 11:11pm On Mar 16, 2016 |
wizbeatz01:lekki far to waste money come here ooooo. I can count how many inivite I ignored just because of distance and transportation fare. |
| Re: Jumia Training. by Nobody: 11:12pm On Mar 16, 2016 |
This was wah I was sent Dear Candidate, You are hereby invited to the Jumia Corporate office for a training. The position of a Sales personnel is such that requires training and as such we are pleased to invite you over. Venue is plot 109, Adeniyi Jones avenue, Ikeja, Friday 18th of March. We will be expecting you at 2pm. Please be punctual. When there, ask of Bukola. Yours sincerely, Bukola Ajani. PS: Those outside lagos should send "Training" to me on WhatsApp (07039695090) for an online training. This is not an "office" job. If you will be attending text "Yes" to 09037761914 to reserve a seat. Do not bother to come if you did not reserve a seat. |
| Re: Jumia Training. by AirmirthDY(f): 11:13pm On Mar 16, 2016 |
wizbeatz01:Funny you... no be u dey vex say dem no invite you? I will advice u give it a try, you never can tell... |
| Re: Jumia Training. by AirmirthDY(f): 11:14pm On Mar 16, 2016 |
obinoral1179:Your mail is different then... |
| Re: Jumia Training. by Nobody: 11:15pm On Mar 16, 2016 |
obinoral1179:Na Lekki U dey?? Oboi na Ajah I dey oo... I go ignore one interview wey I get on friday with one Estate Management firm 4 V.I 'coz me study Civil Engineering, I go ignore am coz of T.fare... Shey nah one job wey no make sense I go cum dey waste money 4??... Abeg peepz wey get experience make 'em holla us oo... Make we knw weytn de stuff entail |
Jumia Job Interview • Job Recruitment At Jumia Nigeria (4 Positions) • Urgent Vacancies at Jumia! • 2 • 3 • 4
GTB Graduate Trainee Test • Dragnet Oil And Gas Recruitment • Please Who Has Interviewed With Aelex Legal Practitioners And Arbitrators?