₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,328,514 members, 8,436,035 topics. Date: Monday, 29 June 2026 at 04:22 PM

Toggle theme

This Fit Only Happen In 1 Naija School, Wch Sch E Fit Be? (pics) - Education - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralEducationThis Fit Only Happen In 1 Naija School, Wch Sch E Fit Be? (pics) (4536 Views)

1 Reply (Go Down)

This Fit Only Happen In 1 Naija School, Wch Sch E Fit Be? (pics) by daewoorazer(op): 1:24am On Mar 17, 2016
Abeg, im stil tinkin..cld it be dat skul wey dem student stingy? Hold on make i rememba d name sef grin

Re: This Fit Only Happen In 1 Naija School, Wch Sch E Fit Be? (pics) by ourkobo: 2:55am On Mar 17, 2016
Futo ooo
make I drop bed first ..
Re: This Fit Only Happen In 1 Naija School, Wch Sch E Fit Be? (pics) by supercent02(m): 2:59am On Mar 17, 2016
KWARA POLY !!!
Re: This Fit Only Happen In 1 Naija School, Wch Sch E Fit Be? (pics) by boboLIL(m): 6:23am On Mar 17, 2016
Unn
Re: This Fit Only Happen In 1 Naija School, Wch Sch E Fit Be? (pics) by Crystalclara(f): 6:26am On Mar 17, 2016
Rsust grin
Re: This Fit Only Happen In 1 Naija School, Wch Sch E Fit Be? (pics) by daewoorazer(op): 7:28am On Mar 17, 2016
None has mentnd schools in 'ijebu' grin
Re: This Fit Only Happen In 1 Naija School, Wch Sch E Fit Be? (pics) by Cjizzy(m): 7:39am On Mar 17, 2016
Crystalclara:
Rsust grin
Lol...... Lock your food o!!!! Cos some peeps they smell food wey dey they cook for Hostel E while them still dey Billyclose
Re: This Fit Only Happen In 1 Naija School, Wch Sch E Fit Be? (pics) by xender(m): 7:59am On Mar 17, 2016
I heard its AAU lipsrsealed lipsrsealed
Re: This Fit Only Happen In 1 Naija School, Wch Sch E Fit Be? (pics) by walemoney007(m): 8:28am On Mar 17, 2016
daewoorazer:
None has mentnd schools in 'ijebu' grin
OOU or TAI SOLARIN UNIV grin
Re: This Fit Only Happen In 1 Naija School, Wch Sch E Fit Be? (pics) by daewoorazer(op): 8:51am On Mar 17, 2016
walemoney007:
OOU or TAI SOLARIN UNIV grin
shocked mehn, that side have bn knwn to give sparingly for ages! May or maynt b true tho
Re: This Fit Only Happen In 1 Naija School, Wch Sch E Fit Be? (pics) by dan9ice(m): 9:47am On Mar 17, 2016
Landmark
Re: This Fit Only Happen In 1 Naija School, Wch Sch E Fit Be? (pics) by Nobody: 9:53am On Mar 17, 2016
Na UNIBEN, if you think it's a lie ask Madcow1
grin grin grin grin
Re: This Fit Only Happen In 1 Naija School, Wch Sch E Fit Be? (pics) by Crystalclara(f): 10:29am On Mar 17, 2016
Cjizzy:
Lol...... Lock your food o!!!! Cos some peeps they smell food wey dey they cook for Hostel E while them still dey Billyclose
Lol....hostel C worst.
Re: This Fit Only Happen In 1 Naija School, Wch Sch E Fit Be? (pics) by daewoorazer(op): 10:41am On Mar 17, 2016
Dem ekosodin no dey kari last 4 evritin..na dem evn dey folow spread dem dirty linen grin
Re: This Fit Only Happen In 1 Naija School, Wch Sch E Fit Be? (pics) by Horlufemi(m): 1:14pm On Mar 17, 2016
It was a hot and sunny afternoon. I came back from lectures. I was very hungry and I decided to cook concoction. a few minutes later every ingredient was added. as soon as it was done I went inside to urinate
when I came out I couldn't find my pot of food. huh

It's still a mystery to me how someone could be so callous to steal someone's food My heart still dey swear for the person
Re: This Fit Only Happen In 1 Naija School, Wch Sch E Fit Be? (pics) by Cjizzy(m): 2:35pm On Mar 17, 2016
Crystalclara:
Lol....hostel C worst.
So all those girls wey sabi form like food like that........
Re: This Fit Only Happen In 1 Naija School, Wch Sch E Fit Be? (pics) by daewoorazer(op): 2:56pm On Mar 17, 2016
Horlufemi:
It was a hot and sunny afternoon. I came back from lectures. I was very hungry and I decided to cook concoction. a few minutes later every ingredient was added. as soon as it was done I went inside to urinate
when I came out I couldn't find my pot of food. huh

It's still a mystery to me how someone could be so callous to steal someone's food My heart still dey swear for the person
kikikikiki...did they return ur pot?

At least a frnd of mine dat xperienced such, they washd d pot clean and placed it back on d stove early momo d 4lowin day grin
Re: This Fit Only Happen In 1 Naija School, Wch Sch E Fit Be? (pics) by Nobody: 6:19pm On Mar 17, 2016
definitely abraka
Re: This Fit Only Happen In 1 Naija School, Wch Sch E Fit Be? (pics) by Ekugbeh(m): 9:04pm On Mar 17, 2016
No weapon fashioned against ma food shall prosper
Re: This Fit Only Happen In 1 Naija School, Wch Sch E Fit Be? (pics) by gykes(m): 10:05pm On Mar 17, 2016
Crystalclara:
Rsust grin
I remember my days in RSUST. Madam Billy, Billy Close, back gate - Eagle Island and Main gate (Oge Suite)



Hmmmm..... Memories
Re: This Fit Only Happen In 1 Naija School, Wch Sch E Fit Be? (pics) by Horlufemi(m): 10:09pm On Mar 17, 2016
daewoorazer:
kikikikiki...did they return ur pot?

At least a frnd of mine dat xperienced such, they washd d pot clean and placed it back on d stove early momo d 4lowin day grin
they did not return it o.
Re: This Fit Only Happen In 1 Naija School, Wch Sch E Fit Be? (pics) by bangaleo: 10:48pm On Mar 17, 2016
Kwarapoly, no doubt
Re: This Fit Only Happen In 1 Naija School, Wch Sch E Fit Be? (pics) by daewoorazer(op): 6:33am On Mar 18, 2016
Horlufemi:
they did not return it o.
haaa, dose ones ova bad o! shocked
Re: This Fit Only Happen In 1 Naija School, Wch Sch E Fit Be? (pics) by Crystalclara(f): 2:16pm On Mar 18, 2016
gykes:
I remember my days in RSUST. Madam Billy, Billy Close, back gate - Eagle Island and Main gate (Oge Suite)



Hmmmm..... Memories
Lol yea. Dey are still in existence. I rep hostel C and D
Re: This Fit Only Happen In 1 Naija School, Wch Sch E Fit Be? (pics) by gykes(m):
.
Re: This Fit Only Happen In 1 Naija School, Wch Sch E Fit Be? (pics) by TrollKiller(m): 10:35am On Aug 04, 2020
UI boys them
1 Reply

Things That Only Happen When It’s Really Hot Outside5 Things That Will Happen In 2017 JAMB That Have Never Happened Before15 Things Every Nigerian Will Remember About Reproductn Class In Secndry Sch.234

11 Rules You Will Never Learn In School - Bill Gates (pictures)Policemen Beat Female Undergraduate To ComaAcademic And Moral Decadence In Nigeria. Discuss???