NYSC 2016 Batch B Corps Members House - NYSC (192) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2016 Batch B Corps Members House (3128205 Views)
1 2 3 ... 189 190 191 192 193 194 195 ... 2142 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:22am On Mar 22, 2016 |
Dottune:naso Na .. how u dey |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:24am On Mar 22, 2016 |
chumaster:Huh? ![]() Greycious and kapable75 wetin Una dey talk oo.. Gossiping in my front.. Lolz |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:24am On Mar 22, 2016 |
franceswasky:yes o. they av nothing to offer. abi u wan do adhoc officer for election? how do we pronounce Frances? is it same as Francis? wasky is a name or nickname? doesn't sound Nigerian. I am not doing fine today.... |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Greycious(m): 11:26am On Mar 22, 2016 |
Abbie25:Lol...we just dey reason ur matter ni. U and that new guy ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:26am On Mar 22, 2016 |
chumaster:make dem catch me Na...dem dey craze..why dem dey force d nysc on us. |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:30am On Mar 22, 2016 |
Greycious:Hian! Nothing there oo. Lolz |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:31am On Mar 22, 2016 |
Greycious:wetin I wan do Na d guy smart ni...kraspo , kontinu . diaris God |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Dottune(m): 11:34am On Mar 22, 2016 |
Abbie25:Yeahhh, I wasn't listed for A too o I wasn't pained at first but with this this postponing ehn |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Greycious(m): 11:37am On Mar 22, 2016 |
Abbie25:Hmmmm...diariz nothing dia una don enter WhatsApp. ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Greycious(m): 11:39am On Mar 22, 2016 |
justified10:Lol...it's not too late to take over. |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Dottune(m): 11:43am On Mar 22, 2016 |
justified10:I just dey o, dey think of how far Batch B. How your side? |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:48am On Mar 22, 2016 |
hadaydoyin:these are my suggestions 1) follow @nysc_ng on twitter if u av. twitter account,keep asking dem if u can go to camp without d passport until u get a response from dem (I will help u ask dem too) 2) if u are in naja, go to d nearest nysc secretariat...ask dem d question for d sake of quick response..or send a close frnd or relative to do so on ur behalf if u outs naija. 3) go to abj and do ur passport cos if someone(who isnnt nysc staff )tells u to go to camp, u myt get dia and get kicked out.. I wish u d best. |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 12:00pm On Mar 22, 2016 |
Dottune:Don't worry.. It is well.. |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 12:00pm On Mar 22, 2016 |
Greycious:no o..make dem dey flex. isokay wif me.. ayam waiting for mid right.. abbie25 don deny me over and over aga |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by hadaydoyin(m): 12:01pm On Mar 22, 2016 |
Thanks my guy @justified dis thing just weak me serilz! |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 12:05pm On Mar 22, 2016 |
Dottune:my side...I no just fine dis morning |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 12:06pm On Mar 22, 2016 |
hadaydoyin:sorry bro...it is one of those thinz. dis nysc matter tire person. |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 12:07pm On Mar 22, 2016 |
Greycious:Lolz.. Na so LogoDWiz take dey my whatsapp too o. Why e dey pain justified10 na, it's just whatsapp o.. Moreover I never gree for justified Lolz |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by spixytinxy(f): 12:14pm On Mar 22, 2016 |
chumaster:ahn ahn, is like d disease dat is affecting yorme is beginning to affect u as well, virgins ko virgins ni, go else where to look for ur ritual materials |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by hadaydoyin(m): 12:16pm On Mar 22, 2016 |
justified10:. I So ha8 fuckups. on a serilz note. wish i could just skip d whole NYSC ish and collect d cert. its Gonna b hell expensive tho.lol |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by franceswasky: 12:42pm On Mar 22, 2016 |
justified10:lol, i be Nigerian, infact i be nwa igbo, ya u r right wasky is a nickname, if u ve a phone dictionary dat help in pronunciation, jst type d name, u wil see hw it is pronounced, bt y u no cum fyn today, wetin happen? |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by franceswasky: 12:51pm On Mar 22, 2016 |
Dottune:lol, dt knw why pple mistake me for a male, dottune hw far nah, shey u follow dey luk dis nysc pple and stupidity. |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 1:41pm On Mar 22, 2016 |
Abbie25:I knw say u no lyk me...but baby, I love u.. and by fire by force, u are mine.. |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 1:43pm On Mar 22, 2016 |
hadaydoyin:it has been forced on us . d reason is what I dont know. |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 1:53pm On Mar 22, 2016 |
franceswasky:d story long o...in fact, still on d matter... I sha pray dat I no experience dis kind morning again... |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by chumaster(m): 2:34pm On Mar 22, 2016 |
spixytinxy:and you smartly evaded my question, isokay |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by spixytinxy(f): 2:38pm On Mar 22, 2016 |
chumaster:lol |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by franceswasky: 3:19pm On Mar 22, 2016 |
justified10:chai I no knw wetin e be bt sorry oh |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Kraspo(m): 3:23pm On Mar 22, 2016 |
Abbie25:My bad |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 3:25pm On Mar 22, 2016 |
franceswasky:I woke up too early today 5.30am..went to deliver a package, imagine ursef waiting for someone at a bus stop for more Dan 2hrs..and d person didn't show up...I com dey luk lyk person. wey wan tif |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Greycious(m): 3:30pm On Mar 22, 2016 |
yorme justified10 paulbabu abbie25 ruthobaz chumaster manus17 kapable75 You all need to see this. https://www.nairaland.com/3004077/power-tussle-delays-budget-passage Can it be attributed to the postponement of the nysc orientation for A16? |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 3:34pm On Mar 22, 2016 |
greycious, good morning.. I think it is d major reason for d postponement of A16... it should b sorted out dis month, but I don't see nysc changing d date positively... I hope they dont change it negatively sha.. |
NYSC 2018 Batch A Corps Members House • Prospective NYSC 2017 Batch B Corps Members • NYSC 2017 Batch A Corps Members House • 2 • 3 • 4
NYSC 2016 Batch A Corp Members House • Nysc 2015 Batch A • NYSC 2015 Batch B House
Viewing this topic: 5 guest(s)





