Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,165,648 members, 7,861,992 topics. Date: Sunday, 16 June 2024 at 05:02 AM

NYSC 2016 Batch A Corp Members House - NYSC (1962) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch A Corp Members House (3432717 Views)

NYSC 2017 Batch A Corps Members House / NYSC 2016 Batch B Corps Members House / How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (1959) (1960) (1961) (1962) (1963) (1964) (1965) ... (2535) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 5:00pm On Mar 22, 2016
CROBBOY:

Everything about this thought is EXCELLENT.

If you always write like this, I promise to follow and read every of your writing no matter the length.

WELL SAID BROTHER!
thanks for dat awsome compliment... D truth is dat I seldomly write lyk dat... I only do dat wen d need arises... You know unseriousness don take over my life...lol..
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 5:05pm On Mar 22, 2016
justified10:
u no knw? dem plenty baje...sagna nko grin
all this guys wey una dey mention enh den go take money collect una wife, e go dey do una lyk film trick
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by odiagabros(m): 5:10pm On Mar 22, 2016
Dudecollins:
I think we re printing our CUL this week Thursday.
http://portal.nysc.org.ng/nysc4/NYSCalendar
Nysc is too confused
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 5:12pm On Mar 22, 2016
Dudecollins:
I think we re printing our CUL this week Thursday.
http://portal.nysc.org.ng/nysc4/NYSCalendar
Nope...the new and updated TT bear 24-27April
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Dudecollins(m): 5:13pm On Mar 22, 2016
odiagabros:

Nysc is too confused
That's an understatement. Serving our fatherland nw becomes a problem. God will help us sha
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Dudecollins(m): 5:14pm On Mar 22, 2016
DTOBS:
Nope...the new and updated TT bear 24-27April
This is the latest updated one. Check it out
Getting our CUL 3days to camp doesn't make sense fa

2 Likes 1 Share

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 5:19pm On Mar 22, 2016
Beckytee:
Conffesion of all time,hmm! no qualms
yes ooo, d day I will allow d utmost wish at d deepest part of my heart leak out to all golden citizens.... Lol...
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 5:19pm On Mar 22, 2016
Abbeyunique2:

No need deny am nah. we don how we go distribute the triplet among their 3 fathers. we go just mail them from to d fathers through FEDEX and DHL
OYO is ur case. I go go do DNA to shock una. Na my sent4rina get my belle. PERIOD!!!
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by kennygee18(m): 5:21pm On Mar 22, 2016
Jst checked it now...its stil displaying 24th to 30th of march while d campin date has been changed 2 27th of April.

Dudecollins:

This is the latest updated one. Check it out

Getting our CUL 3days to camp doesn't make sense fa
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 5:22pm On Mar 22, 2016
Dudecollins:

This is the latest updated one. Check it out

Getting our CUL 3days to camp doesn't make sense fa
I don hear you...no strenght to drag
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by yhenny(f): 5:32pm On Mar 22, 2016
Fraiser:
hmmm... yhenny.... Quite a lovely name
oh...thanks
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 5:37pm On Mar 22, 2016
spixytinxy:
c dis one ooooo, ehn ehn se d few days wey rukkyola tk marry eddykisses1 dem no do tibi abi
Spixytinxy u sure dat ur ogogoro wey u dey sell never enter ur brain? Abi people no dey patronize u again, na 2dey poke ur nose 4 my family matter remain 4 u? Wetin i do u self? Y u wan dissolve my marriage? Which tym I tell u sey I marry eddykisses1? I just go stay 4 im family house when my husband travel ni fa. I take God beg u what God has joined 2geda make u no put asunder. Biko. Go mind ur business. Eshey!
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 5:47pm On Mar 22, 2016
Fraiser:
wait o... Your belle na tree ni? Dis one wey dem dey climb am upandan lyk mango tree, shey me too no go come visit u now because I lyk to dey climb pass monkey sef
Lol! No b spixytinxy cause am. Imagine! Bringing up an issue that had already been resolved, simply because she is jealous. I no know wetin I do her o. Na my family matter b her priority now o. She don abandon her ogogoro business. BTW na ur blizzydodo dem go climb like mango tree. If u wanto climb tree make u enter sambisa forest. U go c plenty trees 4 dea. Even ur fellow tree climbers ( monkey) dey dea. I no know wetin u dey do 4 GC.
Oya c one monkey dey pass. Hurry make u follow am in case u no know road so dat u no go loss.
Bye bye!
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 5:48pm On Mar 22, 2016
Fraiser:
even if we re ugly sef, oyo is dia case...
Lol
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Beckytee(f): 5:51pm On Mar 22, 2016
Fraiser:
yes ooo, d day I will allow d utmost wish at d deepest part of my heart leak out to all golden citizens.... Lol...
Hmm! no p. i sha hope it wil nt sweep us off our balance.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 5:57pm On Mar 22, 2016
justified10:
grin

I just dey imagine as I go take dey wash...but still, I go buy reach 10 cheesy
Make I advice u. Carry ur ear come.
** moves closer to him and whispers**
U don't have 2 buy 10. Buying 10 is an act of extravagancy. Two will suffice. As 4 d washings u don't have 2 bother urself. All u need 2 do na 2 beg one soldier make him help u wash am for free.

Yeye boy. How u take survive 4 sch? Na how many box of cloths u carry go school because u no fit wash?
Chai! I pirry 4 ur wife!
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 5:57pm On Mar 22, 2016
yhenny:
oh...thanks
you are most welcom
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 5:59pm On Mar 22, 2016
amodu:


I laff, Rukayah wants to break my rib.

You should know I am bold enough to lay claim to it if I am the one.

I expect you to prove the statement wrong by coming out from your LAGBAJA.
Lol! Allow me to continue being a lagbaja. I won't upload picture. Eshey!
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 6:02pm On Mar 22, 2016
Sent4rina:


We don hear. Sha go face ur market b4 iambibi chase u comot.

Notin i repeat notin can come betwn me nd my rukkyola again. I warn u o!
Thank u jare, d only love ov my life. Nothing will ever come between us. She is so jealous of our relationship.
I promise to love only u 4 ever and ever.
** moves closer to him and gives him a kiss**
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:06pm On Mar 22, 2016
Rukkyola:

Lol! No b spixytinxy cause am. Imagine! Bringing up an issue that had already been resolved, simply because she is jealous. I no know wetin I do her o. Na my family matter b her priority now o. She don abandon her ogogoro business. BTW na ur blizzydodo dem go climb like mango tree. If u wanto climb tree make u enter sambisa forest. U go c plenty trees 4 dea. Even ur fellow tree climbers ( monkey) dey dea. I no know wetin u dey do 4 GC.
Oya c one monkey dey pass. Hurry make u follow am in case u no know road so dat u no go loss.
Bye bye!
lol... As I lyk to dey climb tree reach, I no dey lyk climb tree wey go hard me bfor I com down, if I go climb all dos trees for sambisa, to com down go hard... In short, na ur belle go sweet me climb
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:07pm On Mar 22, 2016
Beckytee:
Hmm! no p. i sha hope it wil nt sweep us off our balance.
I no understand dat proverb o... I be learner for english language
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Aleora(f): 6:08pm On Mar 22, 2016
Aghans:
In special way I want to say a very big thank you to the citizen of the great golden city for the love and care you showered on me on my special day. Without the concise of this great golden city my day could have not be special and I pray as you celebrated with me so shall the world celebrate you in JESUS Name.
I will not forget to mention the following for making my day special
SMartins1
Qutyjoice
spixytinxy
Fraiser
Rukkyola
iambibi
merikims
CROBBOY
opiscoal
Beckytee
katerine7
eddykisses1
greatestman
LogoDWhiz
Omesbrit
shuaibbs
BlizzydoDo
justified10
chisophia
molakem
Testimony89
pumpy007
iamdynamite
Blaze55
Aleora
splendidmercy
Abbeyunique2
chisophia
DTOBS
eaglevision
Kbs468
jubrealguy
Walexz02
to mention but few. I love you all
Amen
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 6:08pm On Mar 22, 2016
justified10:
what is good about d news sir.
Lol! U don make me laff sote tears don dey commot 4 my eye. I was expecting 2 c something like; d timetable has been reshuffled. Stream 1 orientation course now 30th March 2016- whatever of April.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Enouwem(m): 6:28pm On Mar 22, 2016
Print ur call up letter here: http://portal.nysc.org.ng/nysc1/Print2
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 6:29pm On Mar 22, 2016
SMartins1:
Iambibi, howfr? how's you day going?
And wey my man! Aghans?
. Am gud... Hw u..... By d way congrats!! I saw her reply... Lol
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 6:30pm On Mar 22, 2016
Dudecollins:
I think we re printing our CUL this week Thursday.
http://portal.nysc.org.ng/nysc4/NYSCalendar
Wow! Dat would b nice.
Cc; My Sent4rina, Dtobs, LogoDWhiz, kbs468, amodu, fraih, fraiser, spixytinxy, iambibi, sc31, qutyjoice, katerine7, justified10, smartinz1, abbeyunique2, abb1, sirguy542, brimme, dapaiks, crobboy, et al
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by girlyesosae(f): 6:39pm On Mar 22, 2016
Enouwem:
Print ur call up letter here: http://portal.nysc.org.ng/nysc1/Print2


Where are you posted?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 6:41pm On Mar 22, 2016
Fraiser:
lol... As I lyk to dey climb tree reach, I no dey lyk climb tree wey go hard me bfor I com down, if I go climb all dos trees for sambisa, to com down go hard... In short, na ur belle go sweet me climb
Ashawo
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by girlyesosae(f): 6:48pm On Mar 22, 2016
I believe you can now apply for name change when you login to your dashboard.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:54pm On Mar 22, 2016
Rukkyola:

Wow! Dat would b nice.
Cc; My Sent4rina, Dtobs, LogoDWhiz, kbs468, amodu, fraih, fraiser, spixytinxy, iambibi, sc31, qutyjoice, katerine7, justified10, smartinz1, abbeyunique2, abb1, sirguy542, brimme, dapaiks, crobboy, et al
I no fit access d site wit d phone am using currently, sombody shoud verify dat asap
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:55pm On Mar 22, 2016
girlyesosae:
I believe you can now apply for name change when you login to your dashboard.
name change as how?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by girlyesosae(f): 6:57pm On Mar 22, 2016
Fraiser:
name change as how?

On the dashboard there is a place that says something about correcting the name if there is an error.

(1) (2) (3) ... (1959) (1960) (1961) (1962) (1963) (1964) (1965) ... (2535) (Reply)

Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 52
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.