When Ilorin Alfa's Visit Lagos For The First Time - Jokes Etc - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Jokes Etc › When Ilorin Alfa's Visit Lagos For The First Time (2986 Views)
| When Ilorin Alfa's Visit Lagos For The First Time by Misternas89(op): 8:52pm On Mar 22, 2016 |
This really got me laffing like small pikin aswear . Though I be Kwara boy buh mehn.....na typical ilorin mentality true trueOya Mr Lalasticlala abeg move this so my people go laugh small jare.
|
| Re: When Ilorin Alfa's Visit Lagos For The First Time by Nobody: 8:59pm On Mar 22, 2016 |
lol....Ilorin pple wit dia 'fa' slang |
| Re: When Ilorin Alfa's Visit Lagos For The First Time by Progress2468(m): 9:01pm On Mar 22, 2016 |
Ok pls interpret that inscription, we are not all from tanke ![]() |
| Re: When Ilorin Alfa's Visit Lagos For The First Time by Lattop(m): 9:13pm On Mar 22, 2016 |
Lol ![]() |
| Re: When Ilorin Alfa's Visit Lagos For The First Time by Misternas89(op): 9:20pm On Mar 22, 2016 |
Progress2468:Hehehehe, baba abeg I no wan disturb my br 2nyt oooo cos I no Sabi d meaning of "agbako" I English |
| Re: When Ilorin Alfa's Visit Lagos For The First Time by Missyetty(f): 6:19pm On Mar 25, 2016 |
This got me laughing! But really, Ilorin is not as backward as this, am proud to be from there.... |
| Re: When Ilorin Alfa's Visit Lagos For The First Time by Misternas89(op): 12:08am On Apr 03, 2016 |
Missyetty:Wow really!!!! That's good to know, I'm also from Kwara st buh Offa to be precise. ![]() |
| Re: When Ilorin Alfa's Visit Lagos For The First Time by Missyetty(f): 6:57am On Apr 03, 2016 |
Misternas89:Wow! Thats good to know, hope you are doing fine? |
| Re: When Ilorin Alfa's Visit Lagos For The First Time by hyeeshat(f): 12:44am On Apr 25, 2016 |
smh |
| Re: When Ilorin Alfa's Visit Lagos For The First Time by Nobody: 6:09pm On Apr 25, 2016 |
Misternas89:You be correct olodo ![]() Progress2468:It means: "This Oyinbo people don dey mad o". (ah try shey?) |
First Time I Experienced My Village People Following Me • "See What Happens When A Baby Born Abroad Arrives Nigeria For The First Time". • When Ilorin People Visit Lagos For The First Time (pic) • 2 • 3 • 4
A Little Vaseline • Jay-z/beyonce Baby Photo! • Husband Becareful With Your Wives
. Though I be Kwara boy buh mehn.....na typical ilorin mentality true true